Configur's Posts
Nairaland Forum › Configur's Profile › Configur's Posts
toplas and herdey2tu, u girls dedy make sense.i tink u r correct. |
e b like say dis people are confused.when did they change to new naira notes that they are now talking rubbish. but e b like say dis new stuff go work 4 our economy.make we stilld ey look sha. notin do us |
BABEELOVE- there is no sheep neither is there any wolf anywhere.I b gentle guy,al u nid do is to try me.Seeing and Actin is believing ![]() MOST GENTLE NAIRALANDER(MALE) -Configur ![]() |
Configur na d most gentle nairaland guy, ;Dwho wan contest.I no be bad boy at all.jus pure,holy,innocent,easy going guy. ![]() if any chick wan confirm ,make she come ma room 4 ma house,she go see correct confirmation!! ![]() |
i'll need a very vocal female co-partner like iice or MILITIA or person wey get nice,sexy sense of humour.person we fit flow. na so joo.holla me.i dey wait ![]() |
Good idea from dose guys.Lets hope they dont start floopin afta 1 year like most nigerian Tv programs do. n by the way Oga Seun,dont u tink we should start Naira Tv abi na Nairalandia or Nairaland with configur ![]() one of those fine chikas on nairaland will be ma second partner.i be law student but enough talent for entertainment i swear cal me on 08052318823.i dey serious o ![]() al d best to HipHop Tv |
SIMPLY ME-no mind dem o jare.al dis people wey no get talents wey jus dey cry foul.nonsense. Konga na correct party song for awon boys to kazi on a kentro level. and as for durella (in d zanga),i tink d song is tight.e b like say na don jazzy produce d song sef.na people wey no dey go party or wey no dey kazi dey everly complain.Common sense should let y'all know that d beat is a party beat. OLODO. |
i'll slap al of dem n al stupid nairalanders too ![]() |
denex,i agree with you.but we still gats to show sympathy,remember its d african culture ![]() |
when the show first start me sef i beef d naija girl,but afta thinkin,wetin man pickin wan do.whether we like it or not,she's our own we gats support her n by d way some of the people crying that she's not fine are not half as gudlukin as her so what the f**k.abeg free me joo make we vote 4 chika.i cant wait to see them banging themselves especially lerato and merlyn.martha and tatiana sef go soon popo ![]() |
enough chicks 4 me.tink am also confused.but basically just havin fun,still gat a long way to go.notin do me |
u make sense ![]() |
Spiderman 1,2and 3,mindhunters,chronicles of riddick |
hell no.lai lai.impossicant.d girl wey my padi don bang tire.i'd rather go 4 mine |
na true NaNa,u make sense.sumtimes i consider maself lucky because everygirl i kiss always end up tellin me am a great kisser n how they would have loved to sleep with me(if we didnt) its good to know how to kiss,init? |
Mr tonnerro,u don craze finish ![]() |



