Clemzy16's Posts
Nairaland Forum › Clemzy16's Profile › Clemzy16's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 113 pages)
Oboy!! Nike is too jealous and emotional jare. #TeamJummy |
D.Ella.luv:Lobatan! I dey waka pass road one day nd i see one mad woman wit bb dey ping. I ws lik WTF! Hehehe |
Mehn, hunger and big-boy-ness na two tinz wey man no suppose mix together, dat pride dey do me strong thing weneva i go event wey fine babes dey |
Odunayo: na my year of happiness |
stefikal:mehn, i can't sleep oo...i jst nid d update to kip me busy |
Bulcqlay: humm, if dey ask me, waitin clemzy talk, i wil tell dem say i dnt hear anytin ooo..mehn, no time for dulling oo, rich babes dey sweet to yansh wella |
Sarah a: I have crush on a guy for good 8years , but this guy no even notice all my green light.Just last year I gave up on him.8yrs, not even 8months. Damn! U must be rily fugly |
shakur07: Mine was a very pathetic one!! I met d gal in d cab. A very pretty lady oh . I was so busy racking ma brains on ao I go kolet number bur unfortunately for me d gal dropped @ ha own bus stop 3 minutes after. I entered ...as she sropped she was having a disagreement between. D lady and d driver on d amount she paid sha...,d tin reached a stage d driver was bou slapping d. Gal ...,na xo I vex commot from ma seat I go tackle d driver ..I slappd him doing all ds so dah I will turn to a SUPERMAN. In front of d gal ...as I finishd. Wit d driver. Na xo I loookd bk to check for d. GaL I dey fight. For oh ...""Lo and behold dir was no sign of ds GAL ...I was like WTF so I wasted ma efforts lasan. ... To add salt to ma injury d driver and d rest of d passengers laffd @ me like I was a MUMU ....ayam still searchn for d gal up to ds moment. Aniways ...cos ma 2nd name is MAJIYAGBE .....women are ungrateful |
tobechi20: One by one.....universities are spliting from AASU ,It's ASUU |
Chai, na where dis madam go? Jumizie come nd update jare |
Slickest: U think so?i know so |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 113 pages)
