Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,182 members, 7,849,688 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 07:56 AM

Cloud01ice's Posts

Nairaland Forum / Cloud01ice's Profile / Cloud01ice's Posts

(1) (of 1 pages)

TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 4:50pm On Aug 30, 2023
[quote author=MamBi post=125467162]

Hei chisos, these housemates will not kill person with their topsy turvy feelings… grin

You mean it is possible for Venita to say anything positive about Doyin?

Abeg, what did she say?[no dey watch on Twitter again abeg ]
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 4:46pm On Aug 30, 2023
Lol she was like Prince would you always have my back lol
Resttttt
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 4:44pm On Aug 30, 2023
Mercy is just feeling too insecure with the way ike and ceec friendship would eventually be a threat to her 😂😂 mama no get backbone again

4 Likes 1 Share

TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 8:24pm On Aug 29, 2023
Vote Ike ooo guys we need more pepper in that house

2 Likes

TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 7:56pm On Aug 20, 2023
Wetin most no understand be say even if you evict the only ones wey dey give una something to talk about on the show
E no mean say your favs go still get money pass them so some of them just came in to have that fun cause chaos and leave make una dey rest oo and just enjoy the show
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 7:37pm On Aug 20, 2023
Seyi wey don swear say if he survive this night eviction dey go see the devil inside him

1 Like

TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 9:54pm On Aug 17, 2023
E get as e be oo but ike and doyin deserves the win for me sha

1 Like

TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 10:57am On Aug 17, 2023
As for me all that house needs is two housemates with ike vibes like e don dey dull oo
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 10:34pm On Aug 09, 2023
Ion even have a fave yet lol
I'm just watching for the fun of it

1 Like

TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 10:30pm On Aug 09, 2023
Ion know why ilebaye fans are so bleeped up they can't even see her game?
Ughh 😔
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 7:55pm On Aug 06, 2023
Abeg which set was princess in abeg
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 7:47pm On Aug 06, 2023
Princess ooo
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 9:16am On Jul 29, 2023
God please make them unlock the devil for seyi body this season too abeg

1 Like

TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 8:14pm On Jul 26, 2023
Make iyele enter that house joor... How Saturday party go be now

TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 9:58pm On Jul 24, 2023
Isilomo eviction got me 😶😶
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 9:49pm On Jul 24, 2023
Ilebaye dey always move too fast...
Normally oyinbo people no dey like am
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 9:45pm On Jul 24, 2023
Venita face don too white e dey scare them when them wake up for morning
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by cloud01ice: 9:27pm On Jul 24, 2023
Southy people go don shock to see how this bbnaija don get engagement

9 Likes

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.