Jokes Etc › Re: How May I Purnish My Stepmoda? by clemcykul(f): 1:46pm On Sep 02, 2009 |
tnks peejee u are in the spirit. poor ben the winchie he cant understand |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by clemcykul(f): 1:45pm On Sep 02, 2009 |
keep quite . , , . . , , i need peace |
Jokes Etc › Re: Romade! by clemcykul(f): 1:44pm On Sep 02, 2009 |
heheh |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by clemcykul(f): 1:43pm On Sep 02, 2009 |
abragado |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by clemcykul(f): 1:42pm On Sep 02, 2009 |
they have a long way to go |
Jokes Etc › Re: The Monkeys Question by clemcykul(f): 1:42pm On Sep 02, 2009 |
i doubt |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by clemcykul(f): 1:39pm On Sep 02, 2009 |
non of the above |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by clemcykul(f): 1:39pm On Sep 02, 2009 |
gaskiya e dey affect my sleep
;d |
|
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by clemcykul(f): 1:36pm On Sep 02, 2009 |
make u look hin leg first |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by clemcykul(f): 1:34pm On Sep 02, 2009 |
why na? since wey dem born u, u just dey spoil my show |
Jokes Etc › Re: Valentine Gift by clemcykul(f): 1:34pm On Sep 02, 2009 |
hheehh u need i bottle of beer |
Jokes Etc › Re: A Fact by clemcykul(f): 1:31pm On Sep 02, 2009 |
to the lagoon |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by clemcykul(f): 1:30pm On Sep 02, 2009 |
ohh no |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by clemcykul(f): 1:29pm On Sep 02, 2009 |
welcome newbie |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by clemcykul(f): 1:28pm On Sep 02, 2009 |
no way bliss leave alone lemme deal wit dis guy *buckles belt and re-arranges shirt*
grabs studioo and flogs hell outta him
lol am pleased |
Jokes Etc › Re: How May I Purnish My Stepmoda? by clemcykul(f): 1:26pm On Sep 02, 2009 |
lol pls buy the rubbish ble, it might do wonders for ur mind |
Jokes Etc › Re: Romade! by clemcykul(f): 1:25pm On Sep 02, 2009 |
ben na confirmed winchie, he even get rank |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by clemcykul(f): 1:24pm On Sep 02, 2009 |
wetin i do u na, u just dey witch hunt me, abi u be winchie? |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by clemcykul(f): 1:23pm On Sep 02, 2009 |
always around kissn by.dot
lol |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by clemcykul(f): 12:51pm On Sep 02, 2009 |
chineke!
lol poor thing |
Jokes Etc › Re: Valentine Gift by clemcykul(f): 12:50pm On Sep 02, 2009 |
no be today u get hunch back |
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by clemcykul(f): 12:50pm On Sep 02, 2009 |
twinny it is well, heavens shall avenge ben the enemy of joy |
Jokes Etc › Re: The Little Boy by clemcykul(f): 12:48pm On Sep 02, 2009 |
buahahhahahahhaha
chei! ben u see life? |
Jokes Etc › Re: Romade! by clemcykul(f): 12:48pm On Sep 02, 2009 |
illegal adviser, she wunt love u, so dont waste ur time
@holie na u sabi lol |
Jokes Etc › Re: Just One Naira by clemcykul(f): 12:46pm On Sep 02, 2009 |
try am na, if no half leg u take go house |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by clemcykul(f): 12:46pm On Sep 02, 2009 |
@studio lol at least eczema still better pass the ringworm wey dey ur bla bla bla abi na lie? |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by clemcykul(f): 12:45pm On Sep 02, 2009 |
oma se o |
Jokes Etc › Re: How May I Purnish My Stepmoda? by clemcykul(f): 12:44pm On Sep 02, 2009 |
@ble now i know why english dey confuse u
say something and advice wats the difference?
the advice given is it not the something said??
u need akamu to wake up |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by clemcykul(f): 12:42pm On Sep 02, 2009 |
no mind the town cryer |
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by clemcykul(f): 12:42pm On Sep 02, 2009 |
u well so, see ur hungry face
mikey throw away dis shoe na, e nevr try for u? |
Jokes Etc › Re: Human Beans by clemcykul(f): 12:41pm On Sep 02, 2009 |
my friend dry that crocodile tears am not impressed |