Damoguy's Posts
Nairaland Forum › Damoguy's Profile › Damoguy's Posts
1 (of 1 pages)
Ave been a ghost reader for long bt i ave to admit man.... Dis ave been my best story ever read..... Kudos 2 u man |
nice 1 baba..... I hail ooooo.... dis towi na die
I beg wen is d next update |
I finally caught up....... Rili tired.... Kudos 2 u.... TBM..... I enjoyed each chapter wit no doubt |
BiafraBushBoy:Baba i dey loyal o,wetin 4 ur update(my Bleep master) |
Hi guys,hav b been followin dis trend,snc d beginin n i tink its high time i comment. Biafrabush ur head dey dere,continue 2 dey Bleep dem dey go. I pray u get well soon.I beg update quick o |
Really enjoyed ur story more grease to ur elbow,u re too much,when is d next update coming up |
[color=#006600][/color]Guy u 2 much,I hale u jare,I beg help me manage this 2 alomo. Make u no ves say I don dey ghost mode since o,na dis tori cum push me out |
Kmj baba,u b d best I don dey read dis tori snc n dey enjoy am die. I beg am really expectin ur update. 1 love bro |
MaziOmenuko: |
If I catch dat gal wey u dey call vanessa I go useing cutlass cuting off her head cus rite am really angrying at her,I beg oga dan dnt kip us on suspense,needing update very well. Dan he dey ur body u no even fit ask 4 person |
Chai where dis Danwrite dey na,shey u wan kill person wit hungering ni,if fooding no reaching my table nw i use cutlass scatter everytin ![]() |
wetin u wanting mak i dey eating wen tori never readying,i beg rite d tori fasting fasting |
[b] I beg dan,i needing update oo cus na my fooding be dat or i go faint o![]() |
Guy dis tori sweet die,i beg tak dis 501 dey use am chak body ![]() |
dammygoody: Mr Damoguy, thanks. |
dammygoody: Mr Damoguy, thanks.thank you my oga,happy sunday |
I enter dis dstv show wit three 501 for my hand,1 for sammy,1 for dammy and 1 for me damoguy,guy I luv dis place oooooo |
1 (of 1 pages)

I beg dan,i needing update oo cus na my fooding be dat or i go faint o