Correctguy101's Posts
Nairaland Forum › Correctguy101's Profile › Correctguy101's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 282 pages)
KineticMob:You know whether the old slugger astral travel and the radio station spy think say e don kick jerrycan? My spirits dey tell me say na wetin happen be that.... And who you think say no go kpai las. Las? Even the world go kpai one day. Only say e dey long lived. If wetin fit kpai am show, e go kpai before e time... |
This is a sick joke. Even if it sounds true. That Man is shameless |
brain54:It's a lie o. It's simply a younger self vs an older self. These people sef.... SMH |
Ah, ko ni dafun English.. See why I always tell people words are really deceptive and can never explain most things... Try look at the reality. Dictionary definition is mostly nonsense... |
Another problem. Why not focus on results instead of certification. The ruling party's results are entirely useless. Speak on that. That's why I always believe Mr Peter is no different. I can't believe I'm seeing this and he can't see it.. Very silly masses |
Personally, I no come dey get faith againwhere these girls are concerned o. Even when they meet giants at the world cup, I always support them but always believe all African women teams are walkover for those falcons,. It has been like that for years. I don't like the kinda breeze wey dey blow for this country. Everything just dey show red... By the gods... |
Okay why dem dey tell masses when Dem never arrest the numbskull? Was he even high to let himself be caught on camera saying such rubbish? Too much confidence... SMH |
Mining the masses. Na Dem sabi. Na their osusu Dem dey spend. Funny thing be say most of us get one or two nonsense we use our money do. Check am, na so e be for every human earning his bag... Na just say we go dey do aproko dey talk down on the nonsense of others. But most people dey spend on their nonsense from their excesses, unlike most of the crazies.. Nature and it's variety wahala, I need to unknow somethings abeg. Smh |
Lalami3232:Professor Lalami, that's not correct na. I don tey small for this life and I don see many of these things you speak against happening especially in the 1990s and early 2000s... Even today, e dey, na just say e scarce as our African queens don dey show almost everyone shege.... Nature can never do without it's varieties. If left side dey, right must dey follow am... Na so nature like to do e yéyé indifferent wickedness o... 😆 |
The old boy go dey store illegalities inside... No mind the crafty fellow. |
EmmyMaestro:Na only Igbo men.. or you no watch world cup? Nigeria no go but we get over 15 young men in the world cup spread everywhere. African men and especially Nigerian men ehn, their ways na the true "go into the world and multiply"... Lols 😆 No be juju be that? |
hatchy:The only ways I can think of to patch that would surely cost more than simply replacing that thing. Unless he does not care to have everything look like an eyesore. Smh |
These our small girls too don dey make our hearts dey beat like when super eagles dey play |
WantsandMore:Na so e be na... |
Greenodds:Shey na by force ni? Abi divorce get laws wey go force the other person wey no wan stay to stay? If na me, I go don escape tey tey... Well, I never get woman wey get mind to raise voice at me, I no dey raise voice at anyone and I demand same especially when you be my woman... Even when I do something wrong, you are only allowed to treat me as I treat you when you do something wrong. Sir and talk. Anything else is nonnegotiable... |
Tenses:You just dey find Lamadi mouth for this matter... E own worse pass geh geh sef... Lwkmd 🤣🤣 |
Hemanwel:Una with this capital letter and small letter god matter... The thing no dey funny to you? God na god abeg |
Stephen0mozzy:Too much talk. Simply don't marry. Even ya fellow man doing better than you would want to finish ya wife with temptation simply because you no get. It's too costly. Unless you no want peace. SMH |
CodeTemplar:It's another way to say some breached an agreement. You better make no promises if you don't want to be called a cheat. |
Like say dem dey see stable power supply before for this land... Abegi 🤧😂 |
Racoon:By the gods, I chop speedy biscuit wella. |
Princedapace:Their supporters even among the masses would never see this and have sense. Somehow, matters like these and the fact the US and Israel fund and arm terrorists would be blocked from their brains... |
WriteerNg:China isn't young oga.... But they've learned from history and practice the concepts of not doing too much or too little. They're comfy with Russia being at the front. |
FreeStuffsNG:Lols... How lucrative is this? You should know many in this contraption would bow to the Kremlin if they were paid something better than what they have. Africa has been left this way to mine personnel and willing soldiers for some cause.... By the dead gods, I'll be the last to believe all this ya efforts does not get rewarded somehow. Only a total idiot would be involving themselves in matters of hegemons, not knowing they'll also be roasted when it fits..... When a country continues on the path Nigeria and most of Africa is heading, no citizen would like such a place and want to put their hopes and beliefs on it. They'll either leave or sell it when convenient. I've always been of the mind that most of Africa is still under colonisation .. The presidents are puppet managers and the problems of insecurities are a way to balance and check most who'd want to leave their control... A barbarian ancestor like us hold position of C-in-C? All hell will be let loose, they'll appreciate Ibrahim even for being a gentleman. Smh |
Sheuns:This is not correct.. |
pelvicky:Come on, everyone knows whatever you bring online is no longer just ya business. It has become everyone's business. Abi people go spend MB on ya whatever and dem no go come get right to vent? Getat jare.. |
Personally, I believe he's correct... Again and again... Who has speaking a Nigerian language really helped? Na part of wetin we dey talk be this.... If the parents no make house dey okay for children, Dem go dey run go outside. Especially when e clear say food dey house, dem just wan use hungry kih pikin? Dey speak language dey go. Even una adopted father Abraham run comot house for Ur of the Chaldeans when e tight for am go find another place live.... It'll only take time, if nothing changes for this country, all the useful human resources would depart. Na only stupid NPCs go remain... Make una dey use am play. Plus that Peter has always been unstable, that's why even when e talk something right, e go be like say na madman dey talk. Smh |
It's never easy discussing matters of right and wrong. SMH |
Dogalmighty17:Whatever is causing the pressure on the organs? This ancestor never understand. The explanation I saw online no make any sense and I don't know if I should dig deeper, I just dey get doubts say their problems ain't natural. Once you're discovered, you'll surely die of something unrelated to being smaller... |
TheMensch:That one might dey believe say las las na to dance na... Until e jam crazy for street. Thieves dey lucky. If you try jump me and I hold tools, I go send you go report for ya heavenly father ni o. Which one be dance? |
They are wasting our time in Nigeria. Nigeria is not helping our futureAs sad as it is, this her statement is a fact. Truth be say we no get anything wey we dey gain being Nigerian. Nigerians just be like livestock to these wereys in power. Na to use Nigeria and Nigerians as collateral dey collect debts wey dem go share among themselves. Talk true country people, wetin you dey gain as a citizen? Some small children wey never stay this country for long go also ask, wetin you dey do for Nigeria? If you check am, na very stupid question. But I no even get time to talk go that lane again as all those wey continue supporting the status quo, no deserve this nation and should all face the Luis xvi treatment so the nation go move ahead.... As they're beyond salvation... Like I always say... If parents noake house habitable and okay for living, children go dey like run go outside... Some might return, but most go from there go, not returning. Especially when they know their parents had the means but evil and wickedness no fit let them geh sense.... SMH |

