Jokes Etc › Re: Let's Joke About The On-Going 2010 World Cup In S/A by D1KeleVra(m): 9:16pm On Jun 28, 2010 |
lol see this port rat  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 9:10pm On Jun 28, 2010 |
Change ya mind? As if u get option *mtcheew* If u try change am, u go lose am. . . so live with what u got |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 9:07pm On Jun 28, 2010 |
Studio CFR: D1, Stop biffing. Take am easy dey shout-u no be town crier. With this kind yarn. . . I know say u wan tiff Efe 3310 |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 9:06pm On Jun 28, 2010 |
[quote author=Efemena_xy link=topic=400205.msg6299789#msg6299789 date=1277755348]me??!! Dani why now? wetin I do you?  [/quote] Na the powder wey u rub for face. . .the broom wey u carry. . . and the wey u dey shine ya eyes. . . i fear small when i see u for outside my gate |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 9:02pm On Jun 28, 2010 |
Abeg, carry ur bow leg go one side. . . i get press conference |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 8:33pm On Jun 28, 2010 |
Oh I see u still don't get the joke. . . *smh* lemme see. . . it's somthng like. . . He who lives in glass house, should change underwear in the basement. . . get the drift? It's npt the real thing, just a twist. . . can I please stop explaining? Understand!!! Pls. I beg of u  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 8:11pm On Jun 28, 2010 |
Nope. . . u should free some space on ya brain to grasp things faster. . . the thing be like diskette u know  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 8:02pm On Jun 28, 2010 |
He who laughs last. . . gets the joke last, therefore he thinks slowest. . . do u get? Should I look for an easier way to break it down? Or u want to sleep on grasping it?  |
Jokes Etc › Re: Let's Joke About The On-Going 2010 World Cup In S/A by D1KeleVra(m): 7:56pm On Jun 28, 2010 |
lmao u be denzu i swear may your children not shake head for u in pity |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 7:53pm On Jun 28, 2010 |
^^tout! Why u bump into her come push her? Abbey, check ya pocket o, ya Trium phone fit don miss |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 7:45pm On Jun 28, 2010 |
Pharoh: Okay the first prayer i get it now.  A wise man once said. . . he who laughs last, thinks slowest  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by D1KeleVra(m): 7:42pm On Jun 28, 2010 |
*watches in delight*  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 5:40pm On Jun 28, 2010 |
Inside this ya shack? God forbid |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 5:29pm On Jun 28, 2010 |
Abeg Patito park drive ya truck go oneside  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 5:25pm On Jun 28, 2010 |
Mba! Part 3  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 5:03pm On Jun 28, 2010 |
gidson12: Shut-up dis slowpoke, we do the soliciting on your behalf. Just be quiet and act like u need. i.e I should behave exactly like u?  |
Music/Radio › Re: Ajuju Ft Dagrin (rip) - Fimile Joo | Wetin-dey.com Exclusive! by D1KeleVra(m): 4:50pm On Jun 28, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 12:34pm On Jun 28, 2010 |
215-7878976-1-10 no chicken feed please  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 12:08am On Jun 28, 2010 |
Why u dey look guy butt? Abeg no stand near me!  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 11:56pm On Jun 27, 2010 |
both of u should just get a room already. . . so u can have y'alls 'backs' comfortably. . . not this hide and seek romance una dey do |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 8:41pm On Jun 27, 2010 |
Studio u don kolo ni? I resemble person wey dey train orangutan? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 7:13pm On Jun 27, 2010 |
Lysaa sharrap thia! God forgive megidson12: Oops, the thread don nack 100 pages, gud. Thanks pals 4 pullin' it this far. So d1 why re u callin 4 dan's attention, is there anytin being done to threads like this?, cos i no get idea hectorswag: So wetin go happen if thread enter 100pages?  Both of u are apes God please forgive me. . . don't u pay attention? Them go lock am, start part2 *mtchew* |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 1:25pm On Jun 27, 2010 |
. . . abi na Ben dey duty today?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 1:23pm On Jun 27, 2010 |
Thread page 99 Daaaaaaaani!!!!  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 1:22pm On Jun 27, 2010 |
What u gettin' all aggy for?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 12:21pm On Jun 27, 2010 |
hectorswag: @lysaa, dis girl sef wetin come be your prob? No fighting on Sunday!! You be tout? everythng gra-gra *mtcheww*hectorswag: @gidson & d1, una no dey go church or christain meetings ni? I mean,  FYI. . . i don go, come You are blessed my brother  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 11:58am On Jun 27, 2010 |
lmao. . . disgruntled castrated gorilla  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 7:49am On Jun 27, 2010 |
It's too yearly in the morin to be acting like a hippo guy |
Music/Radio › Re: What Is Your Best Da Grin Song? by D1KeleVra(m): 12:30am On Jun 27, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 12:06am On Jun 27, 2010 |
that omogay comment. . . i've heard it ages ago and it's off my mind. . . catch u with my present guys. . . i can't keep waiting for y'all to step up  |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 11:57pm On Jun 26, 2010 |
It's biff that causes such remarks. . . step up y'all  |
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by D1KeleVra(m): 11:39pm On Jun 26, 2010 |
*ptcheww* |