CY09's Posts
Nairaland Forum › CY09's Profile › CY09's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 65 pages)
Geo-man:Bro i b die hard 2goer n i do leave my 2go on 24/7...cos of these rumor i woke up as early as 4am to drop offline messages to friends who are scared of logging in so that they will know i came and that i'm still alive. OmoKhary: I was on 2go from 10:29pm till 02:40am and i'm alive and healthy.out of 67 friends i've on 5 friends online.Same with me came online n only saw 2 freinds online out of 165 friends i have...Shows how gullible and fanatical majority of Nigerians are. |
Gods-child:hahahahahahahahahaha! guy u go kill me with laughter! |
Gods-child:hahahahahahahahaha |
ik121: my brothers wey dey house abeg mek una no vex, cy09 and fem i know say una dey ready 2 do anything 2 me now if i misyan, the koko be say, i go club las 9t so as i enter house ds mornin around 10, i enter kitchen mek i find wetin man fit chop only for me to behold plenty of dirty plates with fish bones and chicken bone wey full kitchen, i tire... i open pot, food no dey, meanwhile i dey H, i cum dey wonder wetin sexyify and psoto dey do wey mek dirty plates full kitchen i say mek i endure cos i know say Godschild go farm and him must com bac with wetin i fit chop but lo and behold, Godschild was not forthcoming, luckily 4 me psoto com enter house with bag, me i no even know wetin dey inside d bag, weda gala or plantainchips dey am me i no know, i welcome psoto, carri d bag go drop 4 kitchen. i no no weda na rat carri d bag or na psoto chop wetin dey d bag wey she bring me i no knowww o! e neva too tey wey i go iya basira go chop N90 eba. psoto must cook sumtn ds 9t or we go cook her chop. mek i dey wait for sexyify sef, wetin i go do her ehn....u wan use style clear ur sef abi? |
Gods-child:guy u no see as him belle protrude?... see as he balance dey watch us! |
banttieman: Triple tualay Commando!quadruple twale 4 u my chairman! |
Gods-child:ehnen oya leave am... aw many strokes u want make i gv am? |
banttieman: ** sits back, legs crossed, palm to chin, watching the terribly interesting drama ***guy we 4 dogbonsi if to say she no lock the food stuffs carry key komot...see e b like say na u n am plan dis tin abi? dis |
deleo16: @ psoto,Godschild,cy09, banttieman,ik121,femoint007 i dey hail ooooi hail u pass bro...aw ur side na? |
Gods-child:oya do quick o, she dey try bite me...wia u na! |
deleo16: no not relly but help my elder brothats good bro, help ur bro well so he would also have the mind to help u in return...welcome 2 d forum |
Gods-child:Cheiiiiii...can't find my kpankere o |
Gods-child:his conscience is pricking him after finishing d gala n oda stuffs |
psoto: Na wa o. See me see trouble o. Which kin pikins b dese ones. Make una find ur square root dis nyte o. Or better still, continue wit d fast.kai i don sufa! c pikin wey i knw wen dem born dey exchange words with me...oya Gods-child lock that door make i bring dat my kpankere! |
Gods-child:Guy i don vex, infact make we deal with her...can u imagine? ![]() |
Gods-child:Abeg na elemu club me dey refer 2 o (Kegites Club), any other thing wey u carry for mind na u sabi o!...No no no, we go first hear from the 2 parties before we act...But lemme warn, i will xo xo deal with any person @ fault! |
Gods-child:Chiefo wey u hail me dey remind me of my precious club...Office was great o, God gave me wisdom to tackle an issue which we all thought was gonna be cumbersome to solve, out of no where i had an idea jst came in2 me which i applied n behold i solved the issue...cum see as my oga take dey praise me, me sef come dey form galadima...I thank God for everything he made me accomplished today...As for psoto, hmmm, if we follow her wt Aluta spirit i dnt think she will survive it...I suggest we summon her to knw why she should starve d guys...U neva can tell what IK must have done to her in our absence. |
Gods-child:No mind am...woman wrapper like am...anyway we go cast lot wen time reach to knw who go go with who ![]() |
psoto: Everybody, I brought gala n plantain chips frm ♏v̶̲̥̅ trip o. Buh na Ik I meet firdt as I D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ come. N as u all knw, he was seriously waiting for God's Child τ̅☺ bring food frm d farm. As God's child ŊO̶̷̩̥̊͡ do τ̅☺ come back quick, IK offered τ̅☺ help me wit ♏v̶̲̥̅ bag. Before I knew wat was happening all d tinz had disappeared. As expected, IK had disappeared also. #IDidntSayAnything o. I only said I can't find both IK and d tinz I bought. #LipsSealed...Am sure this is 6pm news u r reading...u better do sumfin before we devour u! ![]() |
Gods-child, welcome back big boss...Aw today go na?...psoto, psoto, psotoooo, aw many i call u?...go find wetin guyz go chop or.... |
ik121: sorri cy09 i 4get include ur name, but i c u servin in Delta state, warri precisely, in 1 of the oil coys but e get 1 warri babe wey go dey show u pepper lol, so becarful wit warri babesGuy u try with ur prophecy, Delta has been like a second home to me. Even my best friend is from DT (as we call it)...Would have loved to serve there if i was not engaged in any work, but as it stands na Lasgidi tinz o!...Even if it means working it (which i must n will certainly do)...In the Batch B posting i was posted to Kebbi tnk God say i get d issue wey i get @ dat time cos even if i consider going na only camping i for go for only...Anyhow sha, believing everything will work out this time around...As 4 d DT parole i fit go dia go flex wt my guy who is presently in camp, dat is after am done wt camping. |
Good morning my lovely Family, I knw u all r still asleep...Well hustlers like us are already set 4 d day...Just droped by to say hi n wish u all a splendid day ahead...try 2 make sum1 happy 2day, a smile can do d magic...Catch u guyz later...***1 luv*** |
psoto: U too u're going. Hmmmm. Okay o. *weather for two*. Slp tyte...U n dis ur weather 4 2, u want make we beging dey drag u abi?...e no go work 4 u! |
psoto: CY, I wasn't keeping mute. Jst had τ̅☺ read thru before commenting.Z ok, I gtg now! |
Abbasufi: PSTO IS PROBABLY READIN THRUU r ryt! |
Alright house mates, gtg 2 bed...catch u guyz 2mao...dnt y psoto z kipin mute, I luv u all. Chau! |
banttieman: wrong sir. Better luck next time.Chai! |
banttieman: wrong again. Sir your chances are exhausted. Others will have to try.Oga I don tok na |
Psoto pls talk na |
I go 4 76 |
Abbasufi: OKKK4 ur mind u dey form caring guy abi? Jonzing...Psoto, y aiint u talking? |
Abbasufi, welcome bruv, y coming in late? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 65 pages)

