Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 10:01pm On Jul 31, 2020 |
MMXX: juve Y?
I no even know how to capitalize with under 1.5 sef this Lyon team dey vex |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 9:58pm On Jul 31, 2020 |
ALEXAPLAYME:
na so young boys and psg Don send me go village see benevento odd to win
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 9:57pm On Jul 31, 2020 |
Under 3.5 for psg na 2odds |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 9:56pm On Jul 31, 2020 |
 MMXX: wetin make me join the PSG train today ehn  I dey pity Juventus |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 9:56pm On Jul 31, 2020 |
Chaiii Everywhere red  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 8:34pm On Jul 31, 2020 |
Ewuhausa1: Corbin enter prayer.....I need Basel to win I pray they go win |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 4:28pm On Jul 31, 2020 |
Fuckdem: come bless me  lol I no play am Just drop the game |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 4:04pm On Jul 31, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 1:55pm On Jul 31, 2020 |
Live
|
Romance › Re: Man Dies In My Shop After Loosing 49 Million PHOTOS by Corbin: 1:10pm On Jul 31, 2020 |
 Ayemileto: It must be Cagliari vs Juventus match.
The dude is probably one of those Ronaldo's fans who predicted he will score many goals, catch up with and overtake immobile 
Ronaldo can still do it sha. All he needs is 5 goals against Roma, while hoping immobile won't score against Napoli on the final day.
Someone should carry over 4.5 goals in that match.
Na sure game o. don't say I didn't tell you.  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 11:12am On Jul 31, 2020 |
youngcee: From baby to adult...the lord has being great in my life.
babyface bop finedaddy  fresh  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 11:11am On Jul 31, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 11:00am On Jul 31, 2020 |
|
Forum Games › Re: The Comment Without Any 'Like', Wins. (LIKERS' PARADISE) by Corbin: 10:59am On Jul 31, 2020 |
[quote author=maggilove post=92294219][/quote]I hate this iron |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 10:58am On Jul 31, 2020 |
Youngcee happy birthday wishing you long life and prosperity More money to ur aza |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 10:26pm On Jul 30, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 10:23pm On Jul 30, 2020 |
oluwadabira111: Leeds will not go back immediately dem dey play good football for that club! oyanna let's keep our fingers crossed  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 10:22pm On Jul 30, 2020 |
 NegroAcheiver:
Me na natural football freak.Na wetin carry me enter Alabi den.I dey watch am for supersport or if I no dey house.I dey follow am through any livescores app or all football. respect boss You suppose dey kill alabi oo Because you go know the team wey dey ball well well |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 10:21pm On Jul 30, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 10:20pm On Jul 30, 2020 |
oluwadabira111: Brentford get one black boy like this the guy na baller! all this teams go still relegate back Leeds wastbrom Fulham/Brentford 1 or 2 go go back  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 10:18pm On Jul 30, 2020 |
NegroAcheiver: Bros no talk like that ooh.Even though I dey tip Fulham to win.That Brentford attack mad.You Sabi said benranmha and Ollie Watkins? Those boys dey tear defence anyhow but I hope Fulham experience go work in their favour.I no Sabi the last time Brentford dey epl. respect boss How u take dey watch the championship |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 10:17pm On Jul 30, 2020 |
21
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 10:06pm On Jul 30, 2020 |
Jerrythafinisher make am 20  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 10:05pm On Jul 30, 2020 |
19 retweets  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 10:05pm On Jul 30, 2020 |
NegroAcheiver: Fulham qualify by aggregate 3-2. Them go play Brentford for final. mad oooo I see Fulham to qualify e sure me When last Brentford dey epl |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 10:01pm On Jul 30, 2020 |
NegroAcheiver: I don dey already reason as Fulham finish their match. who qualify |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 9:58pm On Jul 30, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 9:56pm On Jul 30, 2020 |
 Jabhunter: joke joke There's one yahoo boy that claims to be a millionaire... After winning coins when he bets... He'll come and asks his senior brothers mates to crack joke because of 2k A good competition has spots for 1st, 2nd, 3rd.. If not that he's stingy.. He's supposed to bless the top 5 people with at least 2k or 1k... But as a fake millionaire he'll dodge some days and not pick any winner or he'll pay the winner 2k Arrogant.bro would come and dash up to 60k here without noise... But the fake millionaire would obstruct the thread because of 2k
What name should i call him? this one mad oo |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 9:49pm On Jul 30, 2020 |
 Obedibombedi: Lol. E shock me small sha. I don budget the money for two bottles of VS and one yellow pawpaw. But Heaven saw my wish, come deny am  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 9:39pm On Jul 30, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 9:36pm On Jul 30, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 9:32pm On Jul 30, 2020 |
|