Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,589 members, 7,823,551 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 11:37 AM |
Nairaland Forum / ChukwuJuwon's Profile / ChukwuJuwon's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 18 pages)
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 11:13pm On Mar 27, 2018 |
Tobi gonna get into trouble very soon oooo..this one wey e dey for Deep blue sea so!! Lolu so far so good...acting mature he's not following anto up and down but i hope to see dem back!!!! Miracle and nina But this nina too like the bobo if dem reach outside dem go still dey give der sef back 2 back |
Sports / Re: Nigeria Vs Serbia: International Friendly 0 - 2 (Full Time) by ChukwuJuwon: 11:08pm On Mar 27, 2018 |
Dotng: I watched it man...go check out the clips even the last game he's always coming out of his line anyhow |
Sports / Re: Nigeria Vs Serbia: International Friendly 0 - 2 (Full Time) by ChukwuJuwon: 10:36pm On Mar 27, 2018 |
wildkat: Ighalo na minus 1 to that team Let just kukuma play 4-6-0 Don't we have any other striker apart from ighalo 2 Likes |
Sports / Re: Nigeria Vs Serbia: International Friendly 0 - 2 (Full Time) by ChukwuJuwon: 10:35pm On Mar 27, 2018 |
i blame the goalkeeper he's always running out of position same thing last game!!! He need to be compose 4 Likes |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 5:59pm On Mar 27, 2018 |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 5:57pm On Mar 27, 2018 |
genius43: You right but the ball is in lolu court depend on his new game when his out of that box!!!! Lolu need to Man up and Bleep shit up But come to think of it..if to say lolu don blow dis anto she no go dey misbehave like this or shakara no go too much See miracle See Teddy A Dem born their part time wife to act anyhow 1 Like |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 5:53pm On Mar 27, 2018 |
Oyindidi: Lol Lolu has been slient most of the time, i think we going too see new lolu!!! Anto and her American accent dey vex me @tyms Tobi no break bro code oo well all na game |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 5:50pm On Mar 27, 2018 |
Tobi no go break bro code ooo dis one you just dey shout anto anto...body go dey pain lolu ooooo shuuuuuu 1 Like |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 3:18pm On Mar 27, 2018 |
I love this task..everyone got his or her own space away from the camera!!!! It time for LOLU to think (as a fellow sociologist ) Anto Bam- Bam Cee-C I'm sure there is going to be changes and lot of shit going to happen the moment there out from that cage I just hope Lolu clear the shit BTW anto when all housemate are present because if not those HM would nominate him Next week they would likely feel the coming back of anto and still yet she don't give a F about lolu then there's a big problem Anto will just keep on allowing HM nominate lolu& micracle for eviction. Bam-Bam Rethink mode oooooo CeeC If she's smart but i guess she's not Teddy A Mr musician...lemmme nur talk ooo Biko if you want to argue with me , i don't want curse ooo because they won't give you one penny when they leave the game. 4 Likes |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 2:51pm On Mar 27, 2018 |
Big bro himself na real wahala making dem uo stylishly i sure say dem go don sleep In biggie voice ji masun |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 12:13pm On Mar 27, 2018 |
Abeg shey nah only me think say...Alex resemble XYZ ni... See d way she dress knack her beret IsssaBanger |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 10:28am On Mar 27, 2018 |
Rhukie: She's not biko She want them to settle the issue but Cee-C too full of herself..she think say na only she fit shout Capital NO. Nina try sha....give m back hot hot 11 Likes |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 10:25am On Mar 27, 2018 |
MamBi: Asin big one Alex and CeeC wan start,lol |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 10:24am On Mar 27, 2018 |
Double wahala for dead body!!!! Please where is lolu dey |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 10:21am On Mar 27, 2018 |
Bam Bam no wan get sense abi See rico oooooo dey mumu e sef ser I love nina oooooooooooo she chop m!!!!! Nina sef get voice oooooo Nina telling her we can't have gist here and outside CeeC and dis useless level she dey claim Koko sef don dey hot ooooooooooooo |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 10:18am On Mar 27, 2018 |
Nina dey make me happy sha!!!!! Hot hot!!!!!!!! Nina na Demon ooooooo She don carry fork sef Koko don come kill vibe nau sha 1 Like |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 10:16am On Mar 27, 2018 |
Abeg stop making noise,lol (washere nina) Savage (i will eat it) |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 10:16am On Mar 27, 2018 |
genius43: Lol she just dey para para Nina sef dem give m back 2 back |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 10:15am On Mar 27, 2018 |
Yes Yes Yes Nina givin it to her back 2 back Ehn ehn(in ibo voice) 1 Like |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 10:14am On Mar 27, 2018 |
Cee-C Para Para Who does that nina 1 Like |
TV/Movies / Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ChukwuJuwon: 10:09am On Mar 27, 2018 |
MamBi: First time commenting here..before dah treeDog come for my head dis season CeeC was at fault because she should have responded when tobi was asking. Only God knows maybe she wasn't paying attention Tobi on the other hand said something about stupidity Before Cee-C give m double wahala (stupid and mad) 1 Like |
Religion / Re: Babalawos, Iyanifas, Diviners & Seers Meet Here: Lets Discuss Divination by ChukwuJuwon: 5:27pm On Jan 07, 2018 |
What does it means to see lot of cat in dream And secondly seeing large money in dream then crying Aboru |
Religion / Re: How Good Is Electricity Supply In Your Area During This Christmas? by ChukwuJuwon: 11:50am On Dec 26, 2017 |
. 4 Likes |
Education / Re: Top 10 Most Easy Courses In Nigerian Universities by ChukwuJuwon: 10:05am On Nov 08, 2017 |
Pol sci /philosophy/Sociology. Easy You must be high sir |
Religion / Re: Your Dreams Explained by ChukwuJuwon: 8:30pm On Nov 01, 2017 |
TayeJiboluwa: . |
Religion / Re: Your Dreams Explained by ChukwuJuwon: 5:57am On Oct 30, 2017 |
I had a dream There was this particular dog that got lose and starting hunting me unfortunately it grabbed my leg with it's teeth, i was bitten twice. It took sometime to free myself i ran but still yet it pursued me till i got home and i locked everywhere still don't know the dog manage to get into the first entry but the last one(entry) i use all my strength, the dog was about gaining access to me fortunately my mum came to assist me and the Dog barking reduce and went back |
Education / Re: An Examination Question For 400level Environmental Students UNIABUJA by ChukwuJuwon: 2:40pm On Oct 15, 2017 |
Bro nothing is special the words used are straight forward |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 18 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |