Chespond's Posts
Nairaland Forum › Chespond's Profile › Chespond's Posts
1 (of 1 pages)
For diz economy una still dey collect 1700/day work................why |
Rubbish talk U go jst come here dey yan nonsense, so those that are billionaires don't have all this signs abi. U wey no come get all diz signs u don turn billionaire abi ? The only point that seems right to me is addiction. The best way to run from poverty is to avoid thinking like a poor man and think out of the box n not all this rubbish talk as if say na u dey distribute riches |
Na funaabite she go be |
hope4nigeria:U just come here dey yarn okoto, shey no be insult u too take start, I guess u're both then. The guy get point na, ur brothers Sabi say dem no get money to cater for more than two kids them go still dey born like rat. |
Your price too cost U no fit see buyer ![]() |
We dey here Drop ya question |
Them they sell better car beside grandsquare nah in front of conoil. Better car dey there |
Any nairalander who did inter university transfer recently to any university should pls tell me the procedure Wish to know more about it |
I gained admission not quite long into one of the best federal university in Nigeria but the issue is that my course was changed from computer science to statistics. Pls fellow statistician do u have any regret taking the course |
1 (of 1 pages)
