Chrischike's Posts
Nairaland Forum › Chrischike's Profile › Chrischike's Posts
Am chris from enugu (chris fresh farms) i specialize in broilers nd layers buh i have plans for piggery snail nd grass cutter 08075747359 chikeuhio@gmail.com cheers |
I hear say na clarence peters mama na true |
@atiku bros if all dis propaganda na for 2019 trust me e go even work..oyo is ur case shikena |
I strongly support this mans drive towards improving the living conditions of anambra people its quite commendable |
Oluwa i beckon on you to pls pik our call so as to be celebrated one day as dis pple are Nairalanders put ur amen make u register |
Ladyf dats aziude swit ibo boi nd former mister tourism |
tries to comment my dog (junior) sees Kate henshaws pinshure runs away am yet to find it might b tinkin am negotiating price on em head |
chai Gej iso alryt### mama bakassi I for like join dos boiz wey dey help u rebrand ur u know na as nwa afo Igbo wey sabi wut do |
so far say no b Dr Professor Linus lai onuigbo Mohammed nurudeen talk am I beliv it#### chaiii dis woman's brukutu has finished |
were dem INI edo and rukky sanda all of una join see dt woman na real woman no b to dey post ur left breast and deflated Nash evriday fr internet!!!!! sips origin ### I for call tonto buh dah one don respect her puci bakassi marry |
onu be lik vp yemi remind ur oga make him buy even if na one innoson motor Ben Bruce go dey fuk up and I no suppose warn una abt Igbo boys make him no frgt buy him own shoe ohhh |
tuface and blackface dammy krane nd wizkid olamide nd don jazzy fayose nd Buhari lai Mohammed nd olisa metuh Stella nd Linda Peter and Jude okoye Stella no worri u market go soon sell lik ehhhmm wetin b him name again yes akpororo |
so PDP use dt man do chairman na him b say dis boko boys dey some where d drink origin dey chop beta suya |
wetin u expect after u sing oga police finish u wan come tell dem say u na der frnd oboi no b for naija oooo |
hope no lives lost seriously d way accidents do occur dis days I am marveled |