Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 746 747 748 749 750 751 752 753 754 (of 860 pages)
Anoda new story? I thought they said she escaped! Its all lies ,they paid more than that amount |
@ op, I no even understand dis story, maybe if i turn my laptop up side down and read am, i fit understand becos even film trick no fit work for ur story |
stjudas: Allah has turned the infidels against themselves. America, UK, Israel and France shall fall and the Islamic State shall rule the world.... I'm sure all true muslims feel the way I feel... More of this, i pray for. Allahu akbar!!!oga osama, e be like say u no get tv for house, becos if u get, u for see wetin dey happen for islamic countries like egypt, syria, iraq etc, u sure say God dey with u? una think say heaven na empire for jibowu? Sidon dey find 70 virgins |
Oga inspired, abeg talk to osahonmk of nairaland, i dnt know him b4 and i dnt know why he wants to spoil my business, this is the link below, although i don retaliate by spoiling his own thread too out of anger, pls warn him, i dnt want to have anything to do with him. Thank u https://www.nairaland.com/978228/new-320gb-external-hard-drive/5#13237213 |
Stolen car, buyers beware |
Guy u get time oo its a jobless person dat will need dis ur ps game are u still a kid? so kindly put d post on job search / vacancies |
We don hear say the drug no good. Now, tell us the after effect, e dey cause cancer or hiv or kill kidney or kill liver or cause death? Trust naija, if u no tell dem, them no go stop, i remember cigar case, na wen dem know say cigar dey cause cancer na him dem run |
2 parties would have been ok! NRC & SDP |
Is there no regulatory force or something... to report this to? The aboki should be caught and arrested, then he will point finger to whom ever is manufaturing/making the pillows, this is a serious case becos very soon aboki's go wrap bomb sell to us |
Does this woofer have volume control,subwoofer control, power switch, 3D volume ? and are u selling one or 2 as it is in ur pic for that amount? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 746 747 748 749 750 751 752 753 754 (of 860 pages)