Chapmandrink's Posts
Nairaland Forum › Chapmandrink's Profile › Chapmandrink's Posts
1 (of 1 pages)
derogba88:Yes it would, ma bro has similar |
@mikky....I need Samsung S8plus |
mikky boss check whatsapp make i no miss dis deal ![]() |
geloorrrrdd:smh |
1nigeriamyfoot:also use ur real monicker to quote me, coward, you can't be like Justi and the oder trusted traders dat's y the mods cannot back you. oboi but why this thing come pain you reach ur bones like dis, dis babee catch u somwer? ![]() abi make i invite come Wuse com drink chapman Scammer Oshi |
1nigeriamyfoot:Oboi i do oh dats why I say make you Epp me get my phone 7 frm dose Pple as dem do me strong tin but me sef come dey fear you As you be scammer sef Take https://www.nairaland.com/3430558/scam-alert-dont-victim-updates and fight your fellow scammers |
1nigeriamyfoot:No you are a scammer New buyers be careful of this Monicker and don’t fall victim because he will scam you , even if another person comes u go say is anodar of her monicker |
1nigeriamyfoot:1nigeriamyfoot the best SCAMMER EVER LIVETH You know what? people will believe this because nobody knows you but they won't believe when you can Justi a scammer, oboi think about am |
1nigeriamyfoot:My senior man don die oh, the man for no even get time to waste lik u Fight scammers below https://www.nairaland.com/3430558/scam-alert-dont-victim-updates Justi4jesu is the best, |
1nigeriamyfoot:oboi use one of dese ur monikers to fight scam, link is below https://www.nairaland.com/3430558/scam-alert-dont-victim-updates oboi use ur time wisely |
1nigeriamyfoot:Oga make i paste scammers list for you to go fight as you get plenty power as i dey see so or you just dey make empty noise as noise maker or you get plans? Or you wan use Justi get vote for this election ![]() https://www.nairaland.com/3430558/scam-alert-dont-victim-updates If you say you are agaisnt scam oya see food 4 you on that link and no dey make noise here ![]() |
1nigeriamyfoot:lolz oboi na laugh get me here oh, so if person want peace that means na justi get the handle? grow up man because me sef dey suspect your handle, u tink say to import easy abi, i still gat 3 fones wey i get with one other shipper wey don pass 2months but i know how this import dey go and sometimes issues dey dey, and i been get items 5 phones and lappy 4 inside that her 4months shipment wey i pick up last month as the late goods arrive, see even mikky wey sabi vex quick me know how i dey take follow d guy up and we neva get issue, you no expect moderator to keep thread of false allegation because it was only a misunderstandin btw dem and the issue don resolve so why u go wnt the thread to remain if u no get anoda tin for mind against the shipper. Not every1 hides behind a moniker to address isues so find beta tin do with your time, see my attachmnt when i been also pick my 4months package from Justi, I wonda the next excuse you go giv afta dis one. Oboi you be man oh, time na moni oh .
|
HazzanTazzan:Wen sum1 does not comment does n't mean we don't watch and read,Sum pple like peace and some people are just to make noise, wen i saw the thread i no say that no fit happen and i contact justi to ask her wetin happen, i sell phones and been shipping with almost all the shippers wey dey nairaldn n no one wey never get issue before, u wey don get plenty issue with sellin paypal if dat does times person carry u for head you go like am abi? oboi no come here dey form saint, oga for chargebac paypal, u still get case but person no talk no mean say peopl re not watcihng, |
Benscolari:guy use yur time go mak genuin money and stop trolling. wen u overdo sumtin it starts getin irritating and pple no go tak u serious next time. na padi man advise i dey giv u so. |
Benscolari:Who be dis again, i no dey trade outside dat list of trusted people and Justi payment when i sell fund to her fast pass light. Encourage these women Mariesio,Justi4jesu,Ladyf,Egonne,Tutu and odas wey i don forget their names. All these people many traders know them including me then who you come be? Nna mak new traders beware ohh n shine eye s |
Can any1 direct me to where I can downgrade my ps4 in Abuja. I have a 2007 phat model ceche01.. I've checked online and it says it can b downgraded |
AllforJesus7:use dis list to avoid scam an avoid all dose quotin u Tabbaz: |
1nigeriamyfoot:Oboi u are starting to sound like all dese scammers that use an issue to confuse new buyers/sellers and then strike, oboi hope u no gt such plan oh, if u say u sabi fight i get one shipping company wey steal my iphone 7 since 2016, can you epp wit dat? So far as i know if na Justi, she can never ever scam person and i get major phones wey i just pick up,, so stop to dey waste ur time tryin to mak tins up. |
mavinc4u:These shippers are pathetic, i know how to create awareness for others, if na to publish them for newspaper sef i go do am |
MonitorSpirit:Hi, Bro I have an Iphone 7 128GB Missing issue from your Office nd bin waiting reply from the agent i used in shipping with you guys..whats the update make i knw hw to start my own? ![]() |
r231:Hi, Bro I have an Iphone 7 128GB Missing issue from your US Office nd bin waiting reply from the agent i used in shipping with you guys..whats the update make i knw hw to start? ![]() |
Graham123:STOP RECOMMENDING THESE CRIMINALS CARGOATLANTIC TO ANYONE, THEY STEAL PEOPLES' HARD EARN MONEY |
Graham123:cargoatlantic is an Atlantic THIEVING COMPANY, MR Olusegun Adu and MR IBUKUN is a THIEVES 777 Henderson Blvd N, Ste 7 Folcroft, PA 19032 www. cargoatlantic. com cargoatlantic 777 Henderson Blvd N, Ste 7 Folcroft, PA 19032 info@cargoatlantic.com oadu@cargoatlantic.com, customerservice@cargoatlantic.com cargoatlantic 1 Tura Lane, Folcroft, PA 19032 www. cargoatlantic. com | Facebook Office: 4844944795 | Cell:2672303365 | Fax: 2672473080 |
Adebayolove:cargoatlantic is an Atlantic THIEVING COMPANY, MR Olusegun Adu and MR IBUKUN is a THIEVES 777 Henderson Blvd N, Ste 7 Folcroft, PA 19032 www. cargoatlantic. com cargoatlantic 777 Henderson Blvd N, Ste 7 Folcroft, PA 19032 info@cargoatlantic.com oadu@cargoatlantic.com, customerservice@cargoatlantic.com cargoatlantic 1 Tura Lane, Folcroft, PA 19032 www. cargoatlantic. com | Facebook Office: 4844944795 | Cell:2672303365 | Fax: 2672473080 |
LUKINGUY:cargoatlantic is an Atlantic THIEVING COMPANY, MR Olusegun Adu and MR IBUKUN is a THIEVES, you are eveil for advising any sane humanbeing to use cargoatlantic 777 Henderson Blvd N, Ste 7 Folcroft, PA 19032 www. cargoatlantic. com cargoatlantic 777 Henderson Blvd N, Ste 7 Folcroft, PA 19032 info@cargoatlantic.com oadu@cargoatlantic.com, customerservice@cargoatlantic.com cargoatlantic 1 Tura Lane, Folcroft, PA 19032 www. cargoatlantic. com | Facebook Office: 4844944795 | Cell:2672303365 | Fax: 2672473080 |
cargoatlantic is an Atlantic THIEVING COMPANY, MR Olusegun Adu and MR IBUKUN is a THIEVES 777 Henderson Blvd N, Ste 7 Folcroft, PA 19032 www. cargoatlantic. com Cargoatlantic 777 Henderson Blvd N, Ste 7 Folcroft, PA 19032 info@cargoatlantic.com oadu@cargoatlantic.com, customerservice@cargoatlantic.com Cargoatlantic 1 Tura Lane, Folcroft, PA 19032 www. cargoatlantic. com | Facebook Office: 4844944795 | Cell:2672303365 | Fax: 2672473080 |
mavinc4u:If you like your items don't try shipping with those thieves called cargoatlantic, they are all criminals and will die soon Cargoatlantic 777 Henderson Blvd N, Ste 7 Folcroft, PA 19032 www. cargoatlantic. com Cargoatlantic 777 Henderson Blvd N, Ste 7 Folcroft, PA 19032 info@cargoatlantic.com oadu@cargoatlantic.com, customerservice@cargoatlantic.com Cargoatlantic 1 Tura Lane, Folcroft, PA 19032 www. cargoatlantic. com | Facebook Office: 4844944795 | Cell:2672303365 | Fax: 2672473080 cargoatlantic is an Atlantic THIEVING COMPANY, MR Olusegun Adu and MR IBUKUN is a THIEVES |
1 (of 1 pages)

You know what? people will believe this because nobody knows you but they won't believe when you can Justi a scammer, oboi think about am

