Correctguy101's Posts
Nairaland Forum › Correctguy101's Profile › Correctguy101's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 282 pages)
OluwaBlessyn:Aswia.... My own old mama go sometimes prefer to use charcoal on those are roasted fish dem instead of drying them out with oven. She go say, oven dey remove the taste. And this daddy no even know the difference. My own be say I eat fish . I prefer to stress myself to go buy it whenever I need it than to use charcoal. Who even get time to dey buy fish keep? |
OGwales:Which of the heavens? |
OGwales:Same way many believe in God with mind, not mouth. You wan dey use existence play?. Without that variety, it'll all end immediately. The creators never wants all to have one mind. Else, na problem for the creator. The whole of our existence having one mind, think of it na. It's detrimental to the program. And it'll be extremely difficult to achieve. It's a kill and divide situ... |
The werey no know say Muslims wey their fellow werey Muslims dey target and kih for Nigeria pass Christians.... Somebody should educate the ignorant congress person. Plus his station, e dey ignorantly dey talk for public. Wey the werey for talk of humanity and humans, e dey talk of Christianity. Òní yéyé |
The parents said he's a bright young man. This ancestor doubts their evaluation of their child. Like my small girls, I'm mostly blunt with them. Take ya life only on ya terms. Not on some nobody's.... |
It's simply because the yéyé man offended the wrong people. Wetin dey happen for Wike matter concerning all the allegations with alleged proofs of his misappropriation or whatever? Abegi. The eediots want to pretend they stand for justice? Make we hia word abeg... |
I do not need t read the nonsense to know it's another formulated nonsense. Abegi, I no wan hear these lies. Ya Torah already exposed you and the God you subscribed to, for being a land thief |
Nackzy:Even if you know the person reach house oga, person wey no like you, no like you. Reason I laff at most atheists is because my late father escaped being poisoned by a clan brother because of the "other sciences" he was subscribed to back in the days. ![]() The ceramic plate cracked when he touched it. And according to my old man, it was the second time. One was when he went visiting back home, the second was in his own house in Lagos. That was Sept 1989, I no fit forget the whole matter till this day. Maybe the foolish person no like my father strict behavior. The man was strict to even his own children, wetin be family brother? The werey was beaten and sent back to the Delta State. That was all my old man did. Me wey for roast am like popcorn chop.... Smh I have zero mercy for those wey I believe want my life. |
[left][/left] Father4all:E shock you? |
Na so... Shameless bootlicker. Lwkmd 🤣🤣🤣 |
True true, we no want oga Jona and his drama filled unserious ways. What would he do differently compared to the last time? Person wey any small shout, e go begin shake. How that kind person intentions even if they're good go take dey realized? Abegi |
They matched to the traditional ruler. If I were him, I would re-organize them and we'll go disturb everyone representating the state nationally. Reps o, governor o, even local government chairman no go rest. |
Yes o. More attention should be given to this to force EFCC and the DSS to make a stand either to continue being the disgrace they are or do something sensible. |
Nwaikpe:Na so na. The story no dey pass like that. They'll somehow immediately discover he's abusive. That's life for you. All those wey still believe in the so-called true love, wey their mama no show dem so na for iya òní iya hand dem think say dem go see true love, we dey ready to dey see una pitiful stories online all the time. Be aware, a woman would always love something about you and the rest things about you could disgust her especially when she's not investing resources in ya relationship. You should have enough in your mind, head and pocket to not care, else you go see fire... SMH |
Men an their daughters. We don't joke with our daughters. No play rough play go there. If you know, you know.. |
Chekwas1984:It's called Adam and Eve weather. Oya go and chop watermelon... Or na orange you get? |
There's really nothing like a no man's land anywhere. Only trouble makers will turn that as a chant. Until dem use oraimo cord flog their big head, some people no go get sense. Even the USA that calls itself the "United States" get people wey claim am as their own and can evict anyone at anytime. Despite say the original indigenous people no get mouth for there. Now, on this matter, the indigenous people get mouth not only in the state, but in the country, more than those wey dey find trouble. The mumu dem no go face their real time problems, na to go claim wetin fit destroy dem be their problem. Smh |
Hisroyalbadmeat:Abobi.... That was how one yéyé friend I had back then dey call me. Aero contactor don puff my guy up. Now e no be my guy again. SMH |
Katsina and nasarawa dey no dey bottom league.... Them don do ojoro again. |
press9jatv:Must you people fight yaselves? While the elites from both ya place and their place including my place continue to eat together I'm secrecy while pretending to fight in public. Na wa o. You and those people. Na wa for una. U know very well who I dey talk and wetin I dey talk about. 🤧😩🤨 |
Baronthecelebri:Imagine, my mind go there but wait o... Aswia... Ya mind spoil like my own. Like rotten egg. You're a total bad egg 😁😁😏 You be correct guy 👍 |
10thTenthMan:It's just cruise and if there's anyone human who seriously meant it, that pesin dey crazy, e just remain to mad enter market... Ahn ahn... People sef .. |
Kajaard:Come on... That's the correct way of things. Abi una want make she old first? The female gender should endeavor to birth children when they're very young. Abegi... |
Somewhat. One could even say it isn't. For a world populated by werey humans? Happiness free? Abegi. Unless you want to be led like a mule. You fight for ya happiness. It's a real struggle to be happy. Oh, you can try the Buddhist style though, by letting everything flow past you. But as long as ya desire has even small enjoyment and attachment, forget it, like the rest of us mortals, you have to fight existence and win ya happiness. Unless you give it all up and chase dukkah or what do those werey ascetics call it sef? And ascetics dem, the werey dem go still depend on those wey get worldly desires for survival o. No be nonsense be that? Abi na me dey mix things up? Whatever, all I know is in this life, happiness is never free. It can even be bought. Otedola dey spread falsehoods. And the werey billionaire knows it. |
Oga who's debating this again? It's long proven that politicians are entirely useless. Oh, they're only useful in sucking the country dry. And in filling their own pockets with supposed borrowed funds. |
dawnomike:Your choice of words.... Me likey.... ![]() A single mother wey no well. She can't take care of herself and child, she can't find a man who can. She still can not avoid getting pregnant. That one na human being? She no even understand her situation and know best steps to handle her life. Abegi |
SmartPolician:Bless ya spirit brother. They'll create monsters that'll consume them and their entire lineage someday. See as the werey president be like mummy sef. A corpse no want make dem yab am. And e no do well. Even Mister Xi get people wey no like am. |
helinues:Who tell you so. The oppression is simply in varying levels. No democracy in Africa. In fact ehn I would prefer we practiced meritocracy. Democracy na scam abeg. And for the record, the grass on my own grave for don reach waist level if dem wan talk of people wey dey yab government. I dey yab even the dead generals from 1960 sef... Lols |
[quote author= post=137027459]Na Where, Mr Blogger, Dey Work, Na Only There, Him Dey See Him Own Food, Take Chop[/quote]As it should be. But I just dey talk my mind sha. You don make this ancestor dey feel like na only bad news you dey blog about. If e dey put food for ya table, no wahala. Everything goes. |
[quote author= post=137027265]Mr Blogger Is Active In All The Platforms on the Internet.[/quote]Okay o.. But you don make us dey dread any news wey you carry. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 282 pages)

