Chrisabig's Posts
Nairaland Forum › Chrisabig's Profile › Chrisabig's Posts
THE AREA WHERE THE SO CALL OBI IS STANDING ON IS LIKE MY PIG HOUSE, IS HE BLIND NOT TO SEE HOW THE HOUSE THERE LOOK LIKE, STUPID GUYS. |
Picture pls |
Happy birthday sir, go well, mind what you eat and drink there,mind no trust queen and Cameron. GOD BE WITH YOU SIR. |
[quote author=Afro-k]Abeg make Una free d man, he said he wants his name to be mentioned in d guiness book of records dt's why he is doing something different which harms no one nd even himself. I think U & I better start thinking of something different to do which will harm no one. China all d way...[/quote]If you wake up one morning and see your papa dey waka with this wight with him leg, na pastor or native doctor you go look for to see if his mad. Na him you say make we free this mad china man abi. Ok |
Na this kind people want to be world power abi, to take leg carry wight, time don pass wey una dey take brucelee and jet lee take hold us for work, stupid man. |
The film no get head, the triller is just cartoon |
Once in a year is not that bad like boko guys that kill everyday, , motherfuc ker |
IF EVERYBODY RUN FROM ARMY WHO GO BE OUR ARMY GUYS? WE ALL NEED TO BE ARMY AND FIGHT THIS BH STUPID BOYS THAT HAS NOTHING TO DO WITH THERE LIFE THAN TO KILLLLLLLLLY WE. OK |
What about this?
|
Just like this.
|
[quote author=adusco][/quote]One guy don cum for my kor okoro eye front of a big as ss, Nigeria guys na wah ha |
WHERE ALL MY PICTURE DEY.? |
princesbamz: ...........u mo even fit put waitin person fit watchYou mean video clip?. |
Una won see more? Hehe |