Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 131 pages)
Who b kay?he try ohhh,abeg find person im go replace if he no Dey dis competition already |
kandiikane: [size=15pt]Group 2[/size] |
kandiikane: [size=15pt]Group 1[/size]abeg who put dat alliniate pishure 4 there na joke b dat? ![]() |
spikes C: eeehh baby m o, umu 042 are not smiling nawwI go come block u 042 no worry,kedu ebe anyi ga fu |
Spike,y ur head & d entire pishure D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ like crayon ogin bu ife a,nwa 042![]() |
Legit1: My picture is censored by the gods for being such an Adonis!.u in luck,my bf calls me goddess so b humble @ my presence ![]() |
xynerise: Homebreakerdon't worry ll b bk in time 2 ur bedroom ![]() |
Legit1: Tell them!just clicked on ur profile hoping 2 see smoking hot pix I wld jerk off wit 29t ![]() ![]() ![]() ![]() ?Bros no vex bt wetin happen?where d pishure na ![]() ![]() |
kandiikane: I have assigned e_karo and duke nija to you.babe abeg na joke I D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ oh,un-assign me abeg skydeep:we cld go 2gether,me likey 2 ![]() chinedumo: is my pix joking in your eyes?bros abeg no vex,na joke me dey |
skydeep:pls don't tell me u wanna go over there ![]() hornipipe: Lol is that you ?me & u both,I D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ wonder if na joke Im D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ joke ![]() ![]() |
Kandi,u no assign fine bobo give me make I campaign 4? Abeg na, pls let d games begin na,sleep go soon come |
Alpha males re used 4 territorial animals,y in heavens name wld I want an animal 4 a man? NL una no go kill me |
Babe did u get my mail?@vivi |
spikes C: Fresh meat ni?kpomo no need advert,so just come out,u ll sell faster dan kpomo sef,wanna c sharp dudes Nneky,na lie I lie ![]() |
kandiikane: *looks around*think it ran away ![]() |
kandiikane: Ahaha, you missed out ooo. I saw everything. 2legit has been killing us with his own.I'm so tuned in 2 dis channel 29t,can't wait,abeg save front row seat 4 me,ll buy d popcorn,ll even buy u sweet sef ![]() |
spikes C: I saw that pinshureme 2 ![]() |
spikes C: Elimination without nominationdem don nominate since na,u won enta?kandi c fresh meat 4 here ohhhh |
Wow so SK Dey dis competition,damn,wont/cant miss dis 1 ![]() |
kandiikane: Do you know how hard it is to organise such competitions?kandi am chilled ohhh,I just dey wait 2 see d fine bois Dey ve so hyped,so far I neva see killer abs,all I Dey see na digital pix way make some1 look like crayon,can't wait any longer ![]() |
Bros SK,ba wo ni ![]() Pls wen will d elimination start?haven't Dey campaigned enough? |
190: I delibrately left you outwat 4 na |
Wit all d mouth bois make during d miss NL na dis kind tin una fit bring 2 d table runs out.wen una start elimination call me jare ![]() |
190 did u 4get me? |
vivian chinaza: Cdamsel; most people just know her as cdamsel, I know her as c-crazy. She is humble, homely, mild yet firm, tough, strong, intelligent, funny and above all crazy... tho I'm crazier than her.thanks so much sweetie,means so much,touched my soul U know I feel d same way about u,ll c u soon dats 4 sure |
jhydebaba: how can u possibly reason like thisi dey wonder wetin dey smell 4 dis page since,so na Uuuuuuu ![]() |
Eze Promoe: Could this mean i'm fighting a lost battle.its nt a lost battle,4 once we agree on 1 tin,just chill wen e enta front page,think ll change 4 lemon,I'm sure of it |
uj_sizzle: voting is fair, but completely kicking out a group ain't. The problem is from the grouping anyway sha. Lets carry onthank God no b only me c am,just imagine wat dey did ![]() *carrying on* |
ekt_bear: Sure, I'm not trying to pull you down or something. Just explaining what is going on in people's minds...the psychological/strategic aspects.nonsense,wen some of dem leave in slums dem won put her down cos of d pix background?dis competition sef don dey vex me So na mouth dem use chase liva commot,pple wld always talk,lemon if u don't ve dat @ d bk of ur mind,u neva ready b dat,u say u re a model so u shd b used 2 d back talk,stop explaining,u win if u win,bt right now d system is already "one kind" if u ask me ![]() |
I no blame some pple sha,na wetin joblessness dey cause b dat ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 131 pages)


ogin bu ife a,nwa 042




