Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 131 pages)
lertee: Thanks sir..cc na madam o she no b sir yokis: Dis sun sha choi!!!my sweet heart,thank God say no b only me dey c am,the babe just dey after my hustle ![]() I'm curious though,i guess na YPP fit answer this question,na wetin igbo's dey call abuba eke na im b shea butter?@ YPP @house,abeg is there a side effect of antibiotics?where aluta sef shey na her field b dis? |
lertee: Awww,thanks doll.yeah I picked up 4m one of ur post now,seems u love blindly,#no offence oooo# Said that in a good cute way btw,yes I'm good,just bored,i need a new life with new everything ![]() |
53cur3m0d3: Mazi for bushmeat! 'Fling' the nigga into the atlantic wen U're outta his pants...that ll b fun 2 watch ![]() |
bellong: Page 3 conversation 18 has my profile.....oga bellong stop messing with our new house guest,u won pursue her ni? ![]() Take ur time ooooooo ![]() lertee: My name is lertee(whatever that means)baby u re welcome,feel free,no fighting allowed except if u fighting 4 our amiable bachelor, ![]() Wont tell u who,u ll have 2 sit ,watch & find out |
amarula: Myfriend common don't be stingy. Have u not heard there is love in sharing. Me too na area ostay away oooo,or I share u with my cannibal neighbours ![]() |
pickabeau1: villaa tinz......nicei don't want 2 ggo during the festive period sef,any other time of d year ll do,well it's still in d pipeline, neva really had d balls 2 up & do it.so where u vacationing this xmas? |
53cur3m0d3: Na die be dis o! Brideprice dey enta bush go be diswe go use am do bush meat na ![]() |
53cur3m0d3: *in thick igbo accent* Nna mehn! I don buy market!u neva start oooo |
53cur3m0d3: My dear, U don't need to stay updated. That guy only wants to get into Ur pants. U kno I got much much love for U.... Remember our Honeymoon plans owell that's wat flings re 4 na? I don't care if he wants my pants cos I want his also ![]() Don't worry this is like one of those last min flings b4 people get married ![]() |
pickabeau1: I like my life too much,... no vesssthat's the place on my mind now or awka ibom,come let's go 2gether na,but xmas is off cos as igbo chick way I b,u know where I ll b? ![]() |
amarula: I no say u senior me but because u be idowu u be my aburoy does this girl keep blocking my hustle? ![]() I don leave RR 4 u na?wetin amarula? No make me 4get amarula bottle 4 ur head ooo,i b warri girl ooooooo ![]() |
tunapa2009: Me and FG na.... Lol..re u certified? ![]() |
Baba Oyo: Ladies I have met him o, and I must confess he will make your heart skip a bit.if I didn't know any beta I wld say there is some home things going on,cos there is not enough men in this world 4 we 2 start sharing with men also ooooo ![]() |
pickabeau1: same here.....wanted to go 08/09 but hausa killers scared me offthank God I'm not alone ![]() bellong: The trouble in Jos is not Boko but ethnic clashes and land ownership tussle.bros that one na english u dey speak,jos na no go area 4 me oooo no matter how e fine reach r231: which one of you dey auction my iyawoID no vex boss don show,we go block 4 corner ok ![]() Baby no1 o,its just ID pressing my bum bum,she likes looking 4 my trouble ![]() |
amarula: U can still make that visit, am sure u would love itthe fear of boko boys is d beginning of wisdom ![]() |
Idowuogbo: Dey both hawt and single. Oya choose sharp sharp! I gats make money this month o! Cus my aunt & uncle don put money down for wife search.Nne, bless my huuuuuuustle!!!!!lemme go 4 kay ![]() U also bless my hustle ![]() |
Mazi_Omenuko: Don't feel left out dearie; the shoulders is broad enough for two; the heart is strong and keeps pumping energy even when the arteries are exhausted after the cuming.I know that 2 b a movie? Abi u writing a piece titled that? Kyle XY,ok,i dey with u,ll shuffle u & Mazi u know Mazi na my village leader,so I need stay informed ![]() |
bellong: I once stayed in Jos but no more. I love the city and the suya spots.... Cheap meats and food with good weatherna waa ooo,i loved that town until BK spoil am 4 me,always dreamed of going their as a child cos the weather was all everybody talked about,i wanted 2 feel for myself,just sad now |
amarula: Na wa 4 you o! Love snails and gizzard even though I don't go out of my way to buy them.damn this chick,babe I loyal oooo RR is all yours,i no fit try myself with them BK boys ID I no no o,bt I shaa know I saw his pix once or so & u told me his was ur cousin,anyway which 1 is hotter & ready 2 put a ring on it? ![]() |
Come una don dey do codes?i tot we were a 3some now ,i feel cheated oD sight of those tight briefs makes me wanna cum ![]() |
Idowuogbo: Kai! I fear u o! See as u dey port from one man to anoda, from r2bees to YPP bro? Nna mehn.... Igbos gels kwenu o! iSaluT!time is ticking oooooo ,oge a diro(time no dey) ![]() That ur fine cousin sef,babe hw far na? ![]() |
C'est moi:i was shocked when u said his boy,its bad enough he is after us both,bt more ![]() Damn that unbelievable,dont worry we gonna have a party with Mazi just 2 piss him off ![]() U GAME ![]() |
amarula: Cdamsel you don't like okro soup? I am not a fan myself but the way you said it got me laffingif that was the only food in the house I would rather starve,oh I also 4got 2 add gizzard,snail* heavens 4bid I eat that thing.what ur location I'm bored I need who I go hunt down maybe gun down 4 stealing my man( in my head though) ![]() |
Ok dis thread makes me wanna ve a family,like WTF@YPP,u no get fine broda's in-law or broda's?my fingers they itch 4 ring oooooo |
yellowpawpaw: Dami, how is family?na wetin we dey c 4 borti children,Mehn we chop choppables except if na bush meat,pork,dog meat,snake,okro soup*spits ![]() |
tunapa2009: RR and R231 be actor and bosspls I no want actor,just my boss,baby I miss ur touch ![]() Come let's go make lil R231's ![]() |
53cur3m0d3: Yesterday was my lil boy's buffday so I cudn't com on here...lil boy ke?kyle u no come tell me say u & c'est don born,congrats & my wishes 2 d bday boy Wahala ke?u get thing?i can't c any thing oooooo ![]() |
tunapa2009: Ghen ghen!!! I love dis action film going on in this room.. Starring Cdamsel, RR, R231... Special appearance CC.....nooooo remove RR 4m that film abeg,just me & my R231 baby ![]() |
Efemena_xy: ^^ Haha!RR no won notice me na,i have tire 2 shake bum bum,i don waka up & down with my innocent looking face,yet nothing ![]() Wetin I do na? |
Efemena_xy: How can you just throw your arms up in the air and give up on your man without a fight??he is not my man o,i have 4given R231 so we back 2gether again ![]() I don't like 2 fight 4 nothing,RR come dey won shakara 4 me so me have 2 tell am say shakara dey end .its RR's lost,he missed out on all this(me) Chillisauce: @cdamsel, 190 can smell gold diggers from 2000 miles. Meanwhile, you stood by RR until of recent, when he paid for flight ticket for babaOyo, other chikalas don dey show interest. I support you jare. Let nature take it over. When he ad nothing, you just loved him for who he was even though R123 was by the side.wat can I say I don back out of the race,amarula has him now make she enjoy R231 is enof for me,now he is so sweet that I'm diabetic ![]() amarula: But you people are funny Sha!babe I have park well,he is all yours o,my hands no dey again,call me when time 4 asebi reach |
Chillisauce y u call 190 na, ,if 190 na judge I decline cos he ll pull my pint(in my warri accent)C how amarula just they chance me,anyway I give up,he is all yours,my crush has ended,im healed. CC,YPP,CS,ID help me thank God oooo ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 131 pages)








(no vex o)
,i feel cheated o