Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 745 746 747 748 749 750 751 752 753 (of 860 pages)
Na wa o! Dis hiv is just a disease and its like every other disease that kills, hiv no be curse but disease. Cancer nko? |
@ 3 posters, una don drink crase mam water abi ? |
I trust banks, una wan use uba atm card withdraw all the money wey gtb get ? They will block other bank atm card from withdrawing |
Haba, the eagle big pass motor car? Abi no be this same eagle wey i know, abi u mean SUPER EAGLES |
Mod abeg front page, make we hear every body mind. Thank u |
This is truely a question every nairalander should answer and give a reason why. Would u wand the igbos, hausas, yorubas,calabars, edos/ anambra, kano, akwa ibom etc. Just tell us which tribe or state that needs to leave lagos for lagos to be better than it is |
. |
. |
Na weeping na him dey reign now abi? Becos obama weep for the elemtary school kids wey dem kill of recent, so dats why goodluck weep, now the wife dey weep, who dem dey fool with pretence,me too dey weep over nothing |
Abeg make dem come kidnap me too na, abi na becos i be poor man pikin? |
jchime: Sullivan is not dead, my uncle is not dead....whoever is peddling thed rumour is the one that died...why are people this wickedthe op pasted his link, where's ur link if u claim he's not dead |
U paid the money into a bank account, which means he exists, notify the police about it, they will find him, his photo ,phone number,address, signature, next of kin etc should be with the bank |
Standing5: Is this a scam news or what?where u come from? He ask u to pay money? Which wan be scam? |
[quote author=inspired_m]Sorted.[/quote]oga inspire, thanks a lot but the guy needs to be banned for some few days, if u check my thread, he is still persisting and posting trash and i dnt even know him https://www.nairaland.com/978228/new-320gb-external-hard-drive/5#13237213 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 745 746 747 748 749 750 751 752 753 (of 860 pages)