Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 131 pages)
SK abeg ans me,wld like an ans b4 I vote! *refers him bk 2 d previous page* |
Can some1 explain 2 me y nobody 4m group 4 was selected?nt roki or becky?den 2 pple 4m group5 came on 2 the finals?na una talk say 1 person 4m each group?so wat d heck happened ![]() ![]() ![]() ![]() ?Change my conceptions dat this tin wasn't rigged? ![]() |
cdamsel: Sk,I think time ve haf reach 2 lock thread?who wld like dis?some1 actually did ohhh,SK abeg enta work |
Sk,I think time ve haf reach 2 lock thread?who wld like dis? ![]() |
Redmosquito: As you dey like these posts na so ur joystick go dey decrease till the thing lose finishred abeg take am easy b4 I wake my neighbours wit laff |
Mynd_44: And the likes continuesdem don bcome 2 ![]() |
Oahray: Oya stop this like thing na. Abeg. Its creepy.u chop winch biscuit y e go dey "creepy" u ![]() |
I think I already know who dey like posts ![]() |
I don't understand oh,livia neva win na,no b if she win b4 who gets d slot shd come up ![]() ![]() ![]() ![]() ? |
Y dem put am 4 front big deal ![]() Mtchewwww |
mondi_cheeks: I will not even touch ur safe...trust meI trust dat smile,bt nt ur hand work ![]() Mondi oya come make I go buy u cake,u b bday girl,wear ur xmas shirt dey follow me ![]() |
Idowuogbo: Sharrap! Trust me if kandi says dem no make brain, dem no make am. U ask if d ones Becky claim she send b4 clear? Ti ba punch e Idowuogbo: Na every guy u dey follow e-flirt? u no wan even get respect again o! If I see u near my meat again hen!!! Try me, U just try me!!ID I ve told u 2 stop taking dat kparaga in excess,I shot na ur gage ![]() |
mondi_cheeks: I have my waysremind me nt 2 leave u in d same room wit my safe,damn dis chick is good ![]() |
Imagine pix way dem say no fine,mtchewwww Runs 2 go modify my post jare |
mondi_cheeks: Miss NL dec 2012 wins a BMW courtesy of cdamseldamn,mondi,who gave u d sneak preview? |
Oahray: Just chill... With me.who u woo I bet d person fall face flat? |
chronique: Jesus!!!! U wan kill am?kill who?she neva reach |
mondi_cheeks: sure, so when will u give the winner her car?dec 2010 ![]() |
Oahray: hmmm... Now the world would get jealous.u like my lips or d ice-cream more |
chronique: makes so much sense... I hope say u wey suggest am nor go fall our hand o.she won't ![]() lemon,u beta nt ohhh,if dem ask question ohhh |
Oahray: lol... Dats true. Still, just chill. Abeg.bobo mi,I'm chilled Come sit wit me na,u can lick it off my lips |
mondi_cheeks: it just makes it more fun and thank ucash prize wld make it a whole lot of fun don't u think?mayb a car sef,dat wld b MAD ![]() |
sexkillz: [color=#000030]What kind if questions?like d ones u ve in "real" pageants |
mondi_cheeks: Contestants should upload videos and tell us why each one of them should make it into the finalswld there b a prize afterwards ![]() lolHapi bday dear |
kandiikane: I am, darling. It's a long process.no I don't get it,cos u can't b d judge 4 every1,if its ugly 2 u, it can't b ugly 2 everybody,if she sent it 2,y nt use it,e no concern u if e ugly or fine,get it ![]() ![]() Quit sulking about ur job,nobody send u message,nobody force u do am,save me d story about d whole process,dat 1 no concern me again ![]() |
Oahray: hehehe... U'd just get banned for nothing.bt na me find trouble bros?d system is rigid,I'm used 2 it,if dem ban me,sweetlemon just lost 1 vote ,won't stop me 4m having my ice-cream in d next 2hrs |
kandiikane: Do whatever you see fit, if you wan argue, go ahead. I am sorry but your sarcasm is stale.go back 2 yaba left abeg,did she ask u 2 choose the best out of the bunch 4 her?she sent it 2 u 2 upload,re u her agent,u can't even do as u were told,yet u call me du*mb,don't get me started ohhhh |
kandiikane: Shut up! What will I gain by being unfair? Do I look like one of your politicians? Abeg, mind yourself oo. Do yóu know how many times I had to ask her for photos just to get the best photos out of the bunch. Mtchew! Useless nonsense.abeg dey ur lane,am I suppose 2 start arguing wit u? If u can't note Sarcasm in my post pls just move along |
kandiikane: Beckyomas, I heard you felt like I was holding you back by not uploading all your photos. Believe me, I chose the best ones. If I had uploaded all of them, you won't have even seen the shadows of this round but your wish is my command.kandi,u 2 like trouble ohhhh,its nt fair na,y u do my girl like dis na |
lafflaff123: @mod so becky and livi are disqualified?regret voting for Livi anyway after I witnessed all the drama that went down hours ago.dey re nt disqualified ur vote was,u voted 2 pple in d same group I think |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 131 pages)






