TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 8:12pm On Apr 02, 2018 |
safarigirl: no be Collins send her to Bleep man for house? 
Nina cannot kuku date you, you fit dey stingy like Lolu, so, keep moving Lol, don't take it personal but to be candid i can't date her ooo. She fit love one guy die but still Bleep for back e just b lyk ashewo wey dey keep breast for there main nigga |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 8:10pm On Apr 02, 2018 |
Anto loves lolu  Let see how it goes outside!!!! Anto she's smart also If lolu and anto born ehn their pikin go just turn guru This lolu na Yoruba demon version 9.5 |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 7:56pm On Apr 02, 2018 |
I can't date Nina, any kind of nina in my life i reject it  She go Bleep your bestfriend still come dey tell d main nigga i love you blah blah blah Jezebel,lol |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 7:55pm On Apr 02, 2018 |
I'm proud of lolu  he got 2 right He said Nina/Miracle Smart nigga Biggie loves listening too him |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 7:40pm On Apr 02, 2018 |
pingpong1: Just listened to Nina's DS. She is dense abeg.. She no get sense if i abuse am now i would be tribalistic so make iono talk. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 7:38pm On Apr 02, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 7:28pm On Apr 02, 2018 |
Ivyyamor: how many times will biggie tell them? Are they deaf?  They are dumb |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 7:02pm On Apr 02, 2018 |
I just have this feeling that
Lolu&Cee-C will leave same day
The only thing that will keep lolu in that house till final is if nina is save....and come next week miracle and nina up for eviction again then there is high probability lolu& Cee-C maybe in top 5
But big brother Need to let them know that Anto and khloe no ne faking HM |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:59pm On Apr 02, 2018 |
safarigirl: Miracle once said, and I quote "Nina, if I'm up and you aren't, I'll feel okay because I know you'll have 100%, if you're up and I'm not, I'll feel okay because, you'll have 100%, but the problem arises when both of us are up. That means we have 50-50 and it will be risky".... At least he said something similar, maybe not in those exact words
It also doesn't help that the last couple aside them, BamTeddy left. So, they fear that they may meet a similar fate I agree with you, so now if nina leaves i see miracle nomination (lolu& Cee-C ) will stop Lolu nominating (cee-C) will also stop. So therefore the likes of Miracle,Tobi will be up come next week |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:53pm On Apr 02, 2018 |
bujebudanu1: Miracle Cee c Nina/ lolu. Close margin Alex Rico
Thank me later I think you should compare Cee-C and LOLU together they both have coded fans Nina fan they learn for where dem dey but this is called double wahala anything can happen |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:51pm On Apr 02, 2018 |
MzBlessin: Nina and miracle are just sad..house is just boring...mehn teddy sha.. I miss u Lol two of them dey,fear especially nina |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:51pm On Apr 02, 2018 |
Pearl104: He would have refused. Lol ehn ehn then she go face nina  |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:48pm On Apr 02, 2018 |
Alex,Rico,Nina,Cee-C Miracle vote na around 35-44% this week Cee-C vote na around 20-22% this week Lolu vote na around 20-28% this week Nina vote na around 15-20% this week Rico vote na around 8-10% this week Alex vote na around 5-9% this week Get ready NoTension ooo, if you argue with me without been objective you will go and meet your ancestors in heaven |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:41pm On Apr 02, 2018 |
Tetragramaton: They are safe in this order.
Miracle, cecee, Alex, Nina, lolu and ricco. Lolu and ricco will go  |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:41pm On Apr 02, 2018 |
Miracle and Cee-C Cee-C na werey she talk say she alter m  |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:39pm On Apr 02, 2018 |
switlily25: Biggy is ready to deal with Cece now. I no fit laugh! Lol she open mouth ni seh |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:39pm On Apr 02, 2018 |
How i wish khloe said she would like to share the bed with miracle; e for make brain |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:36pm On Apr 02, 2018 |
seunmsg: Are you kidding me? Lolu has a very huge fan base who are not noise makers. In addition, most of Teddy A fans will support him this week. I see Teddy A fan voting for Lolu The only thing that will save nina this week if Bobrisy decide to do the needful on IG again if not then Nina table is shaking oooo Lolu just need like 2 popular people to help his life on IG then i see him making 1-4 come last day of the show |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:34pm On Apr 02, 2018 |
switlily25: Alex has fans o,Lolu and Rico dont. Maybe you alone because if you watch BBN from day one you should know Alex going home What has she contributed  Lolu &Cee-C go still dey safe e sure me die |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:32pm On Apr 02, 2018 |
Rico /Alex /NINA
Two of this people dey go house |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:31pm On Apr 02, 2018 |
Geezeem: Which sense? Na the two girls wey dey collect Tobi's attention naa Stop been sentimental The girl sha pran pran die |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:30pm On Apr 02, 2018 |
switlily25: Rico and lolu wont survive this! Lolu going no where ooooo |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:29pm On Apr 02, 2018 |
seunmsg: Khloe is the fvcking game changer. That girl is the bomb. Yes oooooooooo |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:29pm On Apr 02, 2018 |
playboy99: if u are happy lemme c ur hands up lol Yes oooooo |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:28pm On Apr 02, 2018 |
I love khloe ooooooooooooo |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:28pm On Apr 02, 2018 |
Yes
Two girls dey go house der fada
Alex & nina (Good luck o) |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:27pm On Apr 02, 2018 |
I'm proud of Cee-C & Lolu today....Especially Cee-C She's here for Double wahala
The rest just come do family meeting |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:22pm On Apr 02, 2018 |
Other house mate na fool
Cee-C and Lolu all the time |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:21pm On Apr 02, 2018 |
Cee-C ; Alex & Anto
This girl get sense die |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:20pm On Apr 02, 2018 |
Nina; Lolu & Cee-C |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:18pm On Apr 02, 2018 |
Rico; Cee-C & LOLU |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 6:17pm On Apr 02, 2018 |
Anto : Cee-C & Rico |