Politics › Re: 4 Years Is Enough To Fix Poor Power Situation - (GEJ, 2011) by csbrown(m): 7:48pm On Oct 17, 2014 |
STOry story
E be like say them wan tell us wetin we never hear before |
Politics › Re: Boko Haram Negotiates Cease-fire, Chibok Girls Release In S’arabia by csbrown(m): 1:03pm On Oct 17, 2014 |
Story Story......
Once upon a time.....
Ok children that's d end of ma story, and that was why the late tortoise fell from the sky and has cracked back
Ahahahhahahahhaha |
Christianity Etc › Re: Would You Denounce Your Faith For 100 Million Naira? by csbrown(m): 2:14pm On Oct 14, 2014 |
All dis Judas dem wey full for here, sharp sharp I know wetin una go do.......
Hahhahahahhah..... Lead me not into temptations, I can't find it ma self |
Romance › Re: Dating Who You Will Not Marry by csbrown(m): 10:05pm On Oct 12, 2014 |
Wich kind talk be that one? Ur mama dey cook only one soup? |
Romance › Re: How Do You React To An Accidental Kiss by csbrown(m): 9:25pm On Oct 12, 2014 |
It depends on who accidentally kiSsed, before I go join d chorus..... Bt e get d kind face wey e go be, I go accidentally tear ram slap |
Celebrities › Re: Genevieve Nnaji Vs Tiwa Savage: Who Is Hotter & Classier? by csbrown(m): 4:09pm On Oct 12, 2014 |
Who cares Omo I love both jare..... Do u know wat it feels like to be a superstar? |
|
Celebrities › Re: Most Stunning Nigerian Celebrity Mothers by csbrown(m): 4:14pm On Oct 11, 2014 |
Blood of God |
Properties › Re: Bayelsa State New Governor's Office To Cost 33.8 Billion Naira (205 Million USD) by csbrown(m): 6:55am On Oct 11, 2014 |
;DChai!!!!!! Una for give me this contract oooo..... Abeg hw much dem go pay laborers? |
Romance › Re: I Thought Church Girls Were Holy But See What Dis One Did...18+ by csbrown(m): 8:53pm On Oct 08, 2014 |
Dis guy dey hungry abeg make una find somtin give am abeg, make him chop |
Celebrities › Re: Google Removes Linda Ikeji's Blog by csbrown(m): 5:01pm On Oct 08, 2014 |
Nawaa oo |
Education › Re: 10 Types Of Lecturers You Meet In The University by csbrown(m): 8:26pm On Oct 07, 2014 |
 na so |
Romance › Re: Does Love After Marriage Really Works? by csbrown(m): 6:09am On Oct 02, 2014 |
Love after marriage is just like Medicine after death |