Jokes Etc › Re: Stubborn Johnson. Lol by D1KeleVra(m): 2:31pm On Jun 25, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 2:31pm On Jun 25, 2010 |
lysaa: u dey hungry? na hungry man talk be dat.
heys Dikelevra, come hia! go get this guy 5 wraps of fufu and banga soup fast. You sure say ur throat no go dey long as the guy dey wak am?  Abygul: abeg say wetin dey your myd oooo  No! |
Jokes Etc › Re: Religious Husband by D1KeleVra(m): 2:30pm On Jun 25, 2010 |
Lysaa. . . what has legs n soccer got to do with Christianity Lysaa?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 2:24pm On Jun 25, 2010 |
hmm! I comment my reserve  |
Jokes Etc › Re: Stubborn Johnson. Lol by D1KeleVra(m): 2:23pm On Jun 25, 2010 |
Cool!  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 2:15pm On Jun 25, 2010 |
Abygul: i just dey bro wats happenin now.how evry *gigglez under the staircase* Na so she resemble man reach?  |
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by D1KeleVra(m): 2:12pm On Jun 25, 2010 |
Get's a seat to watch Efe display her were
Lysaa u sure say u well?  |
Jokes Etc › Re: Religious Husband by D1KeleVra(m): 2:10pm On Jun 25, 2010 |
That 'leg' in my trossies shoots well  |
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by D1KeleVra(m): 2:02pm On Jun 25, 2010 |
[quote author=Efemena_xy link=topic=466475.msg6280851#msg6280851 date=1277470805]No. I be waffi and Warri babes no dey lose fight
<u wan try me?>[/quote] Carry ya crase go one side first! I've got letters to sign off on |
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by D1KeleVra(m): 1:58pm On Jun 25, 2010 |
gerrawt! mizz derailed |
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by D1KeleVra(m): 1:55pm On Jun 25, 2010 |
lysaa: what did u mean by that? What are u? An examiner? |
|
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by D1KeleVra(m): 1:54pm On Jun 25, 2010 |
See as Efe resemble Zangief lol what a stance |
Jokes Etc › Re: Religious Husband by D1KeleVra(m): 1:52pm On Jun 25, 2010 |
lysaa: i'm old enough to make my decisions.  Well that's a poor decision wearing that mini skirt with legs like Kaita's  |
Jokes Etc › Re: Religious Husband by D1KeleVra(m): 1:50pm On Jun 25, 2010 |
[quote author=Efemena_xy link=topic=464894.msg6280773#msg6280773 date=1277470064]una never still explain D1  what is kunu - abeg tish me now  [/quote] lol just playing oh. . . wonder where ur mind might have been Kunu is some kind of local drink in Northern Naija |
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by D1KeleVra(m): 1:49pm On Jun 25, 2010 |
Say what? Are u high? Free my nicka jo!  |
Jokes Etc › Re: Religious Husband by D1KeleVra(m): 1:46pm On Jun 25, 2010 |
Wao yhu admit  |
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by D1KeleVra(m): 1:44pm On Jun 25, 2010 |
You stay one side first! |
Jokes Etc › Re: Learn Chinese In 5 Minzz: by D1KeleVra(m): 1:44pm On Jun 25, 2010 |
Ur Li Ing as |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 1:29pm On Jun 25, 2010 |
Who's a religious bf? |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 1:22pm On Jun 25, 2010 |
See wahala  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 1:21pm On Jun 25, 2010 |
Na u write this headline? 
|
Jokes Etc › Re: Learn Chinese In 5 Minzz: by D1KeleVra(m): 1:18pm On Jun 25, 2010 |
I'm not derailed  |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 1:15pm On Jun 25, 2010 |
Why u dey drive me na?  |
Jokes Etc › Re: Learn Chinese In 5 Minzz: by D1KeleVra(m): 1:14pm On Jun 25, 2010 |
Wanna get laid. . . wan tu kom  |
Jokes Etc › Re: Religious Husband by D1KeleVra(m): 1:10pm On Jun 25, 2010 |
lol kunu na the thing Lysaa dey use release stress at her spare time let's see where this goes  |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 1:09pm On Jun 25, 2010 |
Cbase? |
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by D1KeleVra(m): 1:08pm On Jun 25, 2010 |
Lyxsa, spill what out?  |
Jokes Etc › Re: Religious Husband by D1KeleVra(m): 1:07pm On Jun 25, 2010 |
E come be like say na u i as question  |
Jokes Etc › Re: Religious Husband by D1KeleVra(m): 1:03pm On Jun 25, 2010 |
You sure say them no add something inside ya kunu?  |
Jokes Etc › Re: A Story For The Guys by D1KeleVra(m): 12:53pm On Jun 25, 2010 |
cbase: i wanna tickle you belly botton from the inside 
hey Efesos, whts up? Hey! Ladies only  |
Jokes Etc › Re: Religious Husband by D1KeleVra(m): 12:49pm On Jun 25, 2010 |
Na ya hand be dey convulse when it nia my pocket. . . THIEF! |