Chomaloo's Posts
Nairaland Forum › Chomaloo's Profile › Chomaloo's Posts
harmeyd:banana fan go n seat wt ya mediocrity n inferiority complex mind set |
Ds our naija celebs them sef wen dey jump up for anytin wey dey under skirt.shame no even catch am to kip am secret small for even 2months.anytin akwa ibom there yansh dey sscratch them anyhow |
All na wash |
RIP bad guy in secret code n men in love |
Limpopo master notin do u.bhavior lik wat u wana b,then it wil com to pass.God bless my hustle |
Eish ds Buhari of a man want die for Aso Rock like hearer doer.he's not fit @all.see how him dey put hand for waist. |
All na wash.Like father like daughter (illiterates)nonse ask her to bring her qualification she go say fire don catch am |
NaijaOptimist:my guy d way u dey swore u dey do am do or die matter like ya master buhari wen loose for 2011 n declare against SE SS for north,na wa for u ohhhhh |
America cnn is against GEJ cus he no allow their foreign policies in our land.ENCA SA r takin every single opportunity to degrade our govt bcus to get upper hands for UN seats and foreign investors for the continent but who God bless no man can curse.Gej is nt d best but he's better than extrimist BuHARI.if only we hav better candidate,so till then GEJ carry gooooooo |
Hypocraites of a tribe.good no good,bad nko no bad.by d time election finish them go jump to the winner waist wt praise.d yoruba dnt stand for good they dnt stand for bad.only jumpin up n down for their belle mchee |
GEJ is not doin well but BUHARI is nt even an option come february 2015.wat can he do.use ya vote wisely cos is ur future.say no to people who imposes their religion on you.say no to supporters of extremism Say no to people who disregard the peace of our nation for their selfish and self ambitious purpose.again again GEJ is nt doin well but BUHARI is nt an option. |
Long live NIGERIA ARM FORCES long live FEDERAL REPUBLIC OF NIGERIA.GOD BLESS NIGERIA.pls nigeria govt respect and honour our soldier cus its the 2nd hardest call of duty after pastorial calling |
American n d west r hypocrites. |
Politics = interest |
Those who dnt undastand spiritual thins will call this nonse but this a good step in the right direction.I appreciate d fact that young men these days are correct n not allowin mistake of our fathers to criPple their destiny.patoranking AMEN,may God bless u more n more in 2015. |
Kenai:my guy u nailed dat guy for him whole life m no go misbehav here again |
She look unkept |
Wat an insult to nigeria police force.if he(gov fayose)get sense he for give them christmas bonus in cash. |
To hell wt ds USA ds n dat.until u knw who USA are n their mission as golddiger. USA dnt talk God of countries they dnt hav full control of. |
Das gud dat girl wen they rlax for AY shoulder b lik 'I wish u r my husband I for laugh n enjoy well well wt moni frm my side n frm ur own side.life for sweet die |
Ds is realy thoughtful n rich man.u made my day.God bless u for this ![]() |
HAPPY BIRTHDAY SIR,AND MANY MORE YEARS OF SOUND HEALTH AND PROSPERITY.GOD WILL GIVE U VICTORY AGAINST NIGERIA ENEMIES INTERNAL AND EXTERNAL.I AM BEHIND YOU AND OUR COUNTRY IN PRAYER EVEN IF U DON'T KNOW ME.GOD BLESS THE PRESIDENT FEDERAL REPUBLIC OF NIGERIA,GOD BLESS NIGERIA IJN AMEN. |
Kingbritt: |
If ppo dey talk ghana must go too dey open their miserable gouter talk.I tire for ds ghana must go wen kpomo dem no see goat meat dem no see dem say naa beef.any day we go rmemba ghana eehh una go suffer. |
Picture or I dnt bliv it |
Nice selections |
Ds criminals n hypocrites called aboki abi if naa sharin of revenue to d state them go begin make noise now is time to use d revenue money fight wetin una start but wen done go rampage |
Ds criminals n hypocrites called abi if naa sharin of revenue to d state them go begin make noise now is time to use d revenue money fight wetin una start but wen done go rampage |
Naija which way?y r we doin ds to ourselves.is jst too bad d way we tarnish n dstroy dreams in ds country.even in diaspora we stil act n bhav same way.wen yoruba man see igbo man drive car him go say na blood money n thief thief n wan block d way for him fellow countryman.again n again which way naija? |
;DVery soon dem go call one GEj ![]() |
searay post=/post/26831226: guy u min ooh.naa ur type devil dey see run four forty ![]() |
Na waa for u ooh MONICA.ds naa love @moni site ooh.if u say d guy naa keke drive,u no go call am stupid love ohh. |
