Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 131 pages)
JallowBah: If you have a hobby, try to focus on that.thanks dear bt I need specific activity 53cur3m0d3: Goan cut/block off Ur thing... I don miss u 2 oh,Kyle b serious jare,moni dey involved 4 dis Mata190,I wish ur words cld hurt mePIAGET: See dis agaracha babe heheheI'm gonna completely ignore it stupidity |
What's ur opinion on how to stay away from.sex even when you are sexually active. |
dopeJemi: Shey if I post d Link here, Sk won't ban Me or hide itask SK 1st b4 u post |
ItsModella: till 2106 sexkillz: [color=#000030]How long do you think you should be banned for this comment?una 2 shd b banned 4m romance section entirely |
dopeJemi: Lol!don't b na chronique: Anyone here already making plans for valentine? What's the ideal plan to get knocked out this season?abeg find out tell me |
ItsModella: nne, na wa for you o...that thing has more taste than the ukwa you're glorifyingre u serious?dat abacha tin has no taste,ukwa na †ђξ way 4ward, |
dopeJemi: Lol! D baby pix or d 1 on my dp?mr NL na |
binger: lol...no p,buh what kept u out for real? Any ordeal/good tidings?none oh,just don't like being addicted 2 sexkillz: [color=#000030]I'm spoon feeding someone at the moment.I saw dat 4m ur location ItsModella: abacha and coconut (bobozee)...†ђA̶̲̥̅† is one tin I actually hate wit passion,like wtf,na poison b dat? |
Oahray: I don't enjoy cucumber. Am I weird?u re nt weird ♍ƴ dear,I'm wit u on dat,its so weird eating cucumber dopeJemi: I feeL u 2 sweerystill day sexkillz: [color=#000030]I'm spoonfeeding someone at the moment.dreaming wit ur pix |
Oahray: I don't enjoy cucumber. Am I weird?u re nt weird ♍ƴ dear,I'm wit u on dat,its so weird eating cucumber dopeJemi: I feeL u 2 sweerystill day dreaming wit ur pix |
binger: lol...u went MIA my dear.besides,i sent u a pm on the first week of the new year...u didn't gerrit?haven't checked ♍ƴ mail,ll check it soonest,no vex 4 me |
ItsModella:dats wat I was told,don't ve a damn clue sexkillz: [color=#000030]That must be ibeju garri and not ijebu garri. [/color]I wouldn't know na,u won show me?bata still spoon feed me ![]() |
binger: dammy! Omalicha kee kwanu?hw ur paroles,long time no yarn |
sexkillz: [color=#000030]Ijebu garri. . . The best drinking garri on earth!1st time I saw ijebu garri,I tot it was burnt,almost threw it away,its quite an awful sight,don't know about †ђξ taste sha dopeJemi: https://cdn2.blogs.babble.com/babys-first-year-blog/files/15-funny-baby-faces/thumbs/thumbs_face11.pngI feel u dopejemi |
vivian chinaza:u D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥♈̷̴̩ mad V @binger,nwanne,I c ya |
sexkillz: [color=#000030]Like say you get choice.SK made me laf,ll cherish dis moment 4ever ![]() |
vivian chinaza: Oh no! Well, provided I don't see it, we are good.wetin do akamu now?sweet akumu esp wit milk,powdered milk 4 me oh |
vivian chinaza: One more talk about akamu, I'm gonna puke!u beta puke oh,cos wen I come I D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥♈̷̴̩ make akumu 4 ur favourite bowl ![]() |
sexkillz: [color=#000030]No wonder you jus dey cuss me anyhow.now I know we re tribe related,I think I like u now ![]() |
sexkillz: When next I'm in enugu, surely.[color=#000030]Na 3 week ban you dey follow play so o.so sk u b igbo?had no idea |
ItsModella: oh puh-lease, internet my foot...moi moi is not food, moi moi is supposed to be for dogs, not humans..babe u D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥♈̷̴̩ vex oh,dogs ke?una neva chop moi moi wey sweet na im cause am |
Smartie gurl: i wonder why is like that, put all the spices in the world, is stil tasteless.mayb dats y e no D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥♈̷̴̩ sweet.e no need plenty spice,salt,maggi,crayfish D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥♈̷̴̩ optional sef |
Maria-Goretti:don't just sign up 4 it,its serious work,that's y its so expensive.taking †ђξ shell off it its serious biz |
vivian chinaza: Pls do o! *have just found one of my bridal train, have been scouting for girls*call me make I understand wetin u D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥♈̷̴̩ talk wella.shey u no follow 4 †ђξ uwka hating train sha |
Wait oh,re u gurls seriously hating dat food?cld hate y'all 2 hating it oh,what's nt 2 like abeg |
vivian chinaza: Omg! Am so happy! Where the hell have u been? Send ur number to me via mail, I'm gonna call u asap! Gosh, I have missed u!♍ƴ fone is off right now sha,bt try calling me later in †ђξ evening,I ve missed u more dan u can imagine.lemme send it 2 u now |
Finally I got vivi 2day,abeg call me jare,lost ur contact |
Mynd_44: Derailer's sectionno kidding,ll check u out 1 of dis days,I'm out 4 now,larry just got on my nerves,lemme chill wit my vodka.ttyl dear |
Mynd_44: Everyone is in guest modedid sometin happen?dat odd.which section u b moderator abeg,I no fit laf |
Larry-Sun:come 2 think of it,y wld I b referring 2 u?we ve neva met or talked b4?I was talking 2 mynd & u just took words out of my mouth.na wa sha |
Larry-Sun:I do hope u know I wasn't referring 2 u ohh?mynd understands wat I'm taking about,don't take it personal abeg |
Mynd_44: That's why I love my moderator title. The romance section is filled with overgrown babiesmynd?moderator 4 where?when hw?fill me in jare.make I dey find trouble die,hahaha.where is vivi & R231 no b only me go AWOL? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 131 pages)

