Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by D1KeleVra(m): 4:40pm On Mar 12, 2009 |
Amebo u mean! |
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by D1KeleVra(m): 4:40pm On Mar 12, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Lets Start The Annual Yabbing Competition by D1KeleVra(m): 4:39pm On Mar 12, 2009 |
Ewww! Not on the floor mhen!  |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by D1KeleVra(m): 4:36pm On Mar 12, 2009 |
Move jor! Make i see mountain goat!  |
Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by D1KeleVra(m): 4:35pm On Mar 12, 2009 |
@Topic Na Clemeningitis be that. I no go try am again o! |
Jokes Etc › Re: Family Problems by D1KeleVra(m): 4:33pm On Mar 12, 2009 |
Issues! |
Jokes Etc › Re: Give Me Ma Wallet Or Else: by D1KeleVra(m): 4:30pm On Mar 12, 2009 |
Lolabbey: @D1laffs I beg no laff me!  |
Jokes Etc › Re: No Wonder Teachers Go "crazy" With Children by D1KeleVra(m): 4:29pm On Mar 12, 2009 |
@Topic nice  |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by D1KeleVra(m): 4:25pm On Mar 12, 2009 |
origina9ja: me i know be the busybody wey dey your area what a man can do, a woman can do  eh! We go both wound ni! |
Jokes Etc › Re: Policeman And Doctors by D1KeleVra(m): 4:22pm On Mar 12, 2009 |
Abeg forgive me i no read any of these long things. |
|
Forum Games › Re: What Do You Think The Person Above You Should Advertise? by D1KeleVra(m): 4:13pm On Mar 12, 2009 |
Buruntashi! |
Jokes Etc › Re: Grammar Tym: Abeg Make U Show Urselves by D1KeleVra(m): 4:12pm On Mar 12, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by D1KeleVra(m): 4:10pm On Mar 12, 2009 |
U wan wound!  |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by D1KeleVra(m): 4:09pm On Mar 12, 2009 |
Yes o! tommy2k2: @ D1 count me out ooo Ur counted out. |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by D1KeleVra(m): 4:08pm On Mar 12, 2009 |
Starved children |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by D1KeleVra(m): 4:07pm On Mar 12, 2009 |
Leave am! PeeJee go ask God to bulldoze him teeth soon.  |
Jokes Etc › Re: Bank Robbery by D1KeleVra(m): 4:05pm On Mar 12, 2009 |
romade: kerewa i no friend u  lol. monkey! i wan friend u? Dey fantasize there!  |
Forum Games › Re: What Do You Think The Person Above You Should Advertise? by D1KeleVra(m): 4:04pm On Mar 12, 2009 |
goodass: pirated CDs If u mean condoms, then no biggie.  @Topic Roasted plantain. |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by D1KeleVra(m): 4:04pm On Mar 12, 2009 |
Okay what?  |
Jokes Etc › Re: Give Me Ma Wallet Or Else: by D1KeleVra(m): 4:02pm On Mar 12, 2009 |
@Topic lol |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by D1KeleVra(m): 4:01pm On Mar 12, 2009 |
@Topic jokes Niiiiice one jor!  |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by D1KeleVra(m): 3:58pm On Mar 12, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Lol by D1KeleVra(m): 3:57pm On Mar 12, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by D1KeleVra(m): 3:55pm On Mar 12, 2009 |
Oga! U no sabi quote? Prof.Romade abeg teach am! Computer don to dey advanced. |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 3:55pm On Mar 12, 2009 |
I beg i no fit bank on Studio OOO!  |
Forum Games › Re: What Do You Think The Person Above You Should Advertise? by D1KeleVra(m): 3:51pm On Mar 12, 2009 |
ewwww! Whats that? @Topic How to get Herpes n jedi jedi!  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by D1KeleVra(m): 3:50pm On Mar 12, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Grammar Tym: Abeg Make U Show Urselves by D1KeleVra(m): 3:48pm On Mar 12, 2009 |
Too much grammar dey spoil brain!  |
Jokes Etc › Re: Bank Robbery by D1KeleVra(m): 3:44pm On Mar 12, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by D1KeleVra(m): 3:43pm On Mar 12, 2009 |
Dirty people!!  |
Forum Games › Re: Re:look At The Person's Profile Above You And Make A Comment. by D1KeleVra(m): 3:41pm On Mar 12, 2009 |
GoodDirtyfella  |