Chimerase's Posts
Nairaland Forum › Chimerase's Profile › Chimerase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 69 pages)
Assnal fans hope dey o! Una go win 3-2 ![]() |
Carzola slf de count leg over ![]() |
I de laf assnal for chinese howalohohochawao ![]() ![]() ![]() ![]() |
mukina2: goalso u de count am ![]() ![]() ![]() |
mukina2: goal ![]() I luv dis face keep it up ![]() |
vanstanzy: This is so funny, ehn? Post Cheski, Man u ladies.if I sand u nw dem go talk say dis guy wicked wetin be chelski? ![]() |
Rooneyboy: look clearly, D bance look alikeguy na lie no be joke u de fear? ![]() ![]() |
ignis: Please which village is that?na illesha village ![]() |
Rooneyboy:guy lock up mua no de fear her, u go see wetin I go do am after buyer munik go trash dem ![]() ![]() ![]() |
[quote author=Yoruba_Omoge] [/quote]no ma broda na ibadan babes...na dem go see OMO de call am HOMO ![]() ![]() ![]() ![]() |
Abeg na mukina dey de centre? ![]() ![]() bia muki baby na joke o no take am far o ![]() ![]() ![]() |
Holahochoaloha laffin in india n chinese combine, can't wait for noise polution to com out ![]() ![]() ![]() ![]() |
She look so banceful ![]() ![]() ![]() |
vanstanzy: Hei! why now?? why now wey Arsenal get crucial match?? Abeg make im reconsider na.no let muki nwa ban u again ![]() ![]() |
[quote author=Table Leg ]Fu...ck off you moro...n![/quote]legendary mugu oyibos invented dat one, talk ur own olodosis infact hyper olodology de wori ur mins3 ![]() ![]() ![]() ![]() |
naijababe: Where is that fredoooo make I konk am for headbabe in nairaland u wan konk fredoobance? Hp say no be for him bancelian hair u wan konk ![]() ![]() ![]() |
ohisola: Seun! I wrote D*I*C*K not joysticklaf ma fuckiin! D.I.c.k out ![]() ![]() una de see na D*I*C*K me read kwa ![]() |
[quote author=Table Leg ]Mukina are you a moderator?[/quote]google no de ur fone? ![]() |
vanstanzy: O, mukina2 u be my fellow gunner and u get mind ban me ehnwe call it soft banning..u get luck say no be hard banning |
mukina2: Fredooobancebouzzamtcheeew see person way de talk, instead mak u pray mak dem no beat u pass 4-0 ![]() ![]() |
Goaal!!!!! Juan mata ![]() |
Wetin dis guys de play, huh? |
[quote author=Omo_Tier1]Near head bridge... Check foogle... [/quote]bros na google no be foogle olodosis ![]() ![]() ![]() |
Adufaye: arsenal free kick,fu*ck u Giroudam happi cus u re nt happi wit assnal ![]() |
Abeg wia I fit do bancelian hair? ![]() ![]() ![]() |
I can't wait for assnal to be trashed by bayern 5-0 ma church mind prediction ![]() ![]() ![]() |
Toyboyz: mukina is here,u knw she hates anti-Arsenal.and so ![]() |
free2ryhme: atleast u can acknowledge me going to school ... while u on the other hand nvr saw the four walls of any school .. a pity...hohohohoho laffin in chung chok yuo language ![]() ![]() ![]() ![]() |
CFCfan: Free Kick to Chelsea!apkajiyomi bros e be like say na only u de watch de match for here? ![]() ![]() |
Odinaka00: Hahahahahahahahahahahahahaha......Chelsea is in Europa Cup? Hahahahahahahahahahahahahaha and I just can't stop lauphing hahahahahahahahahahahaha...........up man united jaremumu na rubberpa cup ur mumuish mumu manure play last year...huh? |
nw ova 2 manchester city for a real cracker ![]() |
yobo dn com ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 69 pages)





?
we may be on the melting down process and whatnot but we MUST keep dayo and A40 quiet
[/quote]bros na google no be foogle olodosis