Literature › Re: Number 225 Katakata Street by Dannyellman(m): 6:25pm On Mar 16, 2019 |
The boss just informed me that he was ban ned yesterday after responding to somebody’s comment. When the ban expired he responded angrily to the impostor above and just got banned again. He will announce tomorrow where you can go and continue the story when the ba n is lifted
|
Literature › Re: I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By Youngzubi by Dannyellman(m): 12:42am On Sep 21, 2018 |
Youngzubi: abeg wia my people dey,for sure i don make the story cold asin i don Bleep up big time but challenge na watin dey always face us,na the ability to overcome am and still stand strong and bounce back be the main thing
my people abeg i take God beg una,i dey sorry o,as personal problem wey i face comot my mind for the tori for sometimes,but i don overcome and am back now as ever
watin no kill a man go make am live longer,without challenge we fit no see watin go make us climb to the next step,so brothers make una come show me love,come welcome youngzubi back as we continue our tin.. it's Okay bruh jah de with you |
Literature › Re: I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By Youngzubi by Dannyellman(m): 4:07am On Sep 19, 2018 |
confirm |
Literature › Re: I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By Youngzubi by Dannyellman(m): 5:10pm On Sep 10, 2018 |
Nothing do u big man fire fire de go  |