Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 131 pages)
firestar: Hhen, my lips are sealed...what can I do 2 un-seal dem? Mynd,hw far na?NL looks drier,plenty kids don evade dis place ohhh. |
Wetin do my mind na?lol Fstar,I dey oh,notin do me,wat about u?do I hear wedding bells soon?hahaha.make una do born lil NL babies. |
Firestar I followed mynd here,shey u don't mind.kinda missed d fugly dude |
Binger my dear,notin happened oh,just there. Itsmodella,who b dis person way dey find ur trouble,im no no who u b? Good 9t u guys,c ur peeps in another long while,I hope nt sha |
Binger nwa nne na me oh,what ve I missed?seeing plenty new monikers.missed me? |
190 I c u haven't changed 1 bit since I was gone.I dey hear ur jist 4 CNN |
Mr knowitall.:just like u did b4 |
Ileke-IdI:I'm gussing u missed d part wen dey were 80?I was 2 disgusted 2 vote,d top 5 were cool,bt still didn't make me waste my vote ![]() |
Ileke-IdI:where was he wen I was subjected 2 d pain of watching fugly guys display their fuglyness ![]() |
Na u suppose win mr NL joor,cld jerkk off with dat bod,luv ur tats by d way,don't ve any 2 show,ask ID 2 show hers,she's got some ![]() |
11yrs na teenager ![]() ![]() ![]() ![]() ? |
I say did wit luv Definately 190 |
Mynd_44: He had almost 6 campaign managers and he lost?who win abeg ![]() |
kinchiso: Nonsense!!! Some guys did not even change their pics... I might as well drop from this contest...bros u dey dis competition b4? |
lalaosky: i'm not lieing.got nothing on him.i even voted him.someone pointed that out.ask ileke ide,slimyem and itsmodellacalm down bros,neva said u were,I'm just surprised |
Abeg make una stop una vote,till E-karo uploads his pix,I beta ur vote won't b wasted #team#E-karo |
lalaosky: @sexkillz, itsmodella pointed out that the guy in izukwu's profile aint him but a music artist.i told you about it and you promised to do something about it in this round of elimination and you didn't do anything.just trying to remind you.nothing else.hope you rectify the problem before its too latenotin I ll nt hear,4 real |
E_KARO: I cant upload my pic damn it..no fall my hand ohhh,I dey count on u here,climb tree if network no dey |
Y some pple pix no dey?my fine boi E-karo,even spike C,fight go soon burst out just now ohhhhh ![]() |
Did some pple go 4m fairly fine pix 2 ugly pix? Damn,I'm in shock.ll vote later after I recover & y some pple no change pix?shizzle u sure say na u b dat?dis ur thumbnail pix ![]() |
Pero abeg no vex bt go bk 2 ur former pix? |
bennyraz: imagine this groupno b alarib na,na Uadubasim na |
kandiikane: [size=15pt]Group 10[/size] |
kandiikane: [size=15pt]Group 9[/size] |
SK y some pple don commot their pix,some1 put a monkey,abi na monkey e b true true? |
kandiikane: [size=15pt]Group 8[/size]lucenzo pls take dat suit off,damn ![]() |
kandiikane: [size=15pt]Group 7[/size] |
kandiikane: [size=15pt]Group 6[/size] |
kandiikane: [size=15pt]Group 5[/size] |
kandiikane: [size=15pt]Group 4[/size]with all d hype on ikekings I am disappointed,bigrood think say na mr jigolo we Dey do here? |
kandiikane: [size=15pt]Group 3[/size]kandi wetin happen na,2 many unfit pple,d women's edition was a challenge,its was hard 2 pick out pple cos Dey were plenty fine girls,now I just Dey manage 2 know if I go find their inner beauty,yet notin ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 94 95 96 97 98 99 100 101 102 (of 131 pages)



