Chrisemi's Posts
Nairaland Forum › Chrisemi's Profile › Chrisemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 20 pages)
chei.pin does not exist.not dat its even invalid.recharge card dat i bot wit my money.OGUN purnish dem.u can imagin my chick teln me dat i customised a pin nd sent 2 her.dem don fall my hand die. |
d waec result is no out but not all lyk geo,gov.just checked mine wit my opera mod.if u want me 2 check urs just let me knw.but u can go 2 www.waecdirect.org |
mobile.espn.go.com |
is it after addition nd division divided by 2 dat must b up to 160 or ur post ume itself? |
is it after addition nd division divided by 2 dat must b up to 160 or ur post ume itself? |
infact make all d network pack sef make we dey use landline very well nd browse wit it also. |
so no code 4 us? |
@ogboralph no ooo.i ve not been activated ooo. |
dats a simple advice frm ogboralph take it or liv it.me myself i ve 2b care dis days b4 dem go help me activate sim registration failed 4me ooo.okpari.MONBOR |
kai ogboralph i ve waited 4 d activation en i m already getting tired.do dey waste so much time after d settings has been sent?shuld i keep waiting because i recivd all d settins des no do doubt about dat. |
pls ogboralph i ll b waitin 4 d zain stuff.remember wat u told me by 9.00am.tanx bro |
i can.mine says allow application 2read user data? |
una dey mind ralph?ralph wen still get 5 more tricks. |
dem nor get free kal? |
so shuld we try it wit mtn or wat? |
u dey mind dat holyrule?load all ur crd to urself. |
holyrule see ur big mouth sef.100,000naira y u knw b millionaire?u re not different frm dos guys dat keep advertising dat dey can teach one how 2make solar system nd make millions,weras dey ar fighting 4 pple 2reg.guy u re even worse dan dem.cari ur trash comot here jare make we see beta pple.u dey de dey eat hand2mouth. |
wats dis EtISALAT of a tin sef?i ve seen it in almost all d chat site i knw. |
chai,ogboralph marry.wen i just dey finish neco 2day.chei i don die.abeg ogboralph i hail ooo.d chick fine sha. |
i don t blame d guy.i blame dos allowing do small boys 2build dia own site.trash |
how much do dey sell d line?or must u buy it wit d fone? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 20 pages)