Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 804 805 806 807 808 809 810 811 812 (of 860 pages)
used dstv decoder with smart card for sale for only 16k if intersted call ,08028789799,07032659200 . in good condition,my location is surulere
|
[quote author=sun_temi link=topic=258468.msg6662025#msg6662025 date=1283110627][/quote]siddon there,i fit win $200,000 bigbrother come pick 2 babe from the house join. Abi u get wife to give me |
LATEST NEWS!! nigerian's KEVIN and winner of BIG BROTHER REVOLUTION (LAST YEAR) is OFFICIALLY ENGAGED TO ELIZABETH of tanzania. E be like say me too go follow for next year's BIG BROTHER, I DEY FIND WIFE TOO! |
@jibson sorry 4 not replying ur text.i hv stopped replying text msgs,unless from people wey serious to buy. I know hw many text that i hv replied and got nothing from dem. Na money me 2 dey waste to send dose txt msg |
@jibson i no wan reply ur text becos i hv received a phone call from person about 2 months ago saying he wants the tv receiver and i gave him gozie's number becos he said he wil be going to abuja the next day,till 2day i have heard nothing,wilfem was the first to buy this receiver from me and the guy neva see my face b4, user32 from abuja neva see my face but he don buy 4 from me, aieromon is in benin,e neva see me face 2 face b4 but e don buy reach 3 plus one of his friend wey come to my office to pick up 1 b4 heading back to benin. So jibson ask anybody here if i don dissapoint dem b4? Many nairalanders knows my house and office. If u want the item call my number and i will give u my acct. Number,if u pay in the morning ,u will get it the next day |
@hamid not yet compatible with n900. Ur phone is not a symbian operating system. Just hope there is a mobile tv apps for n900 in the near future |
been receiving some funny phone call from different numbers but the voice sounds familiar,imean same voice,telling me that he is in warri and he wants the tv receiver, the same voice will call with another number saying he is in abuja, port harcourt,,he will be pretending as if he dosent trust me, he wants me to send the receiver b4 he makes payment,i know he is here in this forum, i no be mumu , i be comfirm omo ibo,if i no see my cash ,i no go send even the manual not to talkless of the device,crime/fraud no dey pay again, even if u play anybody today,i bet u say u must suffer for it ![]() the mumu no know say my phone always dey on call record,no even bother because i no fit fall for ur trap, |
spacyzuma:i have three people in abuja whom i trust u can get the device from NAMELY user32,gozie and wilfem) if u are ready for it. call my number and i will give u wilfem, user32 or gozie's number. so call me on 08028789799, 07032659200 |
sagem my mobile tv2
|
aieromon:e be like say mtn or dstv don employ u,as u dey support dem so,dont forget that dstv has 1,500naira package for those wey get the decoder for house and it comes with 25 channels abi? Compared to our 11channels which after bigbrother,e go change back to 10channels. Tell me, 1,500 for 25-35channels bonquet and 1,500 for our 11channels .which one big pass? |
[quote author=Kay-baba link=topic=258468.msg6623831#msg6623831 date=1282567621]ceejay, my n95 hw far abt it[/quote]na nokia dey delay n95 firmware. Na firmware be the koko. PR4 VERSION FIRMWARE |
aieromon:ur 1st question 50mb text 103 to 131 is for updating of firmware OVER THE AIR (OTA). ur 2nd question 1500 every month is too small? Calculate 1500 naira every month by 3 million dstv nigerian users |
Numaj:numaj how far,u don update ur n96? Its like mtn 130 to 131 50mb no dey work again. Use zain 1,000naira 1month browsing to update. Load 1k on ur zain line and type *141*712*4# then send |
aieromon:i mean if dem start to charge us for subscription as from march or april 2011. For me 1,500 is ok but make we consider students wey get these dstv mobile phones. aieromon u think say the awoof na for eva? |
aieromon:IF NA TRUE , ITS OK BUT ALL OF US GO PUT HAND TOGETHER AND LET THEM KNOW SAY WE NEED ATLEAST ONE ACTION MOVIE CHANNEL, LIKE MM2,ACTION X, MNET SERIES, IF DEM GO CHARGE 1,500 NAIRA, AS FROM NEXT YEAR ,ITS GOOD BUT DEM GO REDUCE HAND TO 1,000 NAIRA FOR SUBSCRIPTION EVERY MONTH FOR US ![]() |
IF u own a Nokia E66,E63,E71 and its still under warranty,please take it to any nokia care center for free firmware update so make we know if the dstv mobile will work on them |
abbsilurd:check ur email |
Or call 08028789799 , 07032659200 |
Go to the nokia su-33w tv receiver update thread here: https://www.nairaland.com/nigeria/topic-258468.1440.html everything u need 2 know about DSTV MOBILE |
I'M LOVIN IT!!!!!!!!!! ![]()
|
Numaj:if the first one wey i talk no work, load 500 naira on ur mtn sim and activate 131 24hr browsing or load 1k on ur zain and activate their one month browsing, the type *#0000# click option>check for update>update the phone firmware. I remember encountering dat problem b4 on a friend's N96. I updated the firmware and it was ok. The update wont take more than 5 to 10mins |
Try formating the phone and use mtn ACCESS to retreive subscription. Talk2medo asked u a question,which network are u using? |
[quote author=sun_temi link=topic=258468.msg6588167#msg6588167 date=1282062060]Because MTN and DSTV sabi say if them allow that to happen, Una me no dey there o go set up Viewing Center with their Mobile DSTV n Una go start to dey organize seminar for am. Una no go care say na money dem take collect EPL broadcasting right. Another business opportunity for Igbo Boiz like CJ [/quote]e be like say ogogoro dey beside u wen u dey type dis post(i no talk say u drink the ogogoro),if u no like tv out feature, why u buy nokia 5800? less i 4get, 99% of viewing centers wey dey lagos,na yoruba get am, foolish boy ![]() |
the tv apps is good and clear, but runs on wifi ,fast gprs,edge,3G connection,what i am trying to say here is the tv apps shows on tv when connected via tv out cable, but i am still trying to figure out why dvb-h dstv mobile aint showing on tv!!!!!!!!!!!!!!! SUGGESTION ![]() |
i downloaded al jazeera tv from nokia ovi store and used my office wifi connecetion and it worked perfect,i even connected it to the tv and it showed see pcs below
|
user32:no idea of the price,but the phone no get tv out feature |
how many of una test GLO 3G tv? ,then they only had 3 channels (CNN,SILVERBIRD,FASHION TV),WHICH ran ON 3g connectivity,if i load 100naira on my n70 then,i no go watch am reach 20seconds, i even called them and told them that it would be great if they would charge 1,500 per month, but they ignored me,imagine for just 3channels,look at mtn with DVB-H with 10 to 11 channels for 1,500 but free for now,for me i will vote for MTN!!!! ![]() |
DSTV DECODER WITH THE SMART CARD FOR SALE, NO DISH, JUST THE DECODER AND SMART CARD, PRICE IS 18K CALL-08028789799, 07032659200, ceejay80s@yahoo.com |
[quote author=sun_temi link=topic=258468.msg6572501#msg6572501 date=1281791413]*watching first Premier League match live on mobile DSTV*[/quote]me too! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 804 805 806 807 808 809 810 811 812 (of 860 pages)
, i be comfirm omo ibo,if i no see my cash ,i no go send even the manual not to talkless of the device,crime/fraud no dey pay again, even if u play anybody today,i bet u say u must suffer for it
user32,gozie and wilfem) if u are ready for it. call my number and i will give u wilfem, user32 or gozie's number. 
less i 4get, 99% of viewing centers wey dey lagos,na yoruba get am, foolish boy 