Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 131 pages)
alutacontinua: Tunafish, abeg, whisk this babe to anoda thread. I want to talk to RR, ALONE!!!i ll b really quiet,lemme pls stay & watch |
Idowuogbo: Na me! I dey bleach.i pray? I hear u black like charcoal ![]() |
alutacontinua: I been think say fine boy don finish or Naija, RR just proved me wrong.aluta calm down ![]() |
RR,who b dat girl way dey pose 4 ya back 4 dat ya timberland pish ![]() |
tunapa2009: RR na handsome man ooo.. Though I like his pictures(the ralph cap and the glasses)..looooloya mail am 2 me sharp sharp RR don to stay igbo land,he don get nnewi sense C 419 in broad day light ![]() |
yokis: Bhahahhahahaahhahahano greet me ooooo,u don leave us go |
tunapa2009: I dey kampe my sis.. Lol.. Really!!! It is part of the process.. Exercise no easy ooo.. My legs are still paining me but I can feel the fitness sha...I exercise once a week,bt dis one was intense cos my "bf" & I were competing to know how is gonna give up 1st,i skip rope soytah I turn pro ![]() |
C how men b?R231 saying I'm old & wants 2 take another wife? Thank God oooo,make me too go hunting,imagine old man way dey use walking stick calling me old ![]() |
Dutchess,i kinda knew u were talking about a dog while reading ur post,it was funny when I saw d dog ![]() Good joke no doubt |
Tunapa2009,hw far?no worry we go block 4 corner,omo I did like 30mins workout on Saturday,my tummy still hurts from d sit ups Who says to exercise easy? |
Where d pishure na,even nepa bring light 12pm sharp ![]() |
yokis: Hmmmmmmi knew it ![]() Congrats dear,wishing u d very best |
yokis: Where has evry1 gone tospill jare, IV don ready ![]() |
jay bee: Nice to see ma guys representingdrop your own na |
Readone3.5L:na so ur face go dey if I dey touch ur packs? ![]() |
I spot my 2 bosses viewing,bros them I loyal oooooooooo |
dopeJemi:congrats u don leave puberty ![]() |
Readone3.5L:if that's u,can I touch your packs all day ![]() |
Readone3.5L:i |
deejay_harry1: na my most loved sister be tht na.. abed dear do am for freethem no tell u say I b igbo girl?we no no wetin b free oooo ![]() |
dopeJemi: lol! At dat time we did d contest, I was stilL a babybaby ke?shey no b last year abi this year sef?u b that pikin for twilight? ![]() |
Nadia_SA1: pigeon ko pidgin niDont worry ll interpret for u k but not for free |
deejay_harry1: where u wan com collect am3 likes 4 dis post,chei, na wa oooo,4 our private chat?gimme 1st leave wetin I won use am do,bt seriously wat u doing with dat plenty phones?d phones plenty pass all d networks way we get 4 9ja oooo U neva hear of parcel ni? U dey ask me how I won collect am ![]() |
dopeJemi: lol! Its me.. Let's just say I grew beards and moustacheif u say so,ll taake your word 4 it ![]() |
pasqal09: No, its pidginedited thanks typo |
deejay_harry1: oscourf na ![]() |
Nadia_SA1: Those who quote me with deep pigeon English will reply themselves!!!my dear its pidgin,calm down ![]() |
dopeJemi: okay!i don't think that's you, judging 4m d Mr NL,u look different Permit me to say d 1st & 2nd pix look like two different people |
Dannylux: I get big arms pass Harry ni ohhmmmm,u sure? ![]() |
deejay_harry1: awww.. dearest me... u have always been the number one na... no LUMIA shall come btwn us ... oya smile na..sure? |
Dannylux: Babe, it was for our own goodi can handle myself beside deejay_harry1 is gonna protect me with his big strong arms ![]() |
Dannylux: Baby, I'm always here when you need mewhen I dey ask for your location make I track u down since,u gree? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 131 pages)



4 dat ya timberland pish 



