Chamotex's Posts
Nairaland Forum › Chamotex's Profile › Chamotex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 463 464 465 466 467 468 469 470 471 (of 536 pages)
haha ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ![]() |
mbola:and for why ![]() oYaTo:you fall my hand Missy B:and where could ma mind be ![]() |
![]() |
tope2000:Tope u dey fall my hand oo . . . should know better why u dey waste ur time dey reply ppl that spend their whole day at cyber cafe tryin 2 look for ppl to SCAM ![]() its not worth gettin banned cuz of dem ![]() |
I thunk he he meant igbo ppl like moni ![]() |
Ms Moyola wetin be ur own . . . .abi u be Igbo ![]() |
darefestus: How u take know . . . . . . . . very funny |
darefestus:which boundary? wetin consign agbero with overload ![]() so u just dey know say i be BOY ALINKO ![]() |
geolabious:Vous avez besoin d'ameliorer sur votre francais et l'arret agissant comme peut vous parler francais |
darefestus:So what exactly is ur point Mr. Gbadamosi, yoruba teacher ![]() kosi oro lenu yin sir . . . . |
nana:na shit dey worry d guy . . . awon egbe e nwa sugar mummy, na kindergaten children e dey find . . . Michael JAckson!! |
Geo-alabi abi kini oruko ee . . . . . . . wo bi ose yeye ara ee lori forum if na game u want play why u no go games forum and if na Girls number u want, kowe ranse simi now, ahn ahn |
I don give IBK ma cousin, na ma cousin dey service her now, u no see say she no dey online . . . . . do the maths Sorry femmance ![]() |
see as everybody fall mugu to this guy's post . . . . I already knew say d guy no get game |
femmace:how dare you u no dey fear!!! bros dey look face oooYaTo:wetin dey make u dey laugh ![]() |
kosi big deal |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 463 464 465 466 467 468 469 470 471 (of 536 pages)
;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d


