₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,409 members, 8,450,196 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 10:36 PM

Toggle theme

Coyy's Posts

Nairaland ForumCoyy's ProfileCoyy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 56 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:59pm On Jun 25, 2016
yorme:
grin
Na Coyy, the coup master fit ascertain that one fa!
dream2 .u no knw say na wen buhari travel dat tym dem overthrow am?

pressy don travel tey tey, vice sef no stable, senate president sef no stable..

we don already overthrow dem fa if una ready grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:56pm On Jun 25, 2016
Dream2:
Hehehe,I just dh imagine the speech after your victory,e go be like:

*In High and deep tone*


Ladies and Gentlemen,


Standing before youuuuuu,


Is the first military rulerrrrrr


Of Gracelandddddddd

**Army go match then blow trumpet**

I...........Coyy,the notorious arMY GeNEral that overthrow Greycious

**Trumpets go blow again**

Ponronronponrooooooooooo.
lmao.


but Yorme Neva ready to do vice na.. and u go be minister of defense,, education and information.. lol.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:55pm On Jun 25, 2016
yorme:
choi! See as una flex una 4years entitlement within one day fa!
if we no collect, fayose go do anything?

plus ekiti no b ma state fa. na dem knw
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:47pm On Jun 25, 2016
yorme:
Gboff! That one no get 'luck' kankan na! Buh Jona luck strong gaaan! Na that one me go replicate! tongue
u Neva ready
I go make ma wife ma vice.. Sheboss ur husband wan turn military president o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:46pm On Jun 25, 2016
Dream2:
Hian,Anuoluwaposimi don go sabo go buy ponmo,ermmm,callmemercy don travel go Edo state.
make she buy cow leg take am do pepper soup na.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:44pm On Jun 25, 2016
yorme:
Choi! How mush u collect gangan!
na 5k dem dey share fa.. bt me no collect Directly o.. I dey fear violence.. na ma roommate collect.


but I watch free champions league matches..cos fayose paid all viewing centers to show for free..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:36pm On Jun 25, 2016
yorme:
Hehehe! Oya na, i second u! Infact, me go do Vice President... Like Jonathan was to Yar'dua wink
and me go do president..like obj was to atiku
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:34pm On Jun 25, 2016
yorme:
undecided
but I no miss fayose own too much.. I watch free champions league and ma roommate collected money wey we take cook grin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:33pm On Jun 25, 2016
Dream2:
Guy,abeg i no fit laugh oo.
lol.. abeg wey anuoluwaposimi and callmemercy na.

mzshyshy u go just siddon for corner dey look.. oya com Here jor
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:27pm On Jun 25, 2016
Dream2:
Bwahahahahaha
Yes,yes,yes,but now nko?babe don join the people of grace.
naso e be fa..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:26pm On Jun 25, 2016
yorme:
Hehehe! Ya high, walahi!
hahahaha

shey u knw ha from somwia ni.. ruthobaz pls introduce ursef
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:24pm On Jun 25, 2016
yorme:
That kyn cake wey u dey always collect for corner na wink
the kind cake wey I miss wen fayemi dey give 5k to eksuite say make we vote am..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:23pm On Jun 25, 2016
Dream2:
LWKMD,guy ur own don be.
I dey plan military coup for our president, vice and senate president..

lolz.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:21pm On Jun 25, 2016
Dream2:
@coyy and yorme,very soon dem go open another thread say we dh vote for Miss NL oo,dem go talk say they are doing"irrelevance stuffs" and "greetings" LOL
I am expecting dem o.

patty was once lyk dem..shey u knw
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:11pm On Jun 25, 2016
ruthobaz:
I say make I still hail una small. Una weldone oh! cheesy
please introduce ursef ma.. so we can mention u wen we av vital informations.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:08pm On Jun 25, 2016
Emroyy:
Oya go vote Mimzy jor!
I don vote o..
mondeluv don give u national cake abi..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 3:03pm On Jun 25, 2016
Holuwhaseun01:
Shittu seun Moshood abiola polytechnic Business Administration Yr of G. 2015 Prefer oyo
omo mapoly..I hail o.
awon ti ojere..double twaley..
welcome.
bt u no dey go Oyo o..
I c u in taraba.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 2:32pm On Jun 25, 2016
Dream2:
600 ke?no be page 600 we wan enter?brother,am 90/100,thanks boss.

*OMG!!! Na 689 oo,thought it's 589*
u dey sleep
lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 2:24pm On Jun 25, 2016
MondeLuv:
Awww embarassed
Thnks so much dear, saw your vote smiley. You're cool smiley
now I'm brushing.
asin blushing.. I wish her luck
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 2:19pm On Jun 25, 2016
Dream2:
Issoryt,but come o,which day dem open page 500 nah?the guy reign short sha.
d person wey open 600 sef short na.. lol.

pple dey vex for here.

how is ur health now?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 2:13pm On Jun 25, 2016
Dream2:
Got ya bro,no negativity jare,but where u dh yesterday nah?seems i no see u around.
I use style peep small.. I was very busy yesterday.

all d work wey I no work since Monday
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 2:07pm On Jun 25, 2016
I dont know who is more beautiful cos or who is more deserving..


I'm going dia to vote mimzy cos of mondeLuv

she came here first, I was rude to her but she didn't take it personal and came bak.


***voted***
FashionRe: Miss Nairaland 2016 Grand Finale by coyy(m): 2:07pm On Jun 25, 2016
I vote MIMZY
cc : NLJega
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 2:00pm On Jun 25, 2016
MondeLuv:
Coy embarassed
hahaha..I dey play..
on ma way to d polling center..
Foreign AffairsRe: The Sun’s Headline After UK Exited The European Union (EU) Is Just Epic (LOOK) by coyy(m): 1:57pm On Jun 25, 2016
Oyin93:
Why na?
e no dey ok?
e nice na.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 1:54pm On Jun 25, 2016
dis campaign text too bold.. u wan blnd person?
if I wan vote sef, na who get d finest name I go vote..
and dats yorme
Foreign AffairsRe: The Sun’s Headline After UK Exited The European Union (EU) Is Just Epic (LOOK) by coyy(m): 1:52pm On Jun 25, 2016
ObaKlaz:
''See Bu later''?! That doesn't sound creative a bit.
tor.


c baba later nko
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:11am On Jun 25, 2016
yorme:
Morning, dearie. Had a great night?
Coy, I great u too oh!
thank u jare.
av a nice day
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:02am On Jun 25, 2016
ibroh22:
patty2014,good morning, how was your night,did you dream of me?
your own com much pass wetin u meet o.

dat tplice guy no go lyk dis at all. awayu
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 8:58am On Jun 25, 2016
dipson546:
Chaii..
1) COYY
2) YORMEE
3) DREAM2

Girls ,una see these guys? dem bad that year for class ooo... most especially that COYY guy... lolzz
Bros, I fit b d number 1 or number 2 guy.

ma liver no reach to b no3...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 8:55am On Jun 25, 2016
Titanium38:
Goodmorning Fam. smiley
good morning.

good morning to everyone..

special good morning to bae Sheboss
Foreign AffairsRe: The Sun’s Headline After UK Exited The European Union (EU) Is Just Epic (LOOK) by coyy(m): 8:48am On Jun 25, 2016
GasAndOilTheory:
WHEN BUHARI LEAVES OFFICE WHAT WILL THE CAPTION BE ?
see BU later cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 56 pages)