Clemzy16's Posts
Nairaland Forum › Clemzy16's Profile › Clemzy16's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 113 pages)
Jumizie please come and continue. I'm enjoying every bit of this story. Larry sun - you're doing a great job, are you a student of english? |
Pride comes before downfall. Make we dey see how Uduak wan take talk with 4 bb girls.. |
Kia, dis last update made me Lol... So kelvin is dat envious. Make vivian no com make two fndz begin engage in brawl |
Nawao! Nigerian too like to dey hike the price of tinz during public gathering or events. |
I dey gbadu dis story die |
Happy Birthday to me. Na today make am 2yrs wey i don dey nairaland. Mehn, i don turn grandpa for dis site. Abeg, make una begin send me my birthday gift. ![]() |
Ghen, Ghen, Ghen, Ghen! I'm still following even though i no longer recieve notifications. This story is more like babes under control. Waiting for the next update |
Chai, uduak miss rock wants to taste ur banana! I'm proud of you bro. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 113 pages)
