Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 131 pages)
Na all dis 1 won make heaven so abi ![]() ![]() ![]() ?Wat does he preach in church sef?diff sex positions? ![]() |
So she was 14 wen she had him? ![]() Who knows what dat room wld smell like? ![]() |
Mynd_44: Lmao@ Mugshot.........na true na,don't understand dis their pattern oh ![]() |
ogugua88: [size=13pt]Folks, what are your current thoughts on the verification process? It was a popular idea when it was said, but the doing is moving very slow. Any suggestions?[/size]unfortunately I don't c myself holding a sign wit my username on it,I'm nt geting a mugshot.if me sending a mail is nt verification enof den its nt worth it abeg,just my 25cent ![]() |
Who takes such gigantic bag 2 d club ![]() Dats d kind of bag dey call "I no go come bk ![]() |
190 is guilty of all of 'em ![]() |
bizzle*:R231 shey u dey hear?anyway we no our PR% ![]() |
bizzle*:nwoke ike ![]() |
bizzle*:who b pikin nwoke aba a ![]() |
Na TB joshua ![]() ![]() ![]() Sick yesterday healed 2day |
Na tonto dikeh all of una dey won use dey enta front pag abi? ![]() |
Pm R231 he has a coy in d UK + he seems competent & NLers who have used him gave him a good review |
Idowuogbo: Lolzz... Naija guys dey use toothpaste ni? Me thinks na salt water and Chewing stick dem dey use.u bad ni ID |
Visit online shopping sites 4 clothes & shoes,go thru their collections & find pieces u like dat way if u wanna shop 4 urself u know where 2 start from. Comestics avoid bleaching creams abeg ![]() Jewelry,a good wrist watch,mine is hugo boss,get plenty compliments ,necklace & bangles cld b a plusOr beta still I cld b ur personal shopper |
@obe,I saw ujujoans's post yesterday so I believe she is still much around |
Airforce1: Just shut up and agree sey u don phuckup with your primary school english.... And yes we knw nobody is perfect. Stewpid boy!he didn't F**k up,simply say u no understand am no need 2 call him stewpid |
konn: go and sit down mumu ibos that can call their mother and father by name no single atom of respect is it too much to kneel down and greet a woman that gave birth to ur husband? senseless fellowrespect or no respect d igbo's ve more lasting marriages dan the yoruba's,don't turn dis 2 a tribal battle,cos im all up 4 it ![]() In d real sense d woman shd ve Acknowledge her @ least If I go 2 my mom's side & knee down na money dey go use tell me 2 stand up,yet she dey knee down 4 free she no happy she beta ve a good excuse 4 dat act ohhhhhh |
alaoeri: Op ask yourself is the place fit for school or is this the kind of school u attended?CNN ran a story on dis months ago,d arch explain dat d structure met a certain standard dat can withstand d winds cos of its triangular nature.I guess d demolition might ve sometin 2 do wit d story mayb it makes them look bad,bt if u ask me,I wld say dey shd leave it,d only sch they ve is already falling apart & unsafe,@ least d arch seem 2 know wat he is doing.its unfair 2 take dis away 4m them,can't imagine hw heartbroken these kids wld b if dey hear dis |
How many times she dey celebrate 34yrs? ![]() |
Tonididdy pour me a glass ![]() |
Chukskalidon: brand tel him d page. I av two pix herechucks tell me d page na,make I c also |
sexkillz: [color=#000030]Yes, we go know. And don't ask how. [/color]lemme agree bt I aint feeling dat idea @ all ohh |
Idowuogbo: expensive joke! he go sleep for cell for 1wk. u just watch!make am 1month,with hard labour ![]() SK abeg tell me hw dis paper verification process wld help?shey if I tell d person way I want 2 Impersonate me 2 hold d paper una go no? |
Idowuogbo: lmfao! meanie!!!!!e reach 2 ask oh,eze wetin u mean na ![]() |
ogugua88: [size=13pt]What we were thinking of is having contestants use photos of themselves with their username on paper as a verification method. What do you think?[/size]hw does dis help wit d verification process,just curious |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 131 pages)






