Chimaritoponcho's Posts
Nairaland Forum › Chimaritoponcho's Profile › Chimaritoponcho's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 47 pages)
over-fertility naim dey worry my imo sisters...4 my village alone,gals in their late teens don shit lyk 2 or 3 pikin kip for dia mama for huz #proudly imolite |
yea! My grandmum is on a 100 -days fasting for cooking a burnt rice ...hehehehe |
[quote author=endtime_signs]http://www.naijaurban.com/pastor-okotie-replies-catholics-hell-fire-sermon/ Controversial Lagos-based Pastor of House of God Church, Chris Okotie tells Catholics: ‘the truth is bitter’.[/quote]lyk alomo bitters hehe |
glo go dey do all dis tinz but dem neva still get standard network SMH |
lets watch and see na |
konji na bastard |
mynd howfar na..can u b as kiind as to front page "THE TRIO" By Jumizie?...thanks |
choi!! U don turn to uduak twin for trouble...kpele o |
why am i having this feeling that jummy is gon take the offer huh! |
lekinz: Waiting impatiently ....Hey!!!.....Who has seen Winnie Oooooo ....U mean Winnie- the- pooh? Bear |
uduak your dis your life sef erh! e dey smell camphor camphor |
ade you are trying |
omg! 5 times?? *faints* |
guy how u go raise ur hand against a woman na..i swear u Bleep up ,i think say u be gentleman na... |
hmmm!so the rich also eat Akara & bread a.k.a A&B..thought it was meant 4 the poor |
emsheddy: philip fada well well. Na so some boys dey really behave. Nice work my guy. U too much.Things we do for pusssy bro..calm down gan |
adegwurulez: chimaritoponcho, i sight u.. long time brobahbah your boy dey ooo i jus say mak i take break small go hustle for december flexin.. Choi!! C as guys use airtym dey confuse my boss ooo .lwkm |
adegwurulez: chimaritoponcho, i sight u.. long time brobahbah your boy dey ooo i jus say mak i take break small go hustle for december flexin.. Choi!! C as guys use airtym dey confuse my boss ooo |
hahahahahaha....front page? when mynd44 still dey alive? *dat na till jonathan get pointed nose ooo* lol |
yuzedo: Didn't know her personally, but apparently she's a friend to a number of my friends and just heard the story this morning. I know she loves to compete in races, but my God, it is more painful hearing that she is a Ph.D student!!!!! AT 26 YEARS!!!!Amen!! |
Obinnau: nois jaybee no longer the mod of SS? |
jaybee abeg i go lyk mak 'confessions of a rough,rugged and raw guy" by moneysoldier break record enter front page cos e get one better message 2 pass across..thanks |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 47 pages)
?...