CyberBug's Posts
Nairaland Forum › CyberBug's Profile › CyberBug's Posts
1 (of 1 pages)
Op c as 'em finish u... Babanla brutality, ... U no holy pass nicca. |
c abasha yearn... wetin d bobo lose ?, fine, pretty shawties wey dey loyal 2 d core boque 4town. He jez lost a p*ssy. |
E make brain die, I get padi wey do dis kind tin o... d chika l8r turn olosho ni. Do me I do u God no dey vex nah, u Bleep up I treat am. Bintin! |
... and sheila asked, "whr did u find such a good man ?", ivy replied "I didn't find him, I made him" |
[color=#770077][/color] baba go b like "awon omo yi sha" |
1 (of 1 pages)
... U no holy pass nicca.