Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 801 802 803 804 805 806 807 808 809 (of 860 pages)
tomsonlampard:if u go buy the phone without comfirming if it will work or not,u are on ur own ![]() |
Dclique:b4 nko u wan kill me for my early age? Benjacky:no blame south africans, we get nigerian representative for dstv here,na dem dey choose,no be south africans, next year march if dem start to charge 1,500 per month and i no see channels wey i like, i go just put my receiver under my ghana must go bag, because me i no ready to pay 1,500 for rubbish channels |
dem don remove AFRCA MAGIC YORUBA AND HAUSA from list of dstv mobile channels GOOD RIDDANCE, e be like say dem dey take style test channels so dat next year dem go arrange very well ,but make dem test MM1,MM2,MNET SERIES,MNET ACTION |
honsule:which one dey easy for u, with broom or with vacum? |
Not sure about E71 except u have the latest firmware. find out the latest firmware version available here http://europe.nokia.com/support/download-software/device-software-update/news |
I wonder why dem add africa magic yoruba & hausa? Shey na everybody dey hear those languages ? tseeeeeeww! |
Wilfem:re update the firmware again thru nsu, the i.c fit wake up |
cocoon:live tv out feature restricted by mtn |
DsTV MOBILE JUST ADDED 2 MORE CHANNELS (AFRICA MAGIC YORUBA & HAUSA), NA MM2 OR MNET ACTION NA HIM WE WANT WIT SS3
|
Wilfem:life inprisonment + hard labour+ death penalty guy i are on ur own ![]() |
Or make we go shout or carry sign board parade lagos and abuja?
|
Which one make we go for? Voilent protest?
|
malikalhaj:i like ur question, wetin u go do with ur receiver? Emmmm.,, let me think. dASH ME!! or throw am inside well so no wan gets it |
Mtn just reply now,dem say na dstv dey choose and remove channel and not dem. See screenshot
|
aieromon:hahaha! Maybe the dstv mobile plague never reach ur sister nokia 5800,dat guy wey him own show ss3 on saturday, dem remove am on sunday |
user32:u read my mind |
Just go 1 email reply from MTN, it says SUPER SPORT3 HAS BEEN REPLACE WITH SUPER SPORT7. na wa o! |
user32:na glo first come up with it in 2007 with only 3 channels, SILVERBIRD,CNN, FASHION TV, but it wasnt a success because them do am pay as u go, 100naira 10seconds ur money go zap. In uk na him dey reign,just £5 and u go watch unlimited mobile tv via gprs,egde,3G network.but dem get their own customised mobile tv apps with 25 - 50 channels |
user32:my neighbour ss3 dey show now on his n85 but dem remove ss7 and bba for his own, mtn go on independence holiday and dem leave office for security guards to tamper with systems. Restore mobile tv settings ur own fit work |
Zain or glo should just introduce a mobile tv player or a customized one like crystal player, that runs on 3G, Egprs, gprs wey go get him own package .its working in europe and india ,e go work here too |
UK no get mobile Dvb-h, but dem get power mobile tv player e.g. Slingplayer,mobitv,orange tv, india get airtel live tv,mundu tv etc and what they do is just subscribe £5 every month and u will enjoy all of it, i no know wetin glo and zain dey do, them think say na browsing package we go dey do till we reach 70years ? Make dem introduce new things. |
user32:make una follow me ask mtn, customercare@mtnnigeria.net |
vokeefe50:no |
ceejay80s:
|
Also in full screen and programme guide .@all of una wey una phone no dey compatible with dstv mobile can use it. Strictly for s60v3 . Call me or email me if u want it. If ur phone has tv out feature,it will show on ur tv.THE SOFTWARE IS FREE! 08028789799, 07032659200, ceejay80s@yahoo.com |
U can also use with mtn 1000naira 1month 100mb package or zain 1month 100mb. Very good tv apps with 4movie channel,documentary channel,news, music etc up to 30 channels but mostly russian channels
|
Very good tv apps. Works on all s60v3
|
Crystal TV for Symbian v2.40Beta S60v3 SymbianOS9.x Signed Crystal TV is a live TV * 25+ LIVE channels of Russian TV * Built-in TV guide * Matrix view * Picture-in-Picture Crystal TV automatically adapts to current internet bandwidth and always displays the best picture independently of your current location! Symbian 3rd edition, 9.0 or higher. users will be able to access to premium television and video content subsciptions. Crystal Reality Media LLC is not responsible for quality and content of television channels available for viewing by Crystal TV application and only provides Crystal TV users with convenient user interface to available in Internet translations of television channels. ATTENTION: USE WITH 1 MONTH 150MB GLO 3G DATA PLAN
|
reddevil11:oga i sent u a text u know even fit reply. Abi u no ready to sell? |
elizabeth OFFICIALLY ENGAGED to her fellow housemate of BIG BROTHER REVOLUTION WINNER, ,kevin
|
ex bigbrother stars,kevin,elizabeth and emma performs their song on BIG BROTHER ALL STAGE. Our own Kevin and winner of big brother revolution
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 801 802 803 804 805 806 807 808 809 (of 860 pages)

GOOD RIDDANCE, e be like say dem dey take style test channels so dat next year dem go arrange very well ,but make dem test MM1,MM2,MNET SERIES,MNET ACTION