Cletussesese's Posts
Nairaland Forum › Cletussesese's Profile › Cletussesese's Posts
1 (of 1 pages)
Na our money wey Tinubu steal carry go buy air bus now he claims to be d owner of firstnation air bus and thanks be to God say na him get d 2 airbus sef how I wish make e spoil beyound repair sef. Thank God no life was lost |
May her soul rest in peace. Bloggers beware make una no carry swear for head |
It Is true my yoruba GF ran to another man and she told me boldly dat I can't meet up with her sex desire dat she wants it everyday but me I no get dat kind power so sHe left for another man. She's a Nimpho |
Waow |
Dat boy is also a cult member imagine in secondry skools today almost all d boys in d skools now belong to a fratanity groups. D mama no sabi anything she dey d dark side of her son life |
U made a very big mistake Akwa-Ibom is one of d largest in cassava production and u no kom include dem for d list. Akwa-Ibom ayaya |
His helper will locate him and bring him back home for good in jesus name. Amen |
Rubbish u no get talk |
Some of dis boys their parent go dey Happy say dem get pikin for skool dem no knw say na ritualist dem dey waste their money on say na pikin. |
Rotimi-yoruba Amechi-igbo State of origin-rivers state How come yoruba and igbo name kom become indigine of rivers? Dis is imparsonation of d hiegst order of d nigerian law. President buhari should jst probe him AmEchi is a cruck. |
Can he tell us d trueth dat all his money comes frm music and no drug peddling in it.make he dey drive d car for air even all does shoes are dey made in heaven or is jesus christ collections. Noonsense idiot u. |
[color=#770077][/color] ;DGuy if na me be dat babe na lagos I go drive am go drop.den I go kom give am d 50naira for maryland to see if he no go spend more dan dat back to ibadan |
Omo dis babe na confirm sapele babe oh warri no dey carry last ogogoro on point. |
A good mother will never abandon her baby jst like dat. She has been planning on how to dump d baby and runn away for long she did a physibility study on dat b4 she carry out her mission. Bad mother |
[color=#990000][/color] if not for God ur skin for don change like d APC change |
1 (of 1 pages)
if not for God ur skin for don change like d APC change