Crispinkc's Posts
Nairaland Forum › Crispinkc's Profile › Crispinkc's Posts
DrSage:hi dr sage am a colleague |
endyfine0:hello sir please be careful what u post and do because u never can tell who u re leading to sin and iniquity pls sir kindly remove that picture abi link there re actually kids on Nairaland God bless you and help u |
;Dd boy be like oooooooo wetin man go chop now |
do not condemn d man without knowing really why he did what he did after all our politicians steal billions and nothing happens |
lol 2 cemeteries well drivers in naija are too reckless so this would do just fine |
kai op u dey try ooo imagine!!! all this words nag English too abi lmao |
dridowu:goat ke well dia re levels of happiness sha im no easy lol |
cremeflora:what took you so long hmmm.......you re quite a character...we know you have money private uni girl but please stop forming baddoo for us on a faceless forum like this cause what you think you gat is like trash to sm1 else so pls wisen up and think straight cause we have been there and we know dese things ....don't mean to upset you but like that famous word of yours " just to clarify things"... |
FrancisTony: Bolded, I am proud of it.Francis Francis when will u change hvnt u learnt ur lessons enough plzzz stop all this and look at yourself and be serious 4 once trust me ur said disappointments will continue unabated if u don't stop acting like a kid anyway be careful and start acting like a responsible dude cuz most of d ppl u abuse here re no mates of urs and u can't even beat anyone of them hope u HV seen pharmacy's cutoff and DAT should give u smtin to think about plz be wise!!!!!! |
FrancisTony: Hi Sir.lol shey u dey come ui on Friday u will see |
DrHesjay: kc baba.. I spent a week in ui n I didn't see u....chai when u come ? u no come holla @ ur boy lol anyway HW has unilorin been bro hope u re good |
what's up guyz hope say una dey prepare cuz d exam no be Beans greetings from a ui dental and surgery student salute to u all and I love |
dapsondou: Maybe you've forgotten my NAME!!dapz i fit use one hand beat u no be moi moi am serious u no reach me half at all abi u wan try? |
dapsondou: Maybe you've forgotten my NAME!!dapz i fit use one hand beat u no be moi moi am serious u no reach me half at all |
Dr.'Hesjay:forget joor bp 4 were mind urself o haha any way happy matric my boss more strenght to ur elbow may dis be a day to remember |
Tommybob: Smh if awon "uncle" catch yu ehn.... Mayb yr stay @ hm ll last for 18mnths instead of the rumoured 9 mnths.... *caution yrslf"i no understand o explain nah |
Wetin dey happen here nw 1 whole week no update op show nah |
Boss mi i hail o hw far nw o boy i dey feel u die |
Sleek be lyk say u just dey follow me every were dis my wife sef |
Sleek be lyk say u just dey follow me every were |
FrancisTony: Mr Crispin kc, please stop viewing jhor. Good afternoon Sir.haha guy nah viewing tinz nw dey make sense nw but ui dey craze o dem no wan release our fellow comrades o make we follow jollificate i go storm dere office o |
Brozules: Please ,i want to apply for direct entry to faculty of technology with upper credit in national diploma,but the problem bothering me now is dat,can i combine my waec and neco result at u.i?at d pume level dat is very much possible but 4 direct entry nt really sure but i think u can cus if ui made provisions 4 freshers to combine results then direct entry guyz may also be able to do so google it 4 more info repping d first and best! UNIBADAN |
Tommybob: *scratches head* my boss..... Watz in yr mindheehee must u tap d shoulder abi she no get hand lol |
Tommybob: *taps her* are yu nw ready to bcum an active lander?? yu ar welcum...GOD help u |
1stUnique: welcome bro. found my course mate at last..u just found another bro i rep bds to and am dapsondou's friend ui d first and d best |
O boy wahala dey o nah caro dem hit abi haha o boy come finish d story |
Itz nt by he dat runneth but he dat seeks d face of GOD! so wif GOD u will overcome |
baebyfaze91: .hey baddest bro hw u dey nw season greetings guy i still remember ur cash just dint hv change dat day will give it to u when next we meet |
Taylor184:i wish u d same bro pray GOD grants u d best in lyf |
Hey itz a brand new year and itz tym to usher in a fresh fire of blessings joy peace love oneness and d fear of GOD as we embark on dis journey(2014) i pray 4 lng lyf prosperity showers of blessings academic success love and wonders of d lord upon d lyf of each and every one of u! u re blessed in jesus name and may d hand of GOD neva depart frm ur families and deliver u frm evil 4 d word of GOD sayz in d book of john chapter 15 vs 5-6 i am d vine and u re d branches 4 whosoever remains in me and i in him shall bear much fruit cus without me u can do nothing! So back to d mata i want to use dis oppurtunity to tell u of wat i think of ur character and physical features itz a kind of unofficial award on my part starting frm these d award 4 d most cool headed person on dis thread 4 me goes to taylor d most jovial person on dis thread should be no other than shakur d most contoversial person on dis thread is klenzjoshua d guy fit stir up trouble eeh both on dis platform and even real lyf chai even thou he is still kul sha d most beautiful gul on dis thread frm wat i hv seen should be between sleek2 and itz pretzy cant decide who's beta d most troublesome nairalander should be klenz joshua once again o boy u to much o to awards at d same tym lol d most handsome on dis thread hmm make i no talk sha una fit do vote 4 dat one b4 i cause trouble d most outspoken nairalander is dr hesjay o boy if dis guy yarn u eeh u go forget ur name haha d most immature post i hv ever seen should come frm francis tony ur post dont just make sense to me thou u re changing d most intelligent nairalander frm wat i hv seen is between fynestboi and brainee d most respectful dude is tommybob dis guy is just to good d smartest dude here should be between aliciakeyz and leystra d questionier of d year should go to richard king lol guy u dey ask question eeh. d boldest dude of d year should go to mikebis! o boy wat u did wif harnnarh mehn if i attempt am nah unto suicide tinz haha...... d most graceful nairalander 4 me is mammi sade d most humble nairalander is brini o boy u were just too humble d day we meet despite d fact we were just meeting4 d first tym the baddest guy here is undoubtedly mesopotamia o boy only wetin u dey talk 4 mouth fit cause pesin nightmares And lastly d most mysterious guy here goes to dapo lol phew! Dis is just my view thou so if i dint least u here doest mean i think less of u as 4 me dis is it make sure u keep ur new year resolutions am sure shakur and taylor will keep dreaming of iluawonaje mikebis beware o once again frm my heart i say a happy new year!!!! Frm ur boy crispin.......... |
Wats goin on here guyz were is d op abeg come b4 suspense kill pesin na wa o or abi u don kick d bucket ni lol pls o dis story is just to good to be left fallow |
Itz_pretzy: This tommybob sha, where did u see me o cause I didn't see yu! I only saw dapo, crispin, leye, brini, babyfaze, debonny and klenzjoshuaaa!dont mind him he was dreaming or better still hallucinating lol but tommy we waited 4 u to show up and u dint u were really late |
;Dd boy be like oooooooo wetin man go chop now
? Pour it out like hesjay always does...*waiting*