DaDoctor's Posts
Nairaland Forum › DaDoctor's Profile › DaDoctor's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 68 pages)
starrz:@190, U see our brosses? NA DIS KAIND PEOPLE DEY ENCOURAGE OUR LADIES TO BE 'ANYAMMA' Because this bros be like say im go like all this AMEBOID LADIES OH! ![]() Olorun maje. If i must date a woman abeg abeg, na the finest oh, and 'shapiest', i last dated an okay shaped lady back then in my year one only . after den? JOOOR OOOOOOOO ![]() |
[quote author=190_@ link=topic=735121.msg8926558#msg8926558 date=1313409114]NOT ONE NIGERIAN IS THERE ![]() [b]I bet we men are usually to even blame bro[/b]you hear us saying we need thickness i cant have a girl that looks 6months pregnant each time she has a meal [/quote]Not so bros. sosme men.AS ME AND U DEY YAB THEM NOW. ALL OF THEM DON HIDE COS DEY ARE GUILTY OF THE CHARGES. NA ONLY GOLDIE SUMMON SMALL COURAGE. But leave her. By the time some badt guys catch am come pump am well well from all angles, she go know wetin but her colleagues for same condition. But make i no lie oh! I dey see some cutie for my class, the only thing be say i no dey deal my students, and i don old for that kind game cos my wife na machine But dem dey tempth me wella and i dey refuse gannnn.Maybe i go do u referral , wetin u think? ![]() |
[quote author=190_@ link=topic=735704.msg8926228#msg8926228 date=1313406807]Yawns someone is calling for the head of 190, seems this da doctor wants to be imprisoned in atiku cattle ranch for borno state when im done with him [/quote]Bros no mind dem!!! |
[quote author=190_@ link=topic=735121.msg8926503#msg8926503 date=1313408650]Rotflmfaooo Just some days ago I was asking a nairalander (names withheld) why are you this black and why are your eyes yellow You nor dey RUB CREAM 90% of the girls post here are - I am a model, i model for TINAPA etc I nearly FAINT [/quote]Bros me dey go with my shield cos some shapes are shapeless. ![]() |
Goldieluks:So u think? |
sexkillz:I hear u. since i know ur face wella, one day i know u may be my student or one in one of the schools i deal. i would remind u of same even if u arent directly under me. except school no dey ur mind again. because e be like say na women u dey interested in now. Lets leave it at that. How u dey? ![]() |
iya trustee? i made a promise to her. make i allow her be cos i alove her still ![]() ogugua? mtshewwwwwwwww she no follo sef BABE!? Dat naMY LOVE OH! She try small na. She no scatter oh. abi make i forward her recent pix? her age even helps. goldie? she na my love, she dey hear my advise, she try too @190 aside these above? KAIIIIII! U NEED SEE THAT CALABAR GAL WEY I YAP THAT DAY FOR UNDUE EXPOSURE OF HER LAPS. Her lapsss tick like canda. maybe na aboniki balm she dey rub. |
Cuddlemii:ok durling, let me log in first. give me few mins ![]() |
sexkillz:SMH AT YOUR LEVEL OF EDUCATION.Abi u no go school? SIMPLE QUESTION AND U ARE GOING WILD. NA WA O! You dont believe science? kaiiiiiiii. |
[quote author=190_@ link=topic=735121.msg8926365#msg8926365 date=1313407745]I taya when i see DYT and Annawhite belle i almost FAINT [/quote]Bros dyt own na due to her activities. GET IT CLEAR ,SHE BE LEZZZ ,So imaging when the wrong things dey go the wrong place,bla bla bla.annawhite? make i leave her fro now but she look like rabbit sha as at the last time when i see her pix. ![]() Abeg Abeg!!! Dyt issue na wire!!!! |
yep dear, have been away for d past 3 days . how u dey? toba: |
[quote author=190_@ link=topic=735121.msg8926250#msg8926250 date=1313406967]DEATH I'll try to keep touching lives Our women need SHAPE CHECK I can bet a score of 0 for all these extra belle, nyash and boobiie they carry about and they think its H[i]o[/i]t [/quote]@ 190 my bros. it is not called |
Frazy: donguutti: dont forget that you can also aplly the INDUCTIVE OR DEDUCTIVE APROACHES IN YOUR QUEST FOR TRUTH AND REALITY. Sorry tot i was talking to my M Phil students. @Op please devoid your mind of all 'IDOLS 'and view the world afresh in your quest for reality. IF YOU DONT FEEL OKAY. PLS CALL IT QUITS. It is no news that i didnt marry my Mbaise and Owerri gal friends cos of what i hear about them. A FAITHFUL WIFE IS THE BEST THING THAT CAN HAPPEN TO YOUR LIFE. High BP no dey good at all. KEEP THE FAITH BRO |
N who r u 2 call me ugly?@Dyt you are not among! you no follow at all to worsen your case u come be LEZBYIAN Again. Abeg leave 190 alone. He is not a lady. @190, dont be suprised at her MORPHOLOGY , it is the PRODUCT OF WRONG INPUTS. LOL. I wonder why truth no dey sell for NL!! 190 is correct, most of our ladies(not all sha) HAVE GROWN PSEUDO SHAPES @I90 AGAIN, PLS RIDE ON. THE GUILTY ONES ARE GETTING U, KEEP TOUCHING LIVES. ![]() |
sexkillz:At times always say what you really know. No fights attached oh! pls what did you study in the uni or are u a jambite? Be sincere cos you may learn a good deal from my experience. |
@iyatrustee. How do we mark the day? how we go take see na? are u still around? ![]() |
iyatrustee:ok no condition, I GO DEY LOVE YOU JEJE! But, make i comot 'but' all ur fight with me is just a sign that you dey gbadun me na. I get all those stunts. enjoy sha |
2dmax:my bros na God oh! but i dey enjoy am die |
iyatrustee:ok. i promise u! i promise to love u more, hope it is the best gift? u have to live up to expectation too ok? |
iyatrustee:ALL THESE SPIRITUAL GUYS SHA! LOL @Iyatrustee, what do u want as a gift? mention same and i will deal it(even if it is the head of 190) Meanwhile, no fighting this week so u can rest okay? its u buy dey week. Lets keep it holy ![]() |
^^IF SHE SLAPS YOU, THEN DIG IT DEEPER AND SQUEEZE HER BOBBY MORE ROUGHLY^^ MTSHEWWWWWWWWWWWWWWWWWWWW |
^^IYA TRUSTEE HAPPY BIRTHDAY MY LOVE^^^ FROM YOUR LOVELY SWEETIE DA DOCTOR Butwhy u no come tell me? u told 190? that badt guy? |
[quote author=190_@ link=topic=734346.msg8911852#msg8911852 date=1313185023]I know DYT and Ogugua are among the women fighting [/quote]NOPE DYT WOULD RATHER FIGHT FOR A LADY, HOPE U GET WHAT I MEAN. U DONT REALLY KNOW DYT MY DEAR. SHE DOESNT DEAL MEN!!!! |
^^THAT GUY SHUD COME WORK FOR ME. I WILL PAY HIM 1.2 MILLION CFA/MONTH^^ HE MUST BE CRAZY! I HAVE MY WORKER HERE THAT SURVIVE WELL WITH A CAR AND A FAMILY OF 2-3 CHILDREN WITH JUST A LITTLE ABOVE 80K. TELL HIM TO QUIT AND HUSTLE, PERHAPS WITH SUGAR MUMMIES. THAT WILL EARN HIM MORE |
^^anyway!!what a dumb post. kai some people sef. jor o.!!! no worry ur time dey come, dey der dey sharp mouth now forget say una brain na 'fish-brain' and most of una dey desperate for marriage cos husband dey scarce talk more of better husband. ![]() |
Goldieluks:MY BABY DONT MIND 'IT' 'IT'S INTERNET TIME IN THE CAFE HAS ELAPSED ALONGSIDE IYA'S OWN. LOL |
naijangel7:GUESS WHAT? U ARE A BIIIGGGG MUNTULA OF THE HIGHEST ORDER PLS COPY AND PASTE THE THREAD ADDY I NEVER LOSE ANY FIGHT I GO INTO IF U DONT KNOW. I HAVE GOT SKILLS TO FIGHT ILL-CHARACTERED IDIOTS LIKE YOU |
toba:deal my man |
sexkillz:lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 68 pages)



