Chimerase's Posts
Nairaland Forum › Chimerase's Profile › Chimerase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 69 pages)
abeg who dey home biko ![]() ![]() |
hazard de driver abeg tak am easy wit dis small pikins carzola wat was dat? ![]() |
goal!!!!!!!!!!! Wat a strike frm mata ![]() ![]() |
giroud!!!!! Wat a chance..mukina ![]() |
go spud no fall ma leg n hand ![]() spud 4 match shiit 1 ![]() dats a decent prediction ![]() |
Kx: Thank God NTA didn't waste money to air dis match; how I wish DSTV could crdit me d units burn watching dis game.na so ikpeba tak de scatter us wit him bomb,,him 2 like ''in de middle of de pak'' ![]() ![]() |
Emmysteve: Goooaaaal goal number one to Nigeria. Ike Uchebia apkajiyomi uchechukwu re u smokin eda leave ?? |
goooooal!!!!!! Cape de verpe dn score choi..wait o e be like say no be goal na side net mak una no vex na dis pork de confuse me ![]() ![]() |
fredoooooo: whatever still UP EAGLESna super eagles way rain beat 2 stupour ![]() ![]() |
dis match de as if na dead bodies de play am for grave yard..am tired meen *continues wit ma pork meat wit 7up 2 flash de rubbish* ![]() ![]() |
struggride dn score |
dats a wayward shot frm dat dada boi of a cape verdian ![]() ![]() |
wetin tevez chop for dis match slf... ![]() |
mukina2 show mancity won na..i go vex o!! ![]() |
mukina2: rabbit teeth . .make sure you score and no cards obia mukina2 show mancity own na...by de way rabbit teeth dn score ![]() ![]() |
him eye resemble frog own ![]() i wish i get dis kind big eyes i swear witches abi winches no go fit de torment de minis3 again ![]() abeg rumies i wan get big eyes hw i go tak do am..abi mak i do eyes enlargement cus am tired of all dis village winches ![]() ![]() |
Vikin: We call those ones nurse Eliza!gbam!!! Boi u get am dos nurses de masturbate guys tin like mad ![]() ![]() |
PalmTree: Is Abubakar Shekau no longer a moslem/islamist?no mind dat mumu aboki..bia abokina..sabi ur broda aboki de claim kinko for naija nah,,y him de run ![]() |
[quote author=linda_1]hiiiii Sybellah ![]() are you ready for the game tomorrow?? Go Cape Verde GO Cape Verde lol I've been busy lately, but I'm back [/quote]bia linda dis ur 56 sori 32 teeth way u de flash since u show say flies neva enter am..la question woh ![]() ![]() |
Idowuogbo: Feeling like ur Demi God!laf ma fucvkin diick off ![]() ![]() *meanwhile who care 2 join me on ma wicked combination akara n egg roll washin n flashin it wit cold tea* |
seedord247: Is google your enemy?na y him ask u de question na him n google no de in good terms abeg help de apkajiyomi guy out biko.. ![]() *continue eatin de wicked combination of akara n egg roll n flashin it wit solid tea tu bad* |
mukina2 go cry for sunday ![]() ![]() |
mukina2 was kneelin down beggin me 2 join dem initially i refused ![]() ![]() him cm talk say him go bribe me na him i com join, uptil nw i neva see de moni woh..bia mukina2 way ma moni..pay odas are payin!!!! ![]() ![]() |
wen i did ma 6 months I.T in aba..durin de tim we won de champions league i was always anxious of gist in internet abt hw our players were celebratin de trophy den ma cousin introduced me 2 dis site |
2 much of apku aka loiloi can cause de kidney 2 work ova time ![]() ![]() |
chai torres dats High BP u dn give mua |
ba!!!!!!!!! Oh wat a chance |
walcot mumu sabi u wan play 9 see 9 play na..common empty net u no fit score ![]() ![]() |
y torres de warm up kwanu nw nw... |
bia azipulicuta wetin de wori u slf...mtcheew |
HAZARD!!!!!! Wat a thunderous strike!!!! |





