Chamotex's Posts
Nairaland Forum › Chamotex's Profile › Chamotex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 513 514 515 516 517 518 519 520 521 (of 536 pages)
ibkaye:no be u spoil me |
well i no go talk sha ![]() |
@ bamie u still dey mention origina9ja ![]() you go wound ![]() omo Plumstead oshi ![]() |
@ pussy full upon say u go import pix come from internet, u still no fit find better one wey HOT!! na wa for u oooo ![]() |
@ El abeg na generator be that big red thing abi na immobilizer ? ![]() |
gabrywyl:its worse ![]() |
its so dark, i could barely see anything na so Indomie catch my eye ![]() Mr JOseph6 next time u want to take picture, pls put some lighting effects but flash suppose dey ur camera sef now even if NEPA don take light ![]() |
Joseph6: ![]() LMAO at that Indomie box in your profile ![]() u dey sell am abi u dey chop am ![]() |
KarmaMod:Its so obvious the pastor himself is GAY ![]() Pastor wey wear ear-ring na pastor who is he trying to fool, abegi ![]() |
If homosexuality is against the law in NIgeria, why havn't the Pastor been prosecuted ![]() but see as Gay people dey dance for church **God have mercy*** |
jassie:Gba be oo One United!!!!!! My United brother, I hail u ooooooo We go kill them again this season, no dulling especially those ARSE - nal gays!! ![]() Jassie baba, ki lon shele, jami si now ![]() |
ole!!!! iwo nikan omo meji ![]() me i no dey fight u for anything oooo ![]() but ma own be say origina9ja will come and explain herself, thats all ![]() |
bamie:omo Woolwich or Plumstead kilode now ![]() ![]() do u know who i am ![]() i stepped out for a minute the next thing u start to dey attack all the girls for here if na play make u stop am oooo IBK say she no do, na by force, afterall u don old. ![]() well, origina9ja will come and explain herself sha ![]() |
listen very carefully, la eti e ki o gbo mi dada when im talking about cooking, im not talking about pasta or noodles ooo im talking pounded yam with egusi and some assorted stuffs i go belle full o ![]() and who is that guy that is asking who I am ? the guy no dey fear abi, tell him o ![]() |
its almost finished and i dont want to send u d remainder, its very little!!!! or gimme ur post code maybe i can send it by first class special delivery ![]() ole!, o like onje and its not as if she can cook sef ![]() |
u kno do anything with all the evidence wey i see for here i stepped out for a minute and ![]() well origina9ja will come back and explain herself sha ***see ur mouf like cake, come carry am now*** *** im actually eating a strawberry cheesecake right now, got it from Catford*** yummmmmmmmmmmyyyyyyyyyy!!!!!!!! ![]() |
***ne because i no dey house, all these madness dey happen*** ***origina9ja, ibkaye, bamie and co*** all of una try o ![]() i cant beleive what i've been reading |
folahann: ![]() mo fe mun oyan OMOSHALEWA ![]() |
![]() eyi ti o tutu ni mo fe mu ni (milkshake) ![]() |
bibs:ok, ki a je e si abi mo fe mu oyan ![]() |
nana:abi u too wan sing ![]() no try am ooo ![]() |
nana don't hate gyal, appreciate ![]() if u don't beleive in me, who else will ![]() |
well then, brace yourself!!! ![]() im the first guy in the red shirt, ENJOY!!! https://www.youtube.com/watch?v=CdNm4zY7QG0 |
omo i don tire oooo ![]() i don almost lose ma voice ![]() michael jackson can't dance like me im badbut i can show u a video of me dancing sha, thats if u want to see it |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 513 514 515 516 517 518 519 520 521 (of 536 pages)

?



im bad