Chrisemi's Posts
Nairaland Forum › Chrisemi's Profile › Chrisemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 20 pages)
how much do dey sell d line?or must u buy it wit d fone? |
how much do dey sell d line?or must u buy it wit d fone? |
how much do dey sell d line?or must u buy it wit d fone? |
i m using win xp.but can u still giv me d direct link?or can i get it frm oldversion or frm sharemobile? |
so wat ar u guys saying now? is it working now.can i do dat now?@infobaba nd abrahym |
Dual core,just2nice nd oda guys pls help me i downlded a game frm mobi11 to my java fone sonyericsson k510i nd it was a zip file.i don t knw how i can make it work on my fone.pls guys help me. |
alrite no probs. |
pls guys help me how can i browse wit my zain.i just activated it wit my opera mod tru dmc.ng.zain.com pls u guys shuld help me.dis is my mail chrisemy@ymail.com or if u feel lyk posting it u can do so.tank u guys |
abeg now honsule help us now y u dey do ur guys lyk dis sef?help us wit dis glodirect stuff now i ve begd nd begd but still no help frm anywere.i m tired of paying #4000 every month ooo.u can imagin wat dey just sent 2me now 'you hav reached #3261 which exceeds 80% of ur 4000 credit limit'.dat was not enough 4dem dey now sent dis which anoid me most.'you hav used #4431 which exceeds 100% of ur #4000 credit limit.your service will soon b restricted'.dats all wat i got frm 0805.pls help me now. |
@JTLYRICS abeg tank u 4 dat but wen i recvd d settings my babe kald so i answerd her kal nd wen i wanted 2 cut d kal i mistakenly cut both kal nd settings.abeg nor vex just help me out.wit dat same no u activated.tanx |
abeg see my own too ooo make e 4 nor los 07086972739 abeg activate d first one first b4 dis one 07081216726 sonyericsson k510i for mms nd wap |
i fear ooo |
taaa |
sisqo so u dey DND?i dey de but na magical i dey enter pas. |
sisqo so u dey DND?i dey de but na magical i dey enter pas. |
at least everytin do dey work out 4me wit mtn.i don finally dey browse wit my lappie wit mtn. |
cough till u die. |
keep on formulating stories nd lies simply because of 1,500naira 4 backup sim abi na sim backup.rubbish. |
hmm, E don do.kai |
d pple wen dey activate dia own dem dey work 4 zain?@cleanman.see abeg 4get about dat zain free kal because its already clear dat its not tru.comon 2 activate zain's voicemail na wahala.@skipo |
y u com dey syd dem now?u dey use dat mig33 of a tin?@talk2medo |
de wicked die.e b lyk sey dem don do ur own.abi?but dat format of sms correct?@talk2medo |
its 2day dat knw dat zain is wicked.i ve sent mms sonyericsson k510i to 232 more dan 300times but still no ans.abi weitin i dey send nor correct? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 20 pages)