₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,415 members, 8,450,248 topics. Date: Thursday, 23 July 2026 at 02:56 AM

Toggle theme

Chimerase's Posts

Nairaland ForumChimerase's ProfileChimerase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 69 pages)

SportsRe: Zambia, Nigeria, Burkina Faso, Ethiopia - AFCON 2013 Group C by Chimerase(m): 7:23pm On Jan 25, 2013
mukina2: grin grin grin
mukina faso dem wan score una and u de shine TEETH? gringrin
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 5:33pm On Jan 25, 2013
keshi dem go bring crate of egg for u before u cm MUSA?
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 5:23pm On Jan 25, 2013
katongo i tink say u no go comot...OLD MAN beta go find ua mate? gringrin
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 5:20pm On Jan 25, 2013
sinkala u de madt?? gringrin u wan wound ma goal boi? grin
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 5:16pm On Jan 25, 2013
emenike wetin dat keshi give u for half time? gringrin
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 5:13pm On Jan 25, 2013
goal!!!!!!!!!! Wat a great pass by mikel and a finish by emineke grin
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 5:09pm On Jan 25, 2013
choi!!! See pimples gringrin
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 4:47pm On Jan 25, 2013
first half dn finish...abeg who get TB JOSHUA number mak e call am shap shap knw wats up grin
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 4:38pm On Jan 25, 2013
katongo OLD MAN if u dn tire comot nah!!! gringrin
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 4:35pm On Jan 25, 2013
TB JOSHUA talk say mikel go miss PENALTY gringringrin
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 4:26pm On Jan 25, 2013
wat!!!!!! Mikel chop PK!!!!!
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 4:23pm On Jan 25, 2013
MUSA! MUSA!! MUSA!!! Hw many tims i reason giv ur name
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 4:20pm On Jan 25, 2013
bia moses no de giv am thumbs up if dem play DAVID LUIZ style frm back
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 4:18pm On Jan 25, 2013
see if i naked swear for dis musa nw dem go talk say i dn com..
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 4:15pm On Jan 25, 2013
wetin de wori dis boko haram boi slf eh de worst na O2U way de spray him hair
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 4:12pm On Jan 25, 2013
chai ejiejele abi wetin be ur name u dn carry com again akwaya?
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 4:08pm On Jan 25, 2013
moses na u carry dem com field? grin
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 3:49pm On Jan 25, 2013
i de miss ikpeba ooo mr IN DE MIDDLE OF DE PAK grin
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 3:47pm On Jan 25, 2013
i hear say joseph sobo sori yobo dn get seat belt for bench gringrin
SportsRe: Is Joseph Yobo a good Captain by Chimerase(m): 11:31am On Jan 25, 2013
na wetin him do against liverpool way dem send am on 2 yrs compulsory loan...u go hear for complete sports * YOBO BLAST REF* while soccer star go talk * YOBO SLAM REF* i cm de talk y him no blast him phuckin howler way him do...mtcheeew wit ma y*sh gringringrin
SportsRe: Zambia Vs Nigeria (AFCON 2013) (1 - 1) On 25th January 2013 by Chimerase(m): 10:08am On Jan 25, 2013
HumbledbYGrace: grin grin
sista in nairaland abeg ur 33 de open u fit close am! Flies fit enter ooo no talk say apkajiyomi meme no tel u o... gringringrin
SportsRe: Ghana, Mali, Niger, DR Congo - AFCON 2013 Group B by Chimerase(m): 9:15pm On Jan 24, 2013
mukina2: 6 - 1 niger grin
mukina u sure say no be radio nigeria u de hear ur own?..talk tru small gringrin
SportsRe: Ghana, Mali, Niger, DR Congo - AFCON 2013 Group B by Chimerase(m): 8:42pm On Jan 24, 2013
abeg our black n white door tv de Bleep up..wetin be scores? gringrin
SportsRe: Ghana, Mali, Niger, DR Congo - AFCON 2013 Group B by Chimerase(m): 8:29pm On Jan 24, 2013
bia umu niger if na 2 beg moni plus cloth way dn spoil nw una go carry first..see as lualua wan dn reach 58 yrs de torment una wit aplomb..abi him dn bribe una wit condemn clothes? gringrin
SportsRe: Ghana, Mali, Niger, DR Congo - AFCON 2013 Group B by Chimerase(m): 8:25pm On Jan 24, 2013
Pastor Olu T: sincerely, i'm begining 2 think naija can win dis tournament, all d team is a joke, no oustanding tean!
bros sori pastor no vex na TEAM u wan type? gringrin
SportsRe: Ghana, Mali, Niger, DR Congo - AFCON 2013 Group B by Chimerase(m): 8:08pm On Jan 24, 2013
mukina2: well he is 'just' 28 grin grin
bia mukina na nw i knw say u sabi lie die...choi u dn lie pass our president apkajiyomi gudluck..u lie pas lie infact u be LION gringrin
SportsRe: Ghana, Mali, Niger, DR Congo - AFCON 2013 Group B by Chimerase(m): 7:09pm On Jan 24, 2013
if nigeria is super eagles..wat is niger.. gringrin
SportsRe: Ghana, Mali, Niger, DR Congo - AFCON 2013 Group B by Chimerase(m): 5:35pm On Jan 24, 2013
bia dis ref must u blow everitin eh..na y i like dat chris foley way blow our match yesternight..de guy na no nonsense ref everitin na play on..see dat ramires rugby tackle gringringrin
SportsRe: Ghana, Mali, Niger, DR Congo - AFCON 2013 Group B by Chimerase(m): 5:31pm On Jan 24, 2013
nice ball frm traore but u no be messi tongue
SportsRe: Ghana, Mali, Niger, DR Congo - AFCON 2013 Group B by Chimerase(m): 5:15pm On Jan 24, 2013
since way dat yeye gyan go ARAB him football sense dn enter 0 level..him former sunderland manager call am THIEF gringrin
SportsRe: Ghana, Mali, Niger, DR Congo - AFCON 2013 Group B by Chimerase(m): 5:11pm On Jan 24, 2013
mukina2: yes grin
na lie ooo,,, abeg no tak side dat bance of a guy resemble one hungry masquerade for our village..compare am wit taye taiwo gringrin
SportsRe: Ghana, Mali, Niger, DR Congo - AFCON 2013 Group B by Chimerase(m): 5:04pm On Jan 24, 2013
dat was close frm de goal scorer..apkajiyomi wamako grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 69 pages)