Jokes Etc › Re: Mathematics! by D1KeleVra(m): 10:10pm On Nov 30, 2009 |
ohok. . . she be jangolova? |
Jokes Etc › Re: The Power Of Money by D1KeleVra(m): 10:08pm On Nov 30, 2009 |
denzu!!!. . . fat-black sea lion *mscheew* |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 10:07pm On Nov 30, 2009 |
shattap! jomo gbomo! jst dey yarn anyhow. . . wey sylve sef?  |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 10:05pm On Nov 30, 2009 |
only because ur own bad pass. . . u case needs more attention  |
Jokes Etc › Re: Mathematics! by D1KeleVra(m): 9:58pm On Nov 30, 2009 |
aristole. . . e be like say studio don lterally open ya yansh fo here o!  |
Jokes Etc › Re: A For Apple : ! by D1KeleVra(m): 9:56pm On Nov 30, 2009 |
and what is that?? Comments that are never well thought of?  |
Jokes Etc › Re: A Nigerian Chats With God by D1KeleVra(m): 9:55pm On Nov 30, 2009 |
i'd rather not nor vesx |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 9:54pm On Nov 30, 2009 |
clemcykul: u two are same, stop the self denial i'm feeling fine, and my i.q is always increasing. . . thanks for asking  |
Jokes Etc › Re: The Power Of Money by D1KeleVra(m): 9:53pm On Nov 30, 2009 |
all these people just dey misyarn  |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 9:51pm On Nov 30, 2009 |
lysaa: stop the yaps and listen to reason yarning. . silly! tell that old bearded stroy-teller jo! the useless guy just dey yan rubbish no fall my hand o! |
Jokes Etc › Re: Brillant Eye Test by D1KeleVra(m): 9:48pm On Nov 30, 2009 |
lysaa: go and organize urself before u show your face here again, rabbish!  the season is roasting hot in the day sha. As for seeing me around, dont act like u care. no!  |
Jokes Etc › Re: Bee In My Puz**y by D1KeleVra(m): 9:47pm On Nov 30, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by D1KeleVra(m): 9:38pm On Nov 30, 2009 |
clemcykul: shakes head wow i can hear the loose screws flying around do it again. . . pweeease!!!  |
Jokes Etc › Re: Three Chineese Brothers by D1KeleVra(m): 9:36pm On Nov 30, 2009 |
studio43: I dont drink, smoke or womanise. Im too bussy for all dat drinking and smoking habit unlike you. Women hell yeah lol tell that to ur fellow monkeys. . . blady branch managerlysaa: sharrap u two! the world is not enough pls leave! No one tells me to shattap!!! Now side step or turn around. . . i wan peep somthng |
Jokes Etc › Re: There Is Always Room For by D1KeleVra(m): 9:32pm On Nov 30, 2009 |
ok |
Jokes Etc › Re: Three Chineese Brothers by D1KeleVra(m): 12:00am On Nov 30, 2009 |
u don cancel another crate again shey? what pleasure do u find in drinking urself to stupor? |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by D1KeleVra(m): 11:53pm On Nov 29, 2009 |
why u dey look mirror dey talk to ya sef?  |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by D1KeleVra(m): 10:22pm On Nov 29, 2009 |
i never forget. . . na my right hand i go use  |
Jokes Etc › Re: There Is Always Room For by D1KeleVra(m): 10:21pm On Nov 29, 2009 |
studio43: Why u come dey shout for my ear na? sorry. i nor see u  |
Jokes Etc › Re: Three Chineese Brothers by D1KeleVra(m): 10:20pm On Nov 29, 2009 |
the front teeth too big  |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 8:08pm On Nov 29, 2009 |
biff? How comfy could a wheel-barrow possibly be. . . get real  |
Jokes Etc › Re: Three Chineese Brothers by D1KeleVra(m): 8:04pm On Nov 29, 2009 |
Na which animal u come be  |
Jokes Etc › Re: Three Chineese Brothers by D1KeleVra(m): 5:54pm On Nov 29, 2009 |
neigh  |
Jokes Etc › Re: I've Been Raped By An Idiot by D1KeleVra(m): 5:54pm On Nov 29, 2009 |
madam u dey match my shoe  |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 5:51pm On Nov 29, 2009 |
lol na three wheel-barrow and one keke marwa you dey call convoy?? Oga u funny gan!  |
Jokes Etc › Re: There Is Always Room For by D1KeleVra(m): 5:49pm On Nov 29, 2009 |
NO!!!  |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by D1KeleVra(m): 5:47pm On Nov 29, 2009 |
studio43: Studio43 A.K.A 2Dirct .AKA Swaggar swaggar A.K.A Soldier Boy A.K.A Alapomeji aka No long thing. Lol biffers no vex o, Hehe no shaking my dear. How u dey na? wft is all this?  |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by D1KeleVra(m): 4:31pm On Nov 29, 2009 |
back-hand slap dey hungry u shey? |
Jokes Etc › Re: Daddy How was I born? by D1KeleVra(m): 2:35pm On Nov 28, 2009 |
2Direct: Sha no step on my prada with your bathroom slippers o i nor go match u sha move fast |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by D1KeleVra(m): 2:32pm On Nov 28, 2009 |
I nor be half cast. . . which test? U don dey hear things abi? 
PS. I,m not Basketmouth, neither am I a basket mouth. . . take ya time. . . i dey quick vesx |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by D1KeleVra(m): 2:28pm On Nov 28, 2009 |
And i begin to wonder why them dey pay Studio. . . always sleeping on duty  |