Collinz2's Posts
Nairaland Forum › Collinz2's Profile › Collinz2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 151 pages)
1. U go see person dey sleep u go ask: u dey sleep? ANSWER: no i dey practice how to die. 2. U go see ur friend u go con ask: na ur face be dis? ANSWER: no, na my hips. 3. U go tell person say u hear 4 channelstv say them don prospon 2015 election, the idiot go ask: who tell u? ANSWER: na one native doctor tell me. 4. Person go commot come back, u go come ask: u don come back? ANSWER: no, i still dey whr i go. 5. U go wedding, when time to take pix don reach u go con ask the groom: na ur wife be dis? ANSWER: no na my grandmama classmate. Na 4 only naija na question be answer to that same question. A go ask: papa dey house? B go answer: papa dey house. abeg add yours..... |
This thread is dedicated to all my samsung galaxy brothers/sisters. Lets drop our problem and lets solve it together, share our thought and experience and more. |
mjames:i dnt knw how to use it on pc bt with android flashshare use wifi, and es file explorer can transfer and receive files via wifi. |
Longeria:yea |
And nt jst for browsing, it can be use to transfer and receive data/files |
Hahaha i think so |
donhils:hmmm jst make up ur mind and delete one. Or find a way to play pes 2015 ofline. |
donhils:i have nt play them, download and test them na |
U guys should think, samsung is trying to make windows phone and tablet alongside with android |
I jst install windows 10. Rubbish, the only thing abt windows 7 in it is the start menu the rest are windows 8 and i hate windows 8. I regret downloading it. |
reaky: What's the size of the one your downloadingand u will burn it to dvd or usb drive b4 u install and check abt the serial key. |
reaky: What's the size of the one your downloadingvisit getintopc.com u will see it on the homepage, click it and go to the next page and click on 32bit download or 64bit download depend on ur pc type and stay on the new tab it will open for the download to pop up. And it 3.818gb almost 4gig. Get ur etisalat payg play, ur idm and start downloading it now, when microsoft launch it fully, u will update urs. |
So na God produce the watch wey fit calculate ur life time abi? Op post reasonable stuff nt piece of Poo |
Na swag be that o |
By 2day i will install the one am downloading and let me test the ui. |
Jacide: Dem tell you say na so dem dey sue person just like that?my guy no be naija them dey o, na oyibo land. And u never head wetin apple do samsung? |
Make infinix no mind their small business, when apple go sue them and tell them to pay money, them go tel me whr them go take get money pay. |
Worst site ever ello. I will never leave fb |
FKO1: all I need is a phone with note 4 specs. ..HTC one m8 body ...gionee m2 batteryi iove ur idea |
Maybe i should reframe it, ok what are the worst android games u've ever played? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 151 pages)