Chriswazo's Posts
Nairaland Forum › Chriswazo's Profile › Chriswazo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 138 pages)
segunk1:No! na Habby03 and christly99 u go play am for, we don pass that stage, na 4 new couples! |
cutestcuty84:Hello dear? how are u doing? Abulor abeg leave her, she is not in d mood now. |
segunk1:Nawa for u o, wey u don spill am already. |
segunk1:I just read his post, he is really funny. |
knacker: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , lol, this man sef! |
mandibeauty:NAwa o, dear kwa Segunk1 go come answer wetin? |
mandibeauty:NAwa o, dear kwa ![]() |
christly99:u no wan ma i save my bro, u wan kill am ba? |
habbyy03:okay na, i will be here to witness d end of it all. |
knacker:D decieve urself na |
christly99:Am saying stop acting like Buhari ur President, his case is understandable, is old age factor. How do we now explain urs? please copy right. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
mandibeauty: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , u are right dear. Mandi see let me tell u something, if we are to start this thread afresh, aswear! I go still choose u as my partner, mehn! am enjoying this ![]() ![]() ![]() ![]() Abulor i tell u true, u d miss! Allah! |
segunk1:please after playing d Tekno "Diana" song, play Kiss Daniel "Mama" for my baby Mandibeauty. |
segunk1:Abulor I c am o, in Falz voice, "Oluwa shine light for u, u for jam night witch o" ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
cutestcuty84: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() but him Segunk1 no gree play with u sef, so u loose after all, my abulor is wiser ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
DonVeek:that's it bro, u remember that. People find it hard to believe an unpleasant reality. d will always like to argue and shy it out, I understand that perfectly well, so in such circumstance, just say it and leave d argument cos D Truth will always be revealed at d end. |
knacker: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , ma*d man! OK, am ready to help u, how much u go pay me? Bear in mind she go cost o, cos she follow for 1st grade o ![]() ![]() ![]() ![]() |
post=53918405:IDIAT |
knacker: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , NOOO! OUR SYSTEM NO D DO AUTO-REMOVE/DELETE, U MUST REMAIN WITH CUTESTCUTY84 THAT D SYSTEM HAD ASSIGNED TO U AND TRY TO CONVINCE HER TO REDEEM HER PLEDGE, is: PROVIDE D HELP U NEEDAbulor u concur ![]() ![]() ![]() |
mrletsgo:U don try recognize her, please keep d love for her sparkle4u alone ![]() ![]() ![]() |
habbyy03: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , ma*d man, c as u don go. At ur age, u just sit down d imagine nollywood movies by this afternoon hour, ur mates will be going on Saturday which is visiting day to see their wards for their schools, u d here d fantasize how to make tea for a girl. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
christly99: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , no come d act like ur presido ![]() ![]() ![]() ![]() , just know that somethings are not meant to be said in d public, i told two of u to learn from Mandibeauty and I, ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , that's if u want to experience true bliss in ur relationship, lol |
cutestcuty84:Segunk1 d look u o ![]() |
mandibeauty: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() , Abulor abeg come add ur DJ mix here, this our combo go sell well ![]() ![]() |
mandibeauty: ![]() ![]() , funniest baby of d century, I sight u. |
knacker:lol, ma*d man, i don sight am for u na. I don quote am, u rush go check her out come d call her out indirectly, Acting king! be it known to u that our angelswt is not a schnook o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 138 pages)


*tongue out*


