Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by D1KeleVra(m): 12:59pm On Mar 30, 2010 |
Comot your spectacles look again JO! See as ur neck be like noodles *mschew* |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by D1KeleVra(m): 12:55pm On Mar 30, 2010 |
this chic get wahala o! 
Ibuttocks wetin u dey yan? |
Sports › Re: Amodu 'saddened' By Chan Failure by D1KeleVra(m): 12:42pm On Mar 30, 2010 |
Why's he saddened? Isn't this like an every time thing?  |
Politics › Re: Robbery: Deposit Your Money With Us, Police Advise Petrol Stations by D1KeleVra(m): 12:40pm On Mar 30, 2010 |
LOL @ Topic For real? This isn't N20 o! It wouldn't be accidental discharge no more. . . accidental detonation mhen!!! u go fear explosion |
Education › Re: Why Do Nigerian Students Fail Jamb Exams? by D1KeleVra(m): 12:38pm On Mar 30, 2010 |
@Topic The thing too hard jo! |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 12:33pm On Mar 30, 2010 |
lol na so |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by D1KeleVra(m): 12:31pm On Mar 30, 2010 |
Dyt: LOLZ ha ha ha ha ha ha ha ha OMG! your getting spit n unmasticated veggies all'ver my blazer babe  |
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by D1KeleVra(m): 12:30pm On Mar 30, 2010 |
armed robber shades << Burberry shades |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 10:53am On Mar 30, 2010 |
what's wrong babe? |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by D1KeleVra(m): 9:49am On Mar 30, 2010 |
studio43: Good boy. Oya take dis 5naira go buy biscuit like u dey hungry lol  |
Jokes Etc › Re: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by D1KeleVra(m): 9:47am On Mar 30, 2010 |
Plenty sand dey my private beach. . . go build a sand-castle  |
Nairaland General › Re: All Ladies Pick Your Favorite Nairaland Husband! by D1KeleVra(m): 9:45am On Mar 30, 2010 |
Gabby u still dey?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 9:44am On Mar 30, 2010 |
What a wonderful mornin' |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 11:44pm On Mar 29, 2010 |
shift back small  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 11:39pm On Mar 29, 2010 |
na why all the vein for ya neck wan blow. . . see as ur eye resemble red light  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 11:15pm On Mar 29, 2010 |
na kolo person u dey ask correct question, Tanimz? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 8:42pm On Mar 29, 2010 |
Tanimz u guessed right  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 8:30pm On Mar 29, 2010 |
tanimz: How is it not my business? Walahi, ode nla ni e Didn't you see that he quoted me  that's what happens when studio starts drinkin at 4am and doesn't stop till evening. . . empty 50lt barrel  |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by D1KeleVra(m): 7:54pm On Mar 29, 2010 |
sorry!  |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by D1KeleVra(m): 7:39pm On Mar 29, 2010 |
u have a wife and ur hand is doing the job?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 7:38pm On Mar 29, 2010 |
*strolls in and out*  |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by D1KeleVra(m): 5:52pm On Mar 29, 2010 |
Dyt: Oshodi goat u don cm again hey! i'm not a one minute man!  Dyt: Gbam! Gbam Gbam!! You for look before u fly my fence  |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by D1KeleVra(m): 5:44pm On Mar 29, 2010 |
GeeCee: Wat do u see? bush?  |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by D1KeleVra(m): 5:40pm On Mar 29, 2010 |
^^^ why u come dey do like chicken wey knife dey im throat?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 1:34pm On Mar 29, 2010 |
|
Nairaland General › Re: 50 Men and Women That Moved Nairaland: 2005-2010 by D1KeleVra(m): 1:33pm On Mar 29, 2010 |
WHAT!!! What's Seun's name doing on the list?  |
Jokes Etc › Re: Love Miss Road by D1KeleVra(m): 1:32pm On Mar 29, 2010 |
chai! lol  |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by D1KeleVra(m): 10:32am On Mar 29, 2010 |
u envy my life so much u had to put it as ur signature  |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by D1KeleVra(m): 10:13am On Mar 29, 2010 |
Dyt: Thank God he no b lyk your own e mean say u nor wan fine  |
Jokes Etc › Re: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by D1KeleVra(m): 10:11am On Mar 29, 2010 |
she nor know. . . Sylve u still dey wia that spectacles wey that homeless man give u?  |
Forum Games › Re: Why Did The Chicken Cross The Road? by D1KeleVra(m): 9:48am On Mar 29, 2010 |
nellaluv:
come again yes o! if i were the trailer driver i'd be nervous playing that game with a chicken  |
Jokes Etc › Re: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by D1KeleVra(m): 9:46am On Mar 29, 2010 |
gerreway! |